Blavkmaann's Posts
Nairaland Forum › Blavkmaann's Profile › Blavkmaann's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
Kimkalash my guy! You don dey comot Don’t leave me don’t leave me |
Yo fam! I left lagos today, hasn’t been an easy journey! I have all my documents and it has been a beautiful trip so far! IM GOING TO ASABA TO TELL MY VILLAGE PEOPLE THAT IM GOING TO CANADA E GO BE! REBECCA BABY! Safe trip, when u get to the airport just call my name “black man” that’s all u need, they’ll give you with preferencial treatment! |
Ion think this passport is stamped in Canada o.... is in either Nairobi or accra |
evergold:No ooo...that one is different |
Kimkalash:No b small dragging o, no fear, na one Canada we dey go! We can always share Montreal no far, na one God is Good |
rebecausoro:Yaaaaay! Our Rebecca Congrats dear |
olabisi6438:This one is a yahoo boy......... before he can apply for visa shebi he will have admission first! Let him go and learn tailoring abeg |
OLAMINREWA:D man drive e okada come my gate! He called me and I came outside, he sha took thaT yellow slip, I didn’t even ask him why, Wetin concern me, I sha know nothing concern me and VFS Again |
OLAMINREWA:Yes o, the UPS man just left my house They will send u a mail with one consent form and acct details, you’ll send 11310, then generate receipt and send the form to the email with some details! Then.... mine took 2 working days... Thursday and Friday E just landed
|
MY PASSPORT IS IN MY HAND SEE THE SWEET FINE COUNTERFOIL OH MY JESUS |
So this day finally came When There is no need to log into my IRCC page Or call VFS, I just Dey listen to music dey find which flight I go book! Canada thank you o Nairaland advisers and motivation thank you ooo YouTube people (highest thank you) Baba God , na u be oga kpata kpata of them all! Na me ND u get this movement |
The guy just called me, e say he will be in my street in 20 mins..... I Dey my motor Dey jaM LAGOS ANTHEM BY ZLATAN UNA DESERVE THIS HAPPINESS GOD GO DO AM FOR UNA! I wan finish my acct today! Who Dey festac ...come let’s drink! MONEY DEY LAGOS! Visa DEY LAGOS!! As I Dey here so, I Dey feel like Canadian citizen!! |
adeenzo:Is Lagos ooooo I sent it in the 3rd of November... Omo my timeline na steady call and mail to VFS By the way Stew don done, iono if he will like beer or juice, but I don buy the two sha, I also brought some slaves to sweep my street so dust no go stain e bike! The musical team is on their way! This passport ehn..... it worth the wait |
UPS GUY JUST CALLED ME THAT I SHOULD BE IN THE HOUSE THAT HE IS COMING! I’m boiling rice for him, I want to suprise him |
ITS MONDAY GUY! My fellow UPS awaitees How market! If today pass na to transfer aggression......hahahahahha God no go shame us! |
Sabi boy! One cold agbalumo juice for you! No wam! I go mail an once next year start! I want make e still fresh as I wan Jand! |
My guy, what of people like us, my course adviser advised I don’t pay any tuition fee until I get to school. She’s said that the tuition will defer based on the courses I’ll be doing and until she enrolls me for those classes i can’t Know the exact fees. Abeg i go still need the enrollment letter ontop this one? |
ConradAce1:My brother no oooo, I like nonsense I don’t like problem! |
Our colleagues Wey don reach, what’s the update! How e b, make una sweep wait for we the January batch! |
Japh11:Oga you will be calming down..... anybody Wey see my post with serious face go quick get heart attack... You don drop ur 2 kobo for the matter! Move ahead, we go ask for that paper .... I sha know any NIGERIAN IMMIGRATION OFFICER (wait, no b even Canada immigrantion, Na all this gbef) Wait make I gist una... I been dey Go US 2 years back, for that las place where dem for dey search before u enter the place Wey u go come dey wait make dem call we the “economy” The foolish immigrants on man Wey search me see freegel sweet for my pocket, this mad man took it o, infront of me, open it and started to lick it I was embarrassed... full immigration.... na this one u wan make I Dey fear Come of it, I go pack freegel go the airport! Another gist! People Wey never apply! No come here dey find advice or motivation, you’ll just faint over pressure... the tension here is too much, my dear do some research and apply for ur thing German German... I sha know that the Canada website is easy to navigate and do ur shii And still get approved God no go shame us! Ehhh..... I’m still recruiting slaves sha! And once my passport land on Monday! Una no go hear the las of am! Make una ready that Monday coz I go do giveaway for here that day |
Japh11:Hace Wey you, carrry ur bad news and move front! What’s all this rubbish “Why are you stressing my life” in pawpaw’s voice Wo once I reach there, anything they ask for will come out, nobody should even stress me, I will have a long flight, I don’t have strength for stupid questions! See Admission letter, see my raw cash, see my passport Sir any other thing you need talk to my slaves, they will be of help! As I’m here now, na bed naim get me! Merci! |
Hello guys! I’ve just been approved, Yh, and my passport is on its way back But is like I no wan go again? How can I ask for a refund of al the money I’ve spent! Please I need sharp answers I want to use the money to do Detty December, I’ll apply again in January, but for now I need my money back! Thank u |
rebecausoro:My own is working o |
JustMellow:See information! No problem! We will follow the law CANADA SEE ME SEE YOU |
Mmesomamichael:My dear pick any country, the South African girl know me....only she by herself Dey redirect me By the way, those people’s office Dey but with calls, the South African chic was trying to redirect me, I just Dey here “Welcome to the kini kini kini how can I help you” “Welcome to the kini kini kini how can I help you” Then go dey cry for there! Then get luck say no b Warri their office Dey, I trust my boys, we for don go burn am tey tey |
Heineken:Nigerians and washing We go do small thing by Christmas sha! All of us for here , we go just block for one small place.... i fit chest the first bottle form everybody! 2020 has indeed been a great year |
The girl I spoke to said it won’t work now until close of business today! I think it’s only normal, they have to receive and sort! My own too is showing same message I want to confirm Rebecca, you’re is 11 characters bah 10 numbers and one letter (my letter is W) Coz as she read am finish the mumu cut |
Omo i just got the UPS tracking number, nothing concern me and VFS atlesst for now, make una help me thank master Jesus! Please who knows where I can see mortuary standard Heineken this Friday! I need to celebrate freedom from VFS LAGOS |
Makitoperor:I deferred my admission from Fall 2020 to Fall 2021, the new admission letter came, I sent it via webforms to IRCC notifying them that I’ve deferred, when my approval came it was 2 years! |
rebecausoro:I just got this mail too! I’m calling them but same old story! |
I heard one scope, Rebecca and Anon, if ure sure ur passport will be received at UPS today (which I think is true coz I’m in tha boat) Call UPS call center, the one in ikoyi, tell dem you have a flight to catch this weekend, that it’s very important, that let the rider bring it today today, you’ll find the rider small thing! Na wetin I wan do so, I have the Nunber already, I just need to get the tracking number from VFS, na theM I Dey call since morning Wey no gree pick my call! This country na wa! |
I heard igbo is legal in Canada I’m asking for a friend |