Jokes Etc › Re: Romade! by Ben13(mod): 2:08pm On Aug 26, 2009 |
When ya brain has been buried under ya anus for years |
Jokes Etc › Re: The Little Boy by Ben13(mod): 2:07pm On Aug 26, 2009 |
I never even talk sef, you don begin behave like d little boy. |
Jokes Etc › Re: Who Owns The Cash ? by Ben13(mod): 2:06pm On Aug 26, 2009 |
see this one dey make mouth under bed |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Ben13(mod): 2:05pm On Aug 26, 2009 |
Chi baby, I don't have V.I.P tickets for things wiff flat boobz
Rommie, how do u mean? |
Jokes Etc › Re: Lolabbey Appears by Ben13(mod): 2:03pm On Aug 26, 2009 |
hehehehe. . .you want loff trouble be dat |
Jokes Etc › Re: Romade! by Ben13(mod): 2:01pm On Aug 26, 2009 |
huh |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Ben13(mod): 1:58pm On Aug 26, 2009 |
I can't join dem in the pursuit
Abbey, this is pay week. no time. |
Jokes Etc › Re: I Want A Divorce by Ben13(mod): 1:57pm On Aug 26, 2009 |
lol. . . nice one |
Jokes Etc › Re: The Little Boy by Ben13(mod): 1:56pm On Aug 26, 2009 |
of course, it's you. |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Ben13(mod): 1:49pm On Aug 26, 2009 |
dem the guys dey die for you abi? ya head dey swell |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by Ben13(mod): 12:04pm On Aug 26, 2009 |
Phemour: Beware of Ben10  ya pa |
Jokes Etc › Re: Romade Wetin U Dey Think by Ben13(mod): 11:51am On Aug 26, 2009 |
the woman dey shame for her old age |
Jokes Etc › Re: Romade Wetin U Dey Think by Ben13(mod): 10:32am On Aug 26, 2009 |
sharap! granny. |
Jokes Etc › Re: The Perfect Husband (sylve11) by Ben13(mod): 4:32pm On Aug 25, 2009 |
Helep me tell am |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by Ben13(mod): 4:29pm On Aug 25, 2009 |
someone is cutting onions in the room |
Jokes Etc › Re: Ladies! Romade Is Not your Mr Perfect,so Dnt Wait For Him by Ben13(mod): 4:29pm On Aug 25, 2009 |
Don't mind the peep, but do close the key hole with a rag  |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by Ben13(mod): 4:27pm On Aug 25, 2009 |
fine babe |
Nairaland General › Re: ---- by Ben13: 4:27pm On Aug 25, 2009 |
you get am well |
Nairaland General › Re: ---- by Ben13: 4:10pm On Aug 25, 2009 |
you never get opportunity to behold her bow legs |
Jokes Etc › Re: Sermon by Ben13(mod): 4:06pm On Aug 25, 2009 |
this is serious . . . pls stop affecting the whole threads wi th this new virus. |
Nairaland General › Re: ---- by Ben13: 4:04pm On Aug 25, 2009 |
keep on trying sha. . . abbey can be very stubborn. |
Jokes Etc › Re: Romade Wetin U Dey Think by Ben13(mod): 3:34pm On Aug 25, 2009 |
good for both of u |
Jokes Etc › Re: The Perfect Husband (sylve11) by Ben13(mod): 3:33pm On Aug 25, 2009 |
na person name be dat o |
Jokes Etc › Re: Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) by Ben13(mod): 3:27pm On Aug 25, 2009 |
Sweetliet send me a mail and I'll explain better. |
Jokes Etc › Re: What Can You Do For A Million Dollar by Ben13(mod): 3:26pm On Aug 25, 2009 |
Tell that to Etisalat |
Romance › Re: The Most Romantic Thing Your Partner Has Told You? by Ben13: 3:25pm On Aug 25, 2009 |
"I love your pointed nose"  |
Jokes Etc › Re: Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) by Ben13(mod): 3:24pm On Aug 25, 2009 |
No way! I reject u |
Nairaland General › Re: ---- by Ben13: 3:23pm On Aug 25, 2009 |
Spelling hard |
Nairaland General › Re: ---- by Ben13: 3:20pm On Aug 25, 2009 |
wetin una dey always go check for somebody profile sef? make una eyes no blind o |
Jokes Etc › Re: Romade Wetin U Dey Think by Ben13(mod): 3:20pm On Aug 25, 2009 |
I never knew she farts from her mouth |
Jokes Etc › Re: Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) by Ben13(mod): 3:18pm On Aug 25, 2009 |
u no well o jare |
Jokes Etc › Re: The Perfect Husband (sylve11) by Ben13(mod): 3:17pm On Aug 25, 2009 |
stop laffing like a winchard |