Ben13's Posts
Nairaland Forum › Ben13's Profile › Ben13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 224 225 226 227 228 229 230 231 232 (of 663 pages)
It's my girlfriend we're talking about here |
A touch of red with bathroom slippers |
you deserve working on the day time and not at nyte. and I've looked around, that's the simplest job on ground. |
you don paint ya head join. abeg go baff |
ode |
I don begin suspect both of you dickele tell us where the parry dey na. . .abi you want make we delete this thread? |
abeg give that menial job to dickele the celebrant |
don't ask me! painter like you. |
na for valentine day, keke napep nearly brake e K-leg na |
where you from fall out |
but not your type o |
Dickele, dates on borndays nor dey end well o |
she go begin cry now |
abeg clear enter gutter where u belong. you nor like betta tin |
Abbey, clean ya tears. Romade and I will take you to the cinemas to watch blues. hope u're Ok with dat |
Thank gawd we are in the Jokes section and not department. ewu |
you wey dem even tell your date yesterday, you don forget. Dickele mention it, but where is the party |
you think say I go beg you? I better pass some other fake doctors o |
why the cry na? nkpi ![]() |
exactly!! used in preparing N50 worth of soup |
no difference between you and ya ololumi. . .awoof hunters |
ewu I graduated with first class in Business administration, u better come to my hospital. |
you dey craze! you think say I dey look for gutter rice ![]() abeg come hia come tell us where the parry dey. https://www.nairaland.com/nigeria/topic-321627.0.html |
This shouldn't be the end |
even prophetess no fit lay this kind of prayer, Itrust dickele, no food for you |
He reportedly fumed: "Imagine that boy. How could he claim not to know me? Does his duty not include recognition of faces of members? He has just embarrassed me, and I won’t take it. This case will not end here. I will take it to any length, including the National Assembly Service Commission, where he would be disciplined." This Naija pple at time amaze me o What stops the Chinyere or whatever to explain or identify himself. Why the slap? na real wah for Naija politicians. ![]() The security guy has become popular figure as a result of the slap. ![]() How will the family feel now? |
lol. .Nairaland dey avoid virus na, the guy no go follow us show for dickele house |
sure. . .Ben is not as naughty as all of you Ben did it to his mother, but you do yours to other pple's mother ![]() |
don't you know? |
I no come know the difference between Tyty and Sylve |
abeg free me |
u dey crase dickele that ya mirror wey dey lie like Fashola government |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 224 225 226 227 228 229 230 231 232 (of 663 pages)
ode

