Jokes Etc › Re: I Warned Ben To Stop Drinking Garri. by Ben13(mod): 3:09pm On Sep 03, 2009 |
 who else but you |
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by Ben13(mod): 3:09pm On Sep 03, 2009 |
my wrist watch has contracted a virus |
Jokes Etc › Re: A Fact by Ben13(mod): 3:03pm On Sep 03, 2009 |
yes you! |
Jokes Etc › Re: I Warned Ben To Stop Drinking Garri. by Ben13(mod): 3:02pm On Sep 03, 2009 |
na now ya morning reach? |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by Ben13(mod): 3:01pm On Sep 03, 2009 |
ceo |
Jokes Etc › Re: Who Owns The Cash ? by Ben13(mod): 3:01pm On Sep 03, 2009 |
na only abbey the boi fit get mind toast |
Jokes Etc › Re: Oh Lord! Please Let It Be Blood by Ben13(mod): 3:00pm On Sep 03, 2009 |
instead of the precious wine |
Jokes Etc › Re: Dani And Sons Off To Watch A Movie. . . by Ben13(mod): 2:58pm On Sep 03, 2009 |
I've got a witness |
Jokes Etc › Re: Ungreatful Sylve by Ben13(mod): 2:57pm On Sep 03, 2009 |
me and you na the same? because she dey call u small boi abi |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by Ben13(mod): 2:56pm On Sep 03, 2009 |
tatafo |
Jokes Etc › Re: Romade And The Earthworm by Ben13(mod): 2:55pm On Sep 03, 2009 |
y're correct jo. . oya apply dat |
Jokes Etc › Re: Romade! by Ben13(mod): 2:54pm On Sep 03, 2009 |
try seeing the devil himself, he's d most handsome going by records. |
Jokes Etc › Re: Who Owns The Cash ? by Ben13(mod): 2:52pm On Sep 03, 2009 |
u no sabi toast abbey sef. abbey no need all these grammar wey u dey speak o |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by Ben13(mod): 2:48pm On Sep 03, 2009 |
u dey like disgrace ya self. u no get inglish tisha? |
Jokes Etc › Re: SEUN AND THE OTHER KIDS by Ben13(mod): 2:46pm On Sep 03, 2009 |
why you dey rephrase the topic na. . bad belle |
Jokes Etc › Re: I Warned Ben To Stop Drinking Garri. by Ben13(mod): 2:46pm On Sep 03, 2009 |
hehehe. . .fine bois don begin yab us wey no dey opportuned |
Jokes Etc › Re: Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) by Ben13(mod): 2:44pm On Sep 03, 2009 |
Clems na our biggest winchie |
Jokes Etc › Re: Ugliest Male Nler by Ben13(mod): 2:44pm On Sep 03, 2009 |
when ya name no be Tuface |
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by Ben13(mod): 2:42pm On Sep 03, 2009 |
why polluting the air this morning |
Jokes Etc › Re: I Warned Ben To Stop Drinking Garri. by Ben13(mod): 2:42pm On Sep 03, 2009 |
Nothing gives me more joy than this |
Jokes Etc › Re: SEUN AND THE OTHER KIDS by Ben13(mod): 2:41pm On Sep 03, 2009 |
try telling dat to Seun and be ready to serve a permanent ban |
Jokes Etc › Re: Human Beans by Ben13(mod): 2:40pm On Sep 03, 2009 |
even fake love dey make men fight each other |
Jokes Etc › Re: Ungreatful Sylve by Ben13(mod): 2:38pm On Sep 03, 2009 |
that gurl wey be hearing impaired |
Jokes Etc › Re: Ugliest Male Nler by Ben13(mod): 2:37pm On Sep 03, 2009 |
you need to see him doing the thing with all his strength unlike you |
Jokes Etc › Re: I Warned Ben To Stop Drinking Garri. by Ben13(mod): 2:36pm On Sep 03, 2009 |
you wey dey for inside one cafe dey do your yahoo! business. unless no be the studio wey I know since nursery school. . *winks too* |
Jokes Etc › Re: Romade And The Earthworm by Ben13(mod): 2:31pm On Sep 03, 2009 |
don't you pick drummer boi |
Jokes Etc › Re: Ungreatful Sylve by Ben13(mod): 2:29pm On Sep 03, 2009 |
. . and who said? when I know u can't even afford ur lunch |
Jokes Etc › Re: Ugliest Male Nler by Ben13(mod): 2:29pm On Sep 03, 2009 |
so na dat 2inches you dey take make all these mouth for hia. . I need to see dickele  |
Jokes Etc › Re: Studio43 D Bus Conductor by Ben13(mod): 2:27pm On Sep 03, 2009 |
na you dey fall the girl hand na. . shey because she get bow legs? |
Jokes Etc › Re: I Warned Ben To Stop Drinking Garri. by Ben13(mod): 2:26pm On Sep 03, 2009 |
you no like am? oya go my profile go see moi |
Jokes Etc › Re: Dani And Sons Off To Watch A Movie. . . by Ben13(mod): 2:25pm On Sep 03, 2009 |
if na dani be landlord, so many tenants for don die. |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Ben13(mod): 2:24pm On Sep 03, 2009 |
you need to see how the bicycle take design sex positions for the leg b4 bending it |