Bizza45's Posts
Nairaland Forum › Bizza45's Profile › Bizza45's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 71 (of 71 pages)
drop their website or email so that i can apply abegg |
go to learnerstv.com u will c all your tutorial videos there ![]() |
na your website b that ... i checked it out though |
yarimo:leave am make she dey wine her mouth |
c wetin una chairman dey cause |
31 bullet keh...
bros u sabi lie oo |
this is PDP and ipob handwork... their hatred for buhari pass d one dem hate d devil |
chicagoPD:Quote of the Day :"If he takes you out for a romantic date on Tuesday and Wednesday nights this season instead of watching UEFA Champions League, then it's not LOVE.... He is a Chelsea fan |
Quote of the Day :"If he takes you out for a romantic date on Tuesday and Wednesday nights this season instead of watching UEFA Champions League, then it's not LOVE.... He is a Chelsea fan |
hahahaha go to annouciation hospital in lag, if they c your kidney is still ok , they will discuss with u |
the hotel no get name ..... u dey find beta hotel for 2k , carry one from your house come nah |
i don't care what people say about fashola, one thing I have always know about that guy is that he works .... no matter how much he loots, he still work |
abeg where d ram dey make i begin now terminate am |
Jonathan wasn't actually the one looting rather it was his wife .... the problem was that Jonathan couldn't control his wife looting that's y am blaming him... Dame patience aka madam patience was d thief in aso Rock hot her husband |
I have a dog and his name ODUMEGWU OJUKWU |
Explain from now till next year e no go understand am , that's what I tried doing to my cousin .... She started asking me questions that even I couldn't answer I come leave am , she even started pestering me to the extent anytime I c am I go hide somewhere |
kilode!!!! c question, I tot nairaland I'd a social site and not a church. or has it become a church overnight !!! the |
only 1 goal against ordinary tanzania mtchewwww, useless team |
hahahaha u damn right . lol |
if it was Mtn project fame or miss 9ja or etisalat music rubbish d winner will go with about 3million but for educational stuff c the misery money them dey give them |
JoeNK:shebi u wan start this scam mb again baaaa!!! Na thunder of mountain of fire go strike u |
abeg !!!! no vex but make una help me tell that man God punish e fada |
let me ask u guys this simple question, did buhari ordered d arrest of this man? was it buhari that called police for him? sometimes una no go get gist una go just dey find wetin una go talk |
Hello bro can u send me your no or email , I need to discuss something with u asap ..... Mine is bizza2005@gmail.com |
GLO *SLOW WITH PRIDE* |
check mercury or Uranus u fit c am dia |
check them in mercury |
nigga u gay
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 71 (of 71 pages)
