Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by Ben13(mod): 5:43pm On Jun 17, 2009 |
even before dani knows he is a mod. I already know.
he's just being a tatafo |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by Ben13(mod): 5:35pm On Jun 17, 2009 |
mcheeeeeeeeeeeeeew |
Jokes Etc › Re: Lola And Clemcy What Are U Doing by Ben13(mod): 5:33pm On Jun 17, 2009 |
but his 10inches dey help am sha |
Jokes Etc › Re: Ble Retires by Ben13(mod): 5:32pm On Jun 17, 2009 |
his blood no look like my own at all. . .last time I checked, he's got Blue blood |
Jokes Etc › Re: Little Kids by Ben13(mod): 5:28pm On Jun 17, 2009 |
before she goes for call up bah? I'll personally do that  |
Jokes Etc › Re: Meet Clemcykul by Ben13(mod): 5:28pm On Jun 17, 2009 |
just no let the guy catch you  |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Ben13(mod): 5:25pm On Jun 17, 2009 |
so many doctors don try to help |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by Ben13(mod): 5:24pm On Jun 17, 2009 |
don't mind the gold digger  |
Jokes Etc › Re: Ble Retires by Ben13(mod): 5:21pm On Jun 17, 2009 |
and the guy naturally stingy o |
Jokes Etc › Re: Meet Clemcykul by Ben13(mod): 5:20pm On Jun 17, 2009 |
 pls modify  |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by Ben13(mod): 5:16pm On Jun 17, 2009 |
choose ye these day who you love 4 real. . .and the trouble will stop  |
Jokes Etc › Re: Lola And Clemcy What Are U Doing by Ben13(mod): 5:09pm On Jun 17, 2009 |
dat pennyless churchrat  |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by Ben13(mod): 5:04pm On Jun 17, 2009 |
see threatening sha  |
Jokes Etc › Re: Romade Pls Come Back by Ben13(mod): 5:02pm On Jun 17, 2009 |
rommy stop sounding like this na. . .u're hurting moi  |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by Ben13(mod): 4:56pm On Jun 17, 2009 |
Lies! not when you are at Offa working on OBJ's farm |
Jokes Etc › Re: Ble Retires by Ben13(mod): 4:54pm On Jun 17, 2009 |
. . but you and lola dey beside me |
Jokes Etc › Re: New:: Comments / Complains by Ben13(mod): 4:52pm On Jun 17, 2009 |
trust me. . .I knw what to do |
Jokes Etc › Re: Romade Pls Come Back by Ben13(mod): 4:51pm On Jun 17, 2009 |
na she be ur spokesman? |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13(mod): 4:49pm On Jun 17, 2009 |
after you've locked every where and forcing me to do |
Jokes Etc › Re: Where Is Ma Twinny (clemnnamani) 8) by Ben13(mod): 4:45pm On Jun 17, 2009 |
this relationship is more of romance o  baby ko |
Jokes Etc › Re: New:: Comments / Complains by Ben13(mod): 4:44pm On Jun 17, 2009 |
Lola don lost her resket 4 moi |
Jokes Etc › Re: Little Kids by Ben13(mod): 4:41pm On Jun 17, 2009 |
yep. .d one u introduced me to |
Jokes Etc › Re: Hapi Bornday Teissys by Ben13(mod): 4:39pm On Jun 17, 2009 |
the guy go soon get title for his job well done |
Jokes Etc › Re: Ble Retires by Ben13(mod): 4:37pm On Jun 17, 2009 |
dat na studio and bbee |
Jokes Etc › Re: Little Kids by Ben13(mod): 4:36pm On Jun 17, 2009 |
Baba Luku for ismaila lane |
Jokes Etc › Re: Undoubtibly Hilarious by Ben13(mod): 4:35pm On Jun 17, 2009 |
na toilet d guy dey since morning |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by Ben13(mod): 4:30pm On Jun 17, 2009 |
erm. .em. .dat should be dickele . . . he's gone bck to bed
abeg, reply me for YIM jor |
Jokes Etc › Re: Dickele Male Got The Appointment As New Gov. Of Central Bank by Ben13(mod): 4:28pm On Jun 17, 2009 |
the guy knows where his sickness ails 4rm |
Jokes Etc › Re: Ble Retires by Ben13(mod): 4:27pm On Jun 17, 2009 |
just becos Ble has retired |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13(mod): 4:24pm On Jun 17, 2009 |
No way! |
Jokes Etc › Re: Meet Clemcykul by Ben13(mod): 4:23pm On Jun 17, 2009 |
Lol |
Jokes Etc › Re: American Hawks Gala In Lagos by Ben13(mod): 4:21pm On Jun 17, 2009 |
I read that news yesterday from pm tabloids |