Jokes Etc › Re: Ugliest Male Nler by Ben13(mod): 5:12pm On Sep 09, 2009 |
see this short engine sef dey talk abeg clear |
Jokes Etc › Re: Ungreatful Sylve by Ben13(mod): 5:12pm On Sep 09, 2009 |
what of insugar or inpepper |
Jokes Etc › Re: Romade! by Ben13(mod): 5:10pm On Sep 09, 2009 |
cos you can't love. . .4rm one man to the other. shiooooor |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by Ben13(mod): 5:10pm On Sep 09, 2009 |
I expected you to say Big snail |
Jokes Etc › Re: Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) by Ben13(mod): 5:09pm On Sep 09, 2009 |
my infra-red dey catch ya internal winch na |
Jokes Etc › Re: Ben10 And The Dry Cleaner by Ben13(mod): 5:08pm On Sep 09, 2009 |
that one never happen  na frame up work be dat |
Jokes Etc › Re: Romade! by Ben13(mod): 5:07pm On Sep 09, 2009 |
ya ear wey you don bury for yrs |
Jokes Etc › Re: Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) by Ben13(mod): 5:05pm On Sep 09, 2009 |
the guy suffer no fit stop am 4rm claiming big boi o |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Ben13(mod): 5:03pm On Sep 09, 2009 |
why you dey announce am? abeg FMJ |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by Ben13(mod): 5:02pm On Sep 09, 2009 |
that's a big catch |
Jokes Etc › Re: The Caretaker. . . Lol by Ben13(mod): 5:00pm On Sep 09, 2009 |
who made you a judge ove dickele |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Ben13(mod): 4:59pm On Sep 09, 2009 |
dress / shift / adjust all na same |
Jokes Etc › Re: I Warned Ben To Stop Drinking Garri. by Ben13(mod): 4:58pm On Sep 09, 2009 |
I warned you to stop drinking garri |
Jokes Etc › Re: Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) by Ben13(mod): 4:56pm On Sep 09, 2009 |
Lysaa say na your first meal be this one wey you take by 4:15pm |
Jokes Etc › Re: Ben10 And The Dry Cleaner by Ben13(mod): 4:55pm On Sep 09, 2009 |
the babe just dey lie throughout today |
Jokes Etc › Re: The Caretaker. . . Lol by Ben13(mod): 4:54pm On Sep 09, 2009 |
I no even understand sef |
Jokes Etc › Re: Ungreatful Sylve by Ben13(mod): 4:53pm On Sep 09, 2009 |
you wey no dey fit see blackboard wen we dey class |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by Ben13(mod): 4:52pm On Sep 09, 2009 |
I don begin clear my table sef. . I just need dat part of the pix talk. aint you gonna give it to moi? pweeeease  |
Jokes Etc › Re: The Beautiful Ones Are Called: by Ben13(mod): 4:50pm On Sep 09, 2009 |
where exactly are the beautiful ones? |
Jokes Etc › Re: Romade! by Ben13(mod): 4:50pm On Sep 09, 2009 |
the guy from ya village. no be wetin u wan hear? |
Jokes Etc › Re: Ungreatful Sylve by Ben13(mod): 4:46pm On Sep 09, 2009 |
ugrateful by.dot |
Jokes Etc › Re: Romade! by Ben13(mod): 4:44pm On Sep 09, 2009 |
impersonation is allowed hia |
Jokes Etc › Re: Baptizing Drunk Ben Infidelity by Ben13(mod): 4:41pm On Sep 09, 2009 |
;d those demons |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by Ben13(mod): 4:40pm On Sep 09, 2009 |
sharap! Pix talk Rommie  |
Jokes Etc › Re: Oh My God! Am Coming by Ben13(mod): 4:38pm On Sep 09, 2009 |
strong wall no dey near ya cybercafe ni? |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by Ben13(mod): 4:31pm On Sep 09, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) by Ben13(mod): 4:26pm On Sep 09, 2009 |
Dickele don chop afternoon food na |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by Ben13(mod): 3:26pm On Sep 09, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by Ben13(mod): 3:10pm On Sep 09, 2009 |
what's dat? all these profiles peepers  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Any Wife In Niraland. by Ben13: 3:09pm On Sep 09, 2009 |
lmao |
Jokes Etc › Re: Romade! by Ben13(mod): 2:57pm On Sep 09, 2009 |
you wey no even know today's date |
|