Health › Re: COVID-19 Update For October 1 2021 In Nigeria by Bobotic(m): 7:31am On Oct 02, 2021 |
I never bite person before to my taste for this country 
|
Celebrities › Re: Ozo, Ceec, Uriel And Jackie B Attend Green October Event (Pictures) by Bobotic(m): 6:08am On Oct 02, 2021 |
Is those their fatness body for me 
|
Crime › Re: See What A Yahoo Plus Ritualist Placed At A Junction In Delta State. by Bobotic(m): 5:19pm On Oct 01, 2021 |
Aje na me you dey motivate? Na who go chop that your useless sour sh*t wey be like your face ?
I don wise oh...you better come pack am 
|
Politics › Re: Nigeria At 61: Sanwo-Olu Urges Nigerians Not To Lose Hope by Bobotic(m): 5:14pm On Oct 01, 2021 |
I dey craze to loose temper sorry hope...shebi I don leave Nigeria for you enter NEW YORK CITY why you come dey disturb me again? 
|
Food › Re: The Big Python I Killed Last Night (Pictures) by Bobotic(m): 5:05pm On Oct 01, 2021 |
|
Food › Re: The Big Python I Killed Last Night (Pictures) by Bobotic(m): 2:10pm On Oct 01, 2021 |
Chelsea disappoints me, You say that python did you wetin last night? Hmm 
|
Science/Technology › Re: Earth Is DIMMING Due To Climate Change, Scientists Warn ( Pics) by Bobotic(m): 1:53pm On Oct 01, 2021 |
Oga you hear wetin dem dey talk wey dey happen for outside? only me no go fit waka go address that public oh! Argh! never oh! On top suffer wey you dey suffer dem 
|
Politics › Re: Lady Shares Heartbreaking Photos On Nigeria's 61st Independence Day by Bobotic(m): 1:43pm On Oct 01, 2021 |
Both Nigeria and Igbo land nowhere dey good....ayam tired oh 
|
Celebrities › Re: Boma Akpore Meets With Tega's Husband, AJ Money (Photos, Video) by Bobotic(m): 10:01am On Oct 01, 2021 |
Fight go soon start make una calm down 
|
Politics › Re: Independence Day: Jonathan Urges Nigerians To Be Optimistic by Bobotic(m): 9:28am On Oct 01, 2021 |
Tell dem please am busy 
|
Romance › Re: Old Groom And His Young Bride Exchange Wedding Kiss At The Altar (Video) by Bobotic(m): 11:26pm On Sep 30, 2021 |
ReeLoaDead : And so? Flogging delayed is not flogging denied 
|
Properties › Re: World’s Most Expensive Homes From Teletubby-style Palace To High-tech Mansions by Bobotic(m): 9:23pm On Sep 30, 2021*. Modified: 11:22pm On Sep 30, 2021 |
Sir, Nigerians money you have been lavishing is too much, should I tell dem to include your house properties in Overseas
|
Romance › Re: Old Groom And His Young Bride Exchange Wedding Kiss At The Altar (Video) by Bobotic(m): 6:47pm On Sep 30, 2021 |
|
Romance › Re: Old Groom And His Young Bride Exchange Wedding Kiss At The Altar (Video) by Bobotic(m): 6:44pm On Sep 30, 2021 |
|
Travel › Re: Passengers In Lagos Stranded As Fuel Suppliers Stop Service To BRT Buses by Bobotic(m): 3:20pm On Sep 30, 2021*. Modified: 3:53pm On Sep 30, 2021 |
Who put Buhari on that sit first? A whole me, my CV don spoil now, e be like say I go use am take chop suya if e dry finish 
|
Sports › Re: Ekong: They Told Me I Wasn’t Good Enough For The Premier League by Bobotic(m): 3:18pm On Sep 30, 2021 |
addexx : Thank you, where are you from? 
|
Romance › Re: Old Groom And His Young Bride Exchange Wedding Kiss At The Altar (Video) by Bobotic(m): 3:12pm On Sep 30, 2021*. Modified: 3:40pm On Sep 30, 2021 |
Na Chelsea Loose Matter still dey pain me  Wetin i fit tell my future grand kids about these their 2 straight lose now 
|
Sports › Re: Ekong: They Told Me I Wasn’t Good Enough For The Premier League by Bobotic(m): 12:17pm On Sep 30, 2021 |
|
Sports › Re: Ekong: They Told Me I Wasn’t Good Enough For The Premier League by Bobotic(m): 12:00pm On Sep 30, 2021 |
Lamasta : Baba wey be Chelsea number one fan is warning you oh.....no be only you the thing dey vex oh 
|
Sports › Re: Ekong: They Told Me I Wasn’t Good Enough For The Premier League by Bobotic(m): 11:55am On Sep 30, 2021 |
tradepunter : How many goals did dey gave una? I hope e reach dat five (WAKA  )
|
Sports › Re: Ekong: They Told Me I Wasn’t Good Enough For The Premier League by Bobotic(m): 11:50am On Sep 30, 2021 |
Lamasta : Una look me finish cut my game abi 
|
Sports › Re: Ekong: They Told Me I Wasn’t Good Enough For The Premier League by Bobotic(m): 11:46am On Sep 30, 2021*. Modified: 12:13pm On Sep 30, 2021 |
nairaman66 : My brain is too hot so that is why I decide to drop the bomb 
|
Sports › Re: Ekong: They Told Me I Wasn’t Good Enough For The Premier League by Bobotic(m): 10:37am On Sep 30, 2021 |
Chelsea people are silent I hope they didn't loose again 
|
Politics › Re: Abba Kyari: IPOB/ESN Are Celebrating His Exit With Crime - Joe Igbokwe by Bobotic(m): 6:31am On Sep 30, 2021 |
Hidden Man don talk again 
|
Sports › Re: Chiesa Gives Juventus Win Over Champions, Chelsea by Bobotic(m): 5:06am On Sep 30, 2021 |
Buhari has done it again, After Anthony Come Chelsea by Chiesa 
|
Crime › Re: Woman Beaten By Her Boyfriend In Bayelsa (Pictures) by Bobotic(m): 8:35pm On Sep 29, 2021 |
I guess that her boyfriend is a Chelsea fan 
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Juventus Vs Chelsea UCL (1 - 0) On 29th September 2021 by Bobotic(m): 5:24pm On Sep 29, 2021 |
mrkings84 : Why? Can you tell me why? Make I no vex finish now 
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Juventus Vs Chelsea UCL (1 - 0) On 29th September 2021 by Bobotic(m): 4:44pm On Sep 29, 2021 |
Like for Buhari
Share for Chestsea
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Porto Vs Liverpool UCL (1 - 5) On 28th September 2021 by Bobotic(m): 5:48pm On Sep 28, 2021 |
God Be With Us Tonight Please !!!
#YNWA Liverpool TheReds.
|
Celebrities › Re: Bobrisky Apologises To Tonto Dikeh, Says 'I Am Sorry For Humiliating You' by Bobotic(m): 9:14am On Sep 28, 2021 |
Odikwa very risky sha 
This Nigeria no go kill me one day 
|
Celebrities › Re: Tonto Dikeh Signed As Agrichainx Brand Ambassador (Pictures) by Bobotic(m): 6:56pm On Sep 27, 2021 |
I think say na man dey answer KING, Wetin that King dey do for that woman name sef... No wonder she no want to be a QUEEN 
|
Family › Re: What Weird Experience Have You Had With A Pregnant Woman? by Bobotic(m): 4:01pm On Sep 27, 2021 |
What hungry a pregnant woman hungers the shooter too simple like ABC 
|