Forum Games › Re: Rokiatu Let's Chat Here by Ben13: 3:22pm On Sep 10, 2009 |
switD, so romade dey play special runs for hia. . as in Jaguda  for area na gentle guy o |
Jokes Etc › Re: Romade! by Ben13(mod): 3:21pm On Sep 10, 2009 |
Happy birthday, winkster  |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? (remix) by Ben13: 3:19pm On Sep 10, 2009 |
who else? |
Jokes Etc › Re: I've Been Raped By An Idiot by Ben13(mod): 3:18pm On Sep 10, 2009 |
you be tatafo ceo na
clem gawd punish you lol |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? IV by Ben13: 3:16pm On Sep 10, 2009 |
are you the only one hia? |
Jokes Etc › Re: Driver's Licence by Ben13(mod): 3:16pm On Sep 10, 2009 |
abeg put the blame on the over spending boifriend |
Forum Games › Re: Rokiatu Let's Chat Here by Ben13: 3:15pm On Sep 10, 2009 |
Rommie, u for don tell me say you be jaguda
switD you too like wahala o jare |
Nairaland General › Re: Let's Party With Dickele by Ben13(op): 3:14pm On Sep 10, 2009 |
hehehe. .winch  no one would have said dat Rommie, the guy dey arrange the ground for the party |
Jokes Etc › Re: I Always Forget My Dreams by Ben13(mod): 3:11pm On Sep 10, 2009 |
me wey don dey graduate from 400level secodary skul |
Forum Games › Re: Answer The Question Above U And Ask Yours by Ben13(op): 3:09pm On Sep 10, 2009 |
I'll think 'bout it. what's that under you?  |
Forum Games › Re: Rokiatu Let's Chat Here by Ben13: 3:05pm On Sep 10, 2009 |
so Romade come dey fight for hia |
Jokes Etc › Re: Ben10 And The Dry Cleaner by Ben13(mod): 3:03pm On Sep 10, 2009 |
that ya dirt ass? abeg laff am off |
Jokes Etc › Re: "don't Ask Me. I'm Just A Painter!" by Ben13(mod): 2:58pm On Sep 10, 2009 |
next time try calling it dentition |
Jokes Etc › Re: Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) by Ben13(mod): 2:56pm On Sep 10, 2009 |
cheii. . lysaad |
Technology Market › Re: Where Can I Get Cheap Laptops At Lagos by Ben13: 2:54pm On Sep 10, 2009 |
make your price up to N50,000, then mail me for a Pentium M hp |
Jokes Etc › Re: I've Been Raped By An Idiot by Ben13(mod): 2:52pm On Sep 10, 2009 |
that message must be for the poster  |
Jokes Etc › Re: I Always Forget My Dreams by Ben13(mod): 2:41pm On Sep 10, 2009 |
how I go know your ancestors name? I no sabi read history na  |
Jokes Etc › Re: I've Been Raped By An Idiot by Ben13(mod): 2:35pm On Sep 10, 2009 |
. . .been raped by an idiot |
Jokes Etc › Re: Romade! by Ben13(mod): 2:33pm On Sep 10, 2009 |
abeg wkp |
Jokes Etc › Re: Baptizing Drunk Ben Infidelity by Ben13(mod): 2:31pm On Sep 10, 2009 |
you do well |
Jokes Etc › Re: I Always Forget My Dreams by Ben13(mod): 2:24pm On Sep 10, 2009 |
wetin dat guy dey yarn sef. . .who be abacha? na food name be dat? |
Jokes Etc › Re: I've Been Raped By An Idiot by Ben13(mod): 12:56pm On Sep 10, 2009 |
winch  long time |
Jokes Etc › Re: Ben10 And The Dry Cleaner by Ben13(mod): 12:33pm On Sep 10, 2009 |
as usual! like baba ijebu  |
Jokes Etc › Re: Ben10 And The Dry Cleaner by Ben13(mod): 11:09am On Sep 10, 2009 |
see as you dey denying you personality  |
Jokes Etc › Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by Ben13(mod): 11:07am On Sep 10, 2009 |
wen we all knw real men don't harass women |
|
Jokes Etc › Re: Who Knows The Answer by Ben13(mod): 10:54am On Sep 10, 2009 |
click her monica to learn more |
Jokes Etc › Re: "don't Ask Me. I'm Just A Painter!" by Ben13(mod): 10:53am On Sep 10, 2009 |
and he wouldn't post them in one thread |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by Ben13(mod): 10:52am On Sep 10, 2009 |
you caused it  |
Jokes Etc › Re: Ben10 And The Dry Cleaner by Ben13(mod): 10:48am On Sep 10, 2009 |
you wey dem sack for ya dry cleaner work |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by Ben13(mod): 10:47am On Sep 10, 2009 |
He leads the crew |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Ben13(mod): 10:46am On Sep 10, 2009 |
let this una love end in one thread na, not everywhere |