₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,763 members, 8,513,584 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 08:53 AM

Toggle theme

Ben13's Posts

Nairaland Forum › Ben13's Profile › Ben13's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 240 241 242 243 244 245 246 247 248 (of 663 pages)

Jokes Etc › Re: I Warned Ben To Stop Drinking Garri. by Ben13(mod): 2:23pm On Sep 03, 2009
shebi u don upload am for the first page of:

I Warned Ben To Stop Drinking Garri. cheesy
Jokes Etc › Re: Ugliest Male Nler by Ben13(mod): 2:20pm On Sep 03, 2009
you don dey make mouth na. At her sight, you will pee. .
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by Ben13(mod): 2:20pm On Sep 03, 2009
wetin happen to your report to moderator link
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by Ben13(mod): 2:19pm On Sep 03, 2009
the guy no see road wella be dat. . cos I no get big head like dem
Jokes Etc › Re: A Fact by Ben13(mod): 2:18pm On Sep 03, 2009
he's been acting as a pest ,lately.
Jokes Etc › Re: I Warned Ben To Stop Drinking Garri. by Ben13(mod): 2:17pm On Sep 03, 2009
clemcykul:
maka why? slyve change the pics for your profile the pics never try? so tay cobwebs don full am
lol. . .you be cobwebs ya self
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by Ben13(mod): 2:15pm On Sep 03, 2009
the name get to be continued. .
Jokes Etc › Re: Ugliest Male Nler by Ben13(mod): 2:13pm On Sep 03, 2009
you wey no fit last one second after wearing the cd
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by Ben13(mod): 2:12pm On Sep 03, 2009
I resemble ya ancestors?
Jokes Etc › Re: Studio43 D Bus Conductor by Ben13(mod): 2:06pm On Sep 03, 2009
lol. . u want make shame kill am abi
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by Ben13(mod): 2:05pm On Sep 03, 2009
I better pass am na
Jokes Etc › Re: Ugliest Male Nler by Ben13(mod): 2:00pm On Sep 03, 2009
you don dey mistake me for dickele be dat. . cos my wife dey kampe
Jokes Etc › Re: Studio43 D Bus Conductor by Ben13(mod): 1:58pm On Sep 03, 2009
how many fiful dey marry abbey sef. . d gurl dey use juju ni?
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by Ben13(mod): 1:57pm On Sep 03, 2009
talk well na
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by Ben13(mod): 1:56pm On Sep 03, 2009
cheii. . dani don start suffering and smiling
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Ben13(mod): 1:55pm On Sep 03, 2009
na bicycle jam am abeg no insult am
Jokes Etc › Re: Dani And Sons Off To Watch A Movie. . . by Ben13(mod): 1:54pm On Sep 03, 2009
you don become palmwine tapper bah
Jokes Etc › Re: Ugliest Male Nler by Ben13(mod): 1:51pm On Sep 03, 2009
we all know say you dey work wiff traffic men
Jokes Etc › Re: Dani And Sons Off To Watch A Movie. . . by Ben13(mod): 1:47pm On Sep 03, 2009
dani d runaway okro seller
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by Ben13(mod): 1:46pm On Sep 03, 2009
ya nurse don refuse you ya drugs
Jokes Etc › Re: Baptizing Drunk Ben Infidelity by Ben13(mod): 1:43pm On Sep 03, 2009
rabbish
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by Ben13(mod): 1:39pm On Sep 03, 2009
na serious blindness dey worry am
Jokes Etc › Re: Ungreatful Sylve by Ben13(mod): 1:37pm On Sep 03, 2009
old papa like you
Jokes Etc › Re: Baptizing Drunk Ben Infidelity by Ben13(mod): 1:18pm On Sep 03, 2009
who else is there to join dem
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by Ben13(mod): 1:14pm On Sep 03, 2009
huh
Jokes Etc › Re: Ungreatful Sylve by Ben13(mod): 1:01pm On Sep 03, 2009
cool cool
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Ben13(mod): 9:37am On Sep 03, 2009
na everyday sylve dey enter ends
Jokes Etc › Re: Ugliest Male Nler by Ben13(mod): 9:35am On Sep 03, 2009
clemc you see moi for dream ni?
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by Ben13(mod): 9:34am On Sep 03, 2009
clems talk well na
Jokes Etc › Re: Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) by Ben13(mod): 9:26am On Sep 03, 2009
studio, na dani dey sell okra na. .
Jokes Etc › Re: Romade! by Ben13(mod): 9:20am On Sep 03, 2009
you go wait till eternity be dat. they are all on leave.
Jokes Etc › Re: Ungreatful Sylve by Ben13(mod): 9:18am On Sep 03, 2009
hehehe. . na only those ones you see? abeg proofread the more

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 240 241 242 243 244 245 246 247 248 (of 663 pages)