BigYash's Posts
Nairaland Forum › BigYash's Profile › BigYash's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 177 178 179 180 181 182 183 184 185 (of 395 pages)
BigDawsNet:Do this and also let all your thoughts inside of you be in good English.. You will start speaking good English effortlessly.. If I say O,you say P,another man say C. Omo na you sabi |
Helnieus which appointment did they give you? APC nairaland defender I guess ![]() |
AllenSpencer:Since when? Politicians with eye services.. na obi worst for eye service. Na eye service she dey do,nothing like being passionate guy.. |
guobe:Big battle o.. Yes,we go overcome by Gods grace.. |
001Lagos:He is from Ghana no mind that pikin |
Number1benue:Me too shock o ![]() |
guobe:Lol. Big boss I dey lowkey since ,dey watch from afar .I even saw ur prediction on Nigeria match today. Played away win. Away won.. Got it at 6odds.. .Emilo-commotion don dey scatter the country, from where jubril stopped. How d country be for ya side? |
Baba don go stay front seat. You check under the seat,before you put bumbum.. Na so them take carry charly destiny that year for ....... ![]() |
Some go say juju no dey. Dey play ![]() |
Boogyman557:My guy ,how life na? I hope say you don oil your old and new kala? The country no settle like this o.. |
kingthreat:The Muslims them no dey die too? Na this una fear fear,make them dey waste Christians anyhow. When they killed Deborah, nothing happened to the killers. But if na Christians kill their own like that,only God knows what would have happened. See owo killing that time. Till now,nothing happened to the killers. This talk dey make me vex more this afternoon.. Make una forget, |
E no go pass big yash when confused op. Dear op please go back to your Darling wife.. |
Gandrova:The wicked will keep tormenting you.. And God forbids you die before your time,what will be your gain. The wicked must not have peace o.. |
kingthreat:Those idiots can't do shit e. The reason why they keep misbehaving is this mindset you have towards them.. If everybody mind dey like my own en.. Bros forget o.. |
Gandrova:There is no peace for the wicked my nigga.. |
PerfectStranger:Yes.. They must learn their lessons.. |
brain54:Maybe for those that were circumcised. again maybe ur Dickson is very huge and you use it anyhow inside of her.. if sex dey sweet her ,guy she won’t want you to stop. That’s if you know how to sex her well.. One thing most guys don’t know again is that .. Sex is not all about tatatatatatata.. You can make a girl who doesn’t like sex ,like sex.. Some like it slow ,this type no too get strength for tatatatata.. Some want that tatatatata and you go still dey spank dem join.. That aggressive kind of sex .. She no go still tire sef |
Court order will soon stop them.. ![]() |
Na because una no dey do proper pre-intimacy.. E get as you go pre-intimacy girl reach ,she go dey follow u drag your dick.. say make you put the dick in her pussy.. She no go tire easily,if you handle her well.. This can only happen between two who are in a good relationship.. E no dey work with olosho.. cux you can not go and be foreplaying olosho o.. Na why guys dey use lubri .. don’t underestimate the importance of better pre-intimacy o.. |
PerfectStranger:Not everyone deserved d hardship. Some learnt from 2015 and wanted genuine change,but the Nigerian factor( corruption) didn't let their vote count) .. Na only the unwise still went supporting what was causing them hardship since 2015.. From Change ( change of living comfortably to introduction to hardship. From there ,they called it Next Level ( Next level of Suffering) . From there now,they called it renewed hope( Renewed form of hardship) And what surprises me is that,till this minute, some f*ols still supports and defend what is killing and ruining them .. No be say them get special benefit from the government.. The same them suffer wan kill them lowkey,but they come in nairaland to make mouth.. My prayer na make fuel enter 2k per litre. Make USD to NGN dey like 2500usd to 1#.. Some people must learn their lessons.. ![]() |
Adewale1603:Awaiting trail dey finish jail term for Nigeria ? Dey play BlackBerry made so many ladies scatter their toto that year. Most especially that Bold 5,Q10,and Z10. Many carried incurable diseases, some carry belle,some even died for the matter.. |
Until Christians unite and start fighting back,this persecution will continue. The kingdom of Jah safereth violence, and Christian gat to take it by force. Who sabi that Bible verse? Righteousness sir, I hope you don buy gun keep? No playing o. No tell me say the weapons of warfare no canal o.. An eye for an eye ,and he who zuzus,must collect o.. I need to open church o.. As a member, you must have a gun and you must be good at using it.. ![]() |
toneroforever:Which DSS? You want them to arrest Tinubu right hand boy? Dey play. Asari has Tinubu’s backing .. But Sim needs to place him where he belongs.. Better still tell Ateke to help him talk to Asari to calm down.. |
Puss360:And will his life be stagnant,if he had chosen not to apologize? Fvck those terrorists fighting for their god who can’t fight for himself ,they can’t even get close to Darvidoh when they see him.. OBO Fvck up for deleting that video.. He no act like strong man when him claim to be.. Na why I like Burner boy.. He no dey fear any modafucker |
All these native doctors turn pastor go just dey predict rubbish.. I really don't blame him,na the followers that calls him daddy I blame. They gives him moral to say rubbish ,he calls prophecy. Even a kid in niaja knows that if the court case is not waved by FG,Tinubu will definitely be out .. |
fuckJones:And because they have the power to arrest Mr president, they should start acting unprofessional like thugs abi? How you take dey reason sef? |
You wan go spread mat for village people mouth,when you are still hustling? Oya dey go nau |
You fine pass Daniel Regina ,abi wetin be that guy name on twitter. And that dude thinks he is the finest in the world. You need to see how he gushes over his face,to the extent of having this influencer by name Ruth, falling for him.. So,don't look down on yourself guy.. See yourself as the finest in the world,and see how you will start attracting ladies.. All you need is positive energy.. |
Nice one op.. |
A12:My hand no dey that kind of pepper soup o. Enjoy ! |
mikemiyaki:Not today bruh. I've eaten a lot of rice today already. Thanks all the same.. God bless you and family |
Fugazy2023:Maybe he is planning of becoming Nigeria's president someday. If Tinubu can do it,he too can do it. Alright? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 177 178 179 180 181 182 183 184 185 (of 395 pages)

no mind that pikin
If u know date, how u one take know the right PESIN..