Blavkmaann's Posts
Nairaland Forum › Blavkmaann's Profile › Blavkmaann's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
ABEG MAKE UNA RECOMMEND BETTER HOSPITAL FOR THIS COVID 19 test, the fast one! |
My people my people! What’s good! Who is going to Montreal this month! Abeg I need house mates! Every other person still in the race, God still Dey do miracle, ur matter Na small thing for God to do, just trust am! IM TRAVELLED THIS JULY....... Make una help me Thank Jesus Christ |
Wahala no Dey finish for this life o, Some people dey Wey Dey find Medica request Some Dey now their prayer na PPR Some prayer na make dem stamp Counterfoil for their passport Some of us Wey den don stamp... confusion of next steps still Dey.... Ha, abi they said this Canada thing is fun.... those Wey Dey there, tak now oooo, hope no more stress after I land.... I need to relax and be taken kiaruf please |
Again who is traveling in JULY! Let’s know ourselves �� |
Abeg please Biko, help me understand something I did my medicals last year, I passed it on August 7th 2020..... it’s supposed to expire August 7 2021 but my flight is July 17th 2021, To avoid story, June 10 2021, I did another medicals at Qlife, but my current medicals is showing passed based on the August 7 last year own Now I’m asking, will this new one show on my CIC dashboard, or it won’t show, The nurse was like, I will show the that e-medical slip at the POE, when i land... so it’s confusing... abeg Wetin make I do? |
Good morning my fellow jakpa geng, Abeg who Dey go Montreal next month ending! Abeg send a message make e know as we wan take fall in the matters I wish everybody Wey still Dey apply goodluck o, God Wey do am for us go run am for you! |
Any body home! |
Hassan19:I’ve done my 2 tests in Q-life and no issues |
Mad o, una Don enter part 19 Wahala! .... jakpa is a must ooo So my fellow jakpa geng! How is everything... Omo, no vex for me say I never enter here since o, preparing to leave this country na another wahala on e own... for this life, Wahala no Dey finish... As most of you know, I was approved last year October, although I’m still in Lagos... I’ve been able to guide a number of people personally and with the help of so many hands here.... After gathering so much information and research, I wrote a step by step guide on how you can get admission, apply for visa and even prepare to leave Nigeria.. the Ebook will be out soon You can get it just to guide you while you apply BY YOURSELF! It will be going for a Price... Na small money, just see the money like say you dey donate to my travel coz.... no b small thing to travel ooo... the book will be out soon! I still remain committed to assisting people with right information and legit facts I’m not an agent and I don’t support use of agent, I started my application for study and visa myself and God came thru God we do am for me go do am for you too... my flight is fo JULY I love y’all... |
Which kemi smallz be this? Na the real one abi photocopy? If na the real one, aunty talk o, Canadian citizen husband is here |
OMO, my yard people! It’s been a while, I just Dey think today come remember this page how una help me when I wan crase..... thank you o So let’s discuss... it’s been like 9 months since I was approved, although I’m still in Lagos... I no wan rush comot coz forget that nonsense ... nothing tie me to this country.... so whats new, what has changed... even I’m going with Turkish airline in July... if you need travel buddy... I Dey game Je va a la Montreal...je suis enchante... Au revoir mon amis! God Wey do am for me go run am for you! |
Hi people. My fellow Jakpa geng! How the go dey go, I like the pressure over here, una no Dey relent! Carry go my people... So quick recap, I was approved last year October .... to God be this glory, But I deferred till sept this year and so I still Dey Lagos! So I head medicals last for only one year after which you have to do it again, My medicals was done and passed on the 15th of Augustine 2020 And my flight is 10th August 2021.... Abeg make una no vex... una Don ever hear say den turn person back for POE based on say e medicals Don dey almost expire? Also, if person carry pas $10k Wetin go happen, no n say I get am o, I just Dey ask question! Lastly, I never pay school fees, I hear say den go ask for airport for tuition receipt, my school no let us pay o (even is I no get the money) |
modestmj:I’m here o’!!! |
My people oooo!! Wahala looms!! Please I need advice, I did my medicals sept 7 2020, and I’m leaving Nigeria August 27 2021....I’m now hearing that medicals lasts for only 12 months! By the day I’ll be leaving Nigeria it’s barely 10days before my medicals expire! Please what do I do? Do I jejely go and do another medicals now (even if I hear you can’t do medicals when one is still counting) Also I heard until IRCC asks for it, you can’t do it Please wha do I do! Epp me oooo!!’ |
Please I want to ask o Can someone travel with alcohol! One bottle old Jameson to be precise! |
Jojo257:No! One crase agent told me that rubbish! That thing is Only used for some african countries |
oyibo4real:My lover ooo..... no vex.... I didn’t knew! I observed this while sending webforms that year and calling Quebec immigration for my CAQ, the way they used to answer eh.. like is you That’s paying them.. one lady in Quebec immigration told me “I’m sorry, hang on let me go and confirm from the next office” like hurriedly went to confirm I trust common MTN customer care, your own done! No vex jarey! It was alien to me based on say I b Naija boy! Wa ko yo oo |
Wait wait Parliament members Don Dey help una get PPR Wahala Dey o. Nigerian people If una never spoil something una no go rest... Wetin concern parliament and ur application now... una den start to barn una... “that one say na information be power” Chai..../ Wahala be like kite, e no Dey get direction! |
Abbeylicious:Wait! You don go Canada finish this year, still come back I’m shocked |
CAQ IS FOR THOSE IN QUEBEC PROVINCE |
Ghen ghen ghen, e Don happen! Abeg my CAQ start date is sept 6 2021, but my visa has been reading since last year..... I na book flight for sept 3..... abeg Shey the 2 days before my CAQ start won’t affect me at POE... I just Dey see am like this |
LANDING GIST I still dey here o, very soon, FALL 2021 students can we know ourselves please! Those going to Montreal In September! How far! Abeg guys, I need to change USD to CAD, how will I do it Then the proof of funds I’ll declare at the airport, is it the same one I used to apply or the current balance (mind you I was approved last year o) so the bank statement na like July 2020! More so! I want to buy a new laptop, buying here or there which one is better? Y’all should CAlm the heat, it will end in praise! Just believe , God go run am! Meanwhile Una Don kill Jesus now, how una feel? |
Nobody answer me....... make una talk na Shey Turkish airline make sense? |
Happy new month guys! I need ur quick advice! Is Turkish airline a good flight to Canada Yes or no? Sharp answers, I Dey go pay like this? |
Abeg is IRCC site down? |
ABEG ABEG ABEG ONE AGENT THAT USE TO BOOK OUR FAMILY TICKET CALLED ME NOW AND SAID ILL NEED A RETURN TICKET PLEASE IS THA USEFUL! I trust Una info pass that woman E say if I get to the airport, coz I’m a first time student they may ask for return ticket! Please is it true or false! Please update me asap |
Evergeen22:Una gets luck o, una Dey the process and Nairaland is here to help! When I do my own that last year, I just Dey think this thing, how them wan take know say na me, coz den put all of us urine for one tray! I was like make dem no go do mistake o! 2 weeks after! I saw medical passed on my cic portal So be calm! E go show |
Mami1:Imm coming to Montreal too! Please reply my mail |
Aragbs4real:I applied during the heat of Corona so my processing time may be very very strange to many of you! April - CAQ JUNE - APPLIED JUNE - Biometrics June - AIP JUNE - medical request Then the wait started (deferred my admission to September this year) The wait was depressing and the most uncertain time of my life coz I wanted to rent my own place and start my life but, I just kept on praying and believing OCTOBER - in end sars Protest ground I got BVL October - PPR November - Sent my passport to Lagos VFS office ( what a mistake) December 3 2020 - MY STAMPED PASSPORT TOUCHED MY HAND! I applied to Concordia University, Montreal Quebec! I uploaded ONLY the document they asked in the cic website... ONLY THOSE 6 things, in “client information” I uploaded my statement of purpose and my letters from sponsor! Is GOD THAT DID IT! |
Lekiboboe:That one na Tom Tom na, me Wey can like to waka like Israelite, I can’t sleep one night only me in hotel in this Nigeria, I must carry “happy ending” I wan see how a whole me will be locked some where , no they won’t lock me, I will lock myself, no babe, no alcohol, no body to talk to There is something they are not telling us! Coz I no fit stay house 1 day for Thai lagos |
iykedpetes:Coming to where, to find who? |
Did this guy say ordinary diploma ..... my brother doing insult grace or you face disgrace! I got a 2 years visa with a 1 year ordinary diploma program! No use God play o |
. I always try to verify some information before acting on them, so YES, it is within their SERVICE DESCRIPTIONS to assist us(admitted students) with such enquiry(Try google).