Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by Ben13(mod): 1:50pm On Sep 04, 2009 |
so you don sabi spell the name abi? oya try pronounce am |
Jokes Etc › Re: God Is Missing! by Ben13(mod): 1:44pm On Sep 04, 2009 |
weldone |
Jokes Etc › Re: Ben10 And The Dry Cleaner by Ben13(mod): 1:43pm On Sep 04, 2009 |
hahaha. . you don dey learn fast. you don mistake me for another Ben, lmao |
Jokes Etc › Re: Romade! by Ben13(mod): 1:41pm On Sep 04, 2009 |
nice adjectives your mouths have got |
Jokes Etc › Re: Ben20001 & Brother by Ben13(mod): 1:40pm On Sep 04, 2009 |
especially dani the thomas of all the disciples. but no be my own Ben sha |
Jokes Etc › Re: Little Rommy by Ben13(mod): 1:37pm On Sep 04, 2009 |
that one na a different story entirely |
Jokes Etc › Re: Naughty Ben by Ben13(mod): 1:36pm On Sep 04, 2009 |
you wey get f9 for inglish, you neva still learn . . |
Jokes Etc › Re: Have U Ever Made Urself Laff? by Ben13(mod): 1:35pm On Sep 04, 2009 |
The ladies always admire my pointed nose but to their surprise anytime I laff too much, it'll start leaking  It makes me feel embarrased while people laff at me |
Jokes Etc › Re: Romade And The Earthworm by Ben13(mod): 1:32pm On Sep 04, 2009 |
wetin concern agbero with overload |
Jokes Etc › Re: My Journey by Ben13(mod): 1:10pm On Sep 04, 2009 |
in this place young tatafo, impersonation is allowed |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Ben13(mod): 1:06pm On Sep 04, 2009 |
where the babes wey dey pick the listed husbands na |
Jokes Etc › Re: Baptizing Drunk Ben Infidelity by Ben13(mod): 1:04pm On Sep 04, 2009 |
the guy dey beg to go back to the underworld |
Jokes Etc › Re: Ben10 And The Dry Cleaner by Ben13(mod): 1:03pm On Sep 04, 2009 |
wetin happen? young tatafo like u |
Jokes Etc › Re: Naughty Ben by Ben13(mod): 1:02pm On Sep 04, 2009 |
their plan no go work for them |
Jokes Etc › Re: Baptizing Drunk Ben Infidelity by Ben13(mod): 12:01pm On Sep 04, 2009 |
a fool at 40 no get future na. . let dickele be jare |
Jokes Etc › Re: Naughty Ben by Ben13(mod): 11:58am On Sep 04, 2009 |
Naughty phemour  |
Jokes Etc › Re: Goat Ontop Okada by Ben13(mod): 11:58am On Sep 04, 2009 |
Rommie the CEO knows the truth |
Jokes Etc › Re: My Journey by Ben13(mod): 11:45am On Sep 04, 2009 |
who else but u can bear such irritating name |
Jokes Etc › Re: Romade! by Ben13(mod): 11:29am On Sep 04, 2009 |
when you no dey gree wash mouth. . .abeg lock up make u talk |
Jokes Etc › Re: My Journey by Ben13(mod): 11:27am On Sep 04, 2009 |
who be ya son? you no wan get resket bah?  |
Jokes Etc › Re: Romade And The Earthworm by Ben13(mod): 11:26am On Sep 04, 2009 |
na for things like dis dem dey see sweetliet |
Jokes Etc › Re: funny talks by Ben13(mod): 11:17am On Sep 04, 2009 |
No one ever says "It's only a game" when their team is winning. especially Arsenal fans  |
Jokes Etc › Re: Goat Ontop Okada by Ben13(mod): 11:12am On Sep 04, 2009 |
dani, this thread already exist. how market? |
Jokes Etc › Re: Ungreatful Sylve by Ben13(mod): 11:11am On Sep 04, 2009 |
sylve can lie o |
Jokes Etc › Re: Ben10 And The Dry Cleaner by Ben13(mod): 11:09am On Sep 04, 2009 |
The tenants were only dreaming infact I've had no babe in my room since this week  |
Jokes Etc › Re: Goat Ontop Okada by Ben13(mod): 11:04am On Sep 04, 2009 |
Thank gawd it's not my own Ben she's talking 'bout |
Jokes Etc › Re: My Journey by Ben13(mod): 11:01am On Sep 04, 2009 |
don't mind the short engine trying to make me feel guilty  rabbish!! |
Jokes Etc › Re: A Little Boy's Prayer by Ben13(mod): 10:49am On Sep 04, 2009 |
It's really a lil boi's prayer |
Jokes Etc › Re: Ben10 And The Dry Cleaner by Ben13(mod): 10:42am On Sep 04, 2009 |
perv  |
Jokes Etc › Re: Funny Birthday Present by Ben13(mod): 9:17am On Sep 04, 2009 |
na person name be this? |
Jokes Etc › Re: Ben10 And The Dry Cleaner by Ben13(mod): 9:09am On Sep 04, 2009 |
Cutie, Rommy, Sylve, Studio, By.dot una weldone o. guru morning  |
Jokes Etc › Re: Ben10 And The Dry Cleaner by Ben13(mod): 6:33pm On Sep 03, 2009 |
Mama gee yes the ben guy somewhere around Badagry has suffered not me. Tyty, all no be same abeg. go ask ya inglish tisha  |