Bmaks's Posts
Nairaland Forum › Bmaks's Profile › Bmaks's Posts
I will be so proud to roll out my dance gig if this becomes true.... |
No be person send you message ooo....no come carry your frustrated life jam everybody together....... This your comment shows the depth of your heart and why you no fit stay any marriage...... NO BE WE SUFFER YOU MADAM, Pls face front ![]() |
The last time I checked... Common say dem talk say you are pretty, dem double one guy on facebook |
He is just useless.... And this one is a youth oooo |
We don enter trouble for this our kwantery ooooo, imagine people here justifying laziness ooooo, saying did he beg them to give birth to him AT 30YEARS OLD JESUUUUUUUUUUU.....FUNKEEEEEEE......APOSTLE MUST HEAR THIS. If you have finished NYSC and don't have a paid employment, please YOU DIDNT GO TO SCHOOL ONLY TO BECOME AN EMPLOYEE, YOU ARE A EMPLOYER, A CONGLOMERATE IS LURKED INSIDE YOU. YOU CAN START SMALL AND YOU WILL SOON BE EMPLOYING PEOPLE TOO. Haaaaaaaa......what kind of youth and adults sef are we breeding ?A ma wa daran oooooooo |
Those were the years when Nigerian Students held sway and we matter in the polity.... no be now wey be say na kindergarten cop dem don become. Then the government feared our resolve but Now we've sold ourselves to social media hype, sycophancy and irrelevant discuss. Even the graduating students don't even have sane things to contribute to the development of governance. BUT IF NA FOR SOCIAL MEDIA......Haaaaaaa! we too sabi all the robo-rebe trends!!! Why do you think they can ever handover governance to the youth!!! #NOT_TOO_YOUNG_TO_RULE my foot!!! LORD DELIVER US, Its a sad thing for the YOUTH of a country to remain as TODDLERS forever. |
youngest85:BRAINLESS
|
Ok oooooo.....e ba ile layo ooooooo |
And just watch dem go give dis kin wonderful pikin now 100,000 naira, 1 Tecno phone and 5000 MTN recharge card for coming first in the whole world oooooo YET dem go dash BBN winner 45million and dey rush to snap pictures with am. WHO SUPPOSE BE THE CELEBRITY INSIDE DEM MISPLACED PRIORITY OF A GENERATION!!!! |
Acidosis:Working or Staying at home, your wife deserves some stipends either in cash or in kind (buying her things) no matter how little it is. Even if her salary is more than yours, as the man put your hand in that pocket and dash her something. Ego nnwanyi (Your Wife's money or Lady's money) no be ya own to spend or bank on, na added advantage even if na dat same her money dey feed the whole family. Be the man....dash her something And you madam....ehnnn You dat you are reading this comment.....Yes you gan gan...BE APPRECIATIVE...A GIFT IS NOT IN THE SIZE OR AMOUNT BUT IN THE HEART AND COURTESY THAT THE GIVER APPRECIATES AND HIS THOUGHTFUL ABOUT YOU |
Faithway10:Imagine how daft some people can be, calling a child you gave birth with your own womb extremely Precocious, must people know about that sef, even sef you are so useless to be called a woman talk less of a mother for you to desire going to work over staying with your own CHILD.....Which kin WORK dis Jero dey do sef Na the Nanny help you sleep with your husband or na she help you born the pikin Now she's trying to hide her stupidity under Husband paying stay at home moms....we don hear oooo. send ya bank account!!!Auntie Waje eku ise feminism oooooo, Dencia na hin we for dey say her screw don loose but we found out the mechanic don tight am back and loose ya own finally......... #Mtcheew |
GudluckIBB:ehennnn......they can go in, sebi na all of dem they study BABALAWO as a course ...... #Mtcheeeeewwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwww |
clevvermind:Taaaaaahhhhh, all na wash, no be so Buhari take come we talk say Buhari will do better than Jonathan, now what has he done kwa? Make all these Old Cargoes go siddon abeg. Whats Atiku's antecedent? WAS HE NOT THE CHAIRMAN OF BPE? Was he not selling everything to himself, so tey he almost own every meaningful thing in Nigeria before OBJ pursue am? NA-THIEF-KU will only kukuma sell all of us give Colombia shikena!!! |
Abeg oooooooo, Hope this Minister no chop Craze, WHY HE NO JUST SELL HIM OWN PAPA LAND ALONE GIVE DEM AND BE COLLECTING TAXES from Dem, AND LEAVE US ALONE Naaaaaa. Must we all be mad ? if there's no ulterior motive behind this matter i see no reason why they should be insistent on it.
|
Bosun:Taaaaaahhhh.....as if you dey even dey bend for people wey senior you not to talk of Prostrating fully for ya Elders..... ![]()
|
ShutdownBrown24:NOW YOU CAN SEE FOOLISHNESS AND POVERTY IN ACTION (Omo oju o r'ola ri ti n ja epo saya). The Truly Rich don't waste. Abeg which Factory dis ewu get or where him name dey for Forbe List bikonu. My friend, the truth is the people you are showing off on camera for knows YOU ARE FOOLISH AND POOR. you think you have money, please go and look for DaRosa or Eike Batista and ask where their children are today and what happened to their money. MONEY IS TRANSIENT. Well Sha oooooo, e no concern me na you get ya sef, Ngwanu Ride on!!! NA AFTER RAIN STOP PERSON WEY USE UMBRELLA COVER HEAD GO KNOW SAY UMBRELLA NA HEAVY LOAD
|
SadiqBabaSani:My brother you get time to answer am, such noise dey always dey spoil better trends. just waka pass. By their names you shall know them, as dem name be na so dem brain be |
Check out this Savage advice this my guy offered every single sister out there!!! My dear Born Again Single sisters, Please we are praying sincerely that God will settle you in your own homes this year. Please epp us and don't sabotage our prayers with rudeness,being loud mouthed,throwing temper tantrums .Classy ladies are sharp and intelligent but very calm.They know when to talk,they know how to greet (and they can greet any and everybody),they disagree but don't raise their voices or use foul languages or abuse people.Some things nor be prayer alone,na simple character adjustment and you are good to go.There is no water husband anywhere stopping your marriage,Jesus has paid the price for your deliverance.Just be a LADY.....I celebrate and love all my sisters waiting for their day.I believe God it will happen this year but just wanted to share a little advice.Hey but what do I know?Am I not just a Bishop? -Seyi Ayeni
|
Sir, If is not the case please expose or je ka ri imu mi joooo |
Wowwwwwwww.......Those Thieves must be very educated and their reasoning so intact for them to only go for the documents and not money or household goods, they must be planning to open a Library abi.....lol Wait dem dis people think say all of us dey craze ![]() |
Lord let my end be like his and let me only depart after i have spent all and finish my whole duty here on earth. R.I.P Papa |
dayleke:From the first day wey dem blind fold me and kidnap me comot from that village that will be my last ![]()
|
RoyalBlak007:If this is the only road to our village, then i am not from that village again......I DENOUNCE, RESIGN AND EVEN RETIRE from the village ![]() |
Oliveronline:Abeg make i no show you the present state of that Hospital now ooooo, YOU GO JUST DEY CRY...... NIGERIANS ARE EVIL (NO MAINTENANCE CULTURE) My question to the people managing this facilities till its dilapidation is always. "IF NA YOUR HARD EARNED CASH DEM TAKE BUILD THIS PLACE WILL YOU OPEN DA YOUR BIG FAT EYE TO LET IT GO INTO RUINS?" |
Abeg Dickson don try for this one oooooooo....... BAYELSANSSSSSSSSSSSSSSSSS MAKE UNA NO SPOIL AM OOOOOO, MAKE UNA NO SELL AM OOOOOO, MAKE UNA GUARD AND PROTECT AM JEALOUSLY OOOOOO. If you do it will generate revenue for the state ooooo, BAYELSA CAN BECOME THE NEXT MEDICAL TOURIST CENTRE IN NIGERIA IF THESE AND MANY MORE CAN BE MAINTAINED. |
Shroud: in spanishOk Sir, Na after Rain person wey carry umbrella dey realize say umbrella na heavy load |
donsimoniiblog:Dat is why they are never on the Rich list. check out the ones on the Rich list, JAYZ, BIRDMAN, JERMAINE DUPRI, SEAN PUFFY COMBS, DR DRE you dey ever see dem dey flash anyhow ![]() |
IamAirforce1:So you think Mayweather is super rich Was Tyson not richer, have you asked yourself what happened to Tyson?Lemme ask you, How much was he paid for his fights and endorsements? Can you guess HOW MUCH THE FIGHT PROMOTERS AND THE ENDORSEMENT COMPANIES MADE OVER HIS HEAD ![]() SO WHO IS RICHER ![]() BIG CAR, BIG CLOTH NO BE BIG MAN..... Please Read this book below if you desire wisdom and chat me up afterwards
|
Shroud:Show me one billionaire with such a passion and i will tell you he is not a billionaire..... dont get me wrong oooo, they enjoy the best of what life can give oooo but most of these frivolities are liabilities and not asset. If Dangote can say it proudly that he has NO HOUSE ABROAD AND DON'T WASTE MONEY BUT HE MAINTAINS A SIMPLE LIFESTYLE abeg wetin be my levels to dey do ayatz for people wey dey instagram http://www.informationng.com/2017/08/not-house-abroad-drive-around-nigerian-businessman-aliko-dangote.html BIG CLOTH, BIG CARS, BIG HOUSE NO BE BIG MAN BORROW WISDOM MAN!!! |
Wowwwww....See Julius Begi-Begi prototype Bridge ooooooo Egbon Dino please i hhave a message for you below
|
So is this the kind of President we want to have now After he go use dis moves enter he go kukuma steal us dry naaa���� |
Wait oooooooo how we take reach this level sef....some people go just waka come dey flash money frapapa and people go start to dey hail dem... ABEG SIR WHICH WORK YOU DEY DO ![]() WHERE ALL DIS MONEY COME FROM.... UPON All this una frapapa I never see una name for FORBES ooooo....... THE TRULY GENUINELY RICH NO DEY MAKE NOISE, The matter dey show by himself!!! |
AT 30YEARS OLD