₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,676 members, 8,423,125 topics. Date: Tuesday, 09 June 2026 at 11:15 AM

Toggle theme

Bobotic's Posts

Nairaland ForumBobotic's ProfileBobotic's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 49 pages)

PoliticsRe: Nigeria Needs Restructuring With Proper Foundation — Tinubu by Bobotic(m): 3:47pm On Mar 05, 2024
Baba Do Something, De Steering Dey Your Hand grin

Christianity EtcRe: Healing: Masquerades Go To Church With Native Doctor For Thanksgiving by Bobotic(m): 3:15pm On Mar 05, 2024
Glory be to God
PoliticsRe: ‘Why NLC Protest Achieved Nothing’ – Minister by Bobotic(m): 10:21am On Mar 05, 2024
Dalohad:
Hunger no be good thing my brother, enjoy your tinubu regime you hear? "anumanu"

PoliticsRe: ‘Why NLC Protest Achieved Nothing’ – Minister by Bobotic(m): 7:45am On Mar 05, 2024
Una don plan on how una go take panel beat uncle Joe again now grin grin grin

PoliticsRe: Abuja Businessman Reacts As Hoodlums Invade, Loot His Warehouse by Bobotic(m): 7:43am On Mar 05, 2024
Dem suppose loot you join too undecided

PoliticsRe: IGP Bans Use Of POS Machines In Stations, Force Facilities Nationwide by Bobotic(m): 7:40am On Mar 05, 2024
Na so una wan take style pour sand for my guy garri, ewooh!

PoliticsRe: Hardship: Nigerian Economy Not In Mess – Ex-British Council Director, Roberts by Bobotic(m): 7:36am On Mar 05, 2024
Make una drop this man location make we go greet am cool

BusinessRe: Naira Depreciates To N1,620/$ At Parallel Market by Bobotic(m): 7:19am On Mar 05, 2024
My People E Go Better Una Hear?

PoliticsRe: Hardship: FG To Begin Distribution Of Grains Nationwide by Bobotic(m): 7:18am On Mar 05, 2024
I wan smoke my own like this angry

PoliticsRe: Otti Denies Suing Tinubu Over Refusal To Build Seaport, Airport In Abia by Bobotic(m): 3:44pm On Mar 02, 2024
Sue that man wey make things hard for we individuals cool

PoliticsRe: President Tinubu Set To Depart For Qatar On Official Visit by Bobotic(m): 1:35pm On Feb 29, 2024
Hunger don kill my fans

AgricultureRe: Faith Patricia Ariokot: Ugandan Sets Record For The Longest Time To Hug A Tree by Bobotic(m): 12:19pm On Feb 29, 2024
Arghh! Why Una Dey Disturb My Brain eh?

Look Am Busy Make Una Leave Me Alone.

EducationRe: ASUU To Tinubu: "We Have Been On The Same Salary Since 2009" by Bobotic(m): 7:27pm On Feb 26, 2024
To add or subtract anyone una want Baba dey ready, grin grin grin Power dragged by force

PoliticsRe: INEC Publishes Report Of 2023 General Election by Bobotic(m): 2:27pm On Feb 23, 2024
After election they do selection, this one don choke their neck grin

SportsRe: Super Eagles Vs Argentina Friendly On 26th March by Bobotic(m): 2:16pm On Feb 23, 2024
If I sing for the opening match e no go bad sha embarassed

PoliticsRe: President Tinubu Names New Heads For NCC, Galaxy Backbone, NIGCOMSAT by Bobotic(m): 1:07pm On Feb 23, 2024
Na which kind weed this man dey smoke sef huh

Foreign AffairsRe: Moon Landing Today: US Clinches First Touchdown In 50 Years by Bobotic(m): 10:17am On Feb 23, 2024
Is that part of Nigeria current problem at hand, God abeg come save us

PoliticsRe: Tinubu Sacks Ahmed Kuru As AMCON CEO, Names Gbenga Alade As Replacement by Bobotic(m): 10:12am On Feb 23, 2024
You go thief car wey you no sabi drive, now you are looking for whom to blame tongue

PoliticsRe: Nigeria's Economy Grows Steadily As Oil Output Rises - Reuters by Bobotic(m): 7:15am On Feb 23, 2024
Shey Una Don See Wetin Una Economy Do My Eyes?

Make the economy grow faster I wan recover cool

PoliticsRe: Makinde: No Governor Received ₦‎30 Billion, Akpabio just playing politics by Bobotic(m): 8:28pm On Feb 22, 2024
Oya E be like say una go give me back my 300m grin

PoliticsRe: Edo Primary: APC Removes Uzodinma As Chairman, Names Otu As Replacement by Bobotic(m): 7:06pm On Feb 21, 2024
The promise and fail governor grin

BusinessRe: Four Failed Cbn’s Attempts To Arrest Naira Free Fall by Bobotic(m): 2:05pm On Feb 21, 2024
Let Tinubu try it again grin

FoodRe: Nigerian States With Fastest-Rising Food Prices In 2024 (Full List) by Bobotic(m): 9:36pm On Feb 15, 2024
Ah ah If I may ask o wetin Lagos dey do for that list, I think say City Boy talk say na him get am shocked

CrimeRe: Olubodun Sanni Arrested For Killing Ifeoluwa Adekunle Over Her IPhone by Bobotic(m): 6:55am On Feb 14, 2024
Wetin FAKE LOVE dey cause sha..

My life first biko!

Foreign AffairsRe: Russia Declares Estonia PM, Kaja Kallas Wanted by Bobotic(m): 6:51am On Feb 14, 2024
Powerful country Russia!

Shey the person na real PM for her own country grin grin grin

SportsRe: AFCON: Tinubu To Land In Abidjan For Nigeria V Cote D'ivoire by Bobotic(m): 8:00pm On Feb 09, 2024
Chairman If anything bad happen we go replace you with Oga Shettima o shocked


Mtchew!

SportsRe: Basketball: D'Tigress On The Brink Of Olympic Qualification, Beat Senegal by Bobotic(m): 3:43am On Feb 09, 2024
Izuchukwu70:
Bro I no get time for you aright.

SportsRe: Basketball: D'Tigress On The Brink Of Olympic Qualification, Beat Senegal by Bobotic(m): 10:06pm On Feb 08, 2024
Tinubu after his congratulatory messages there comes the continuation of hunger


Fake Promises Everyday

PoliticsRe: Police Declare Idris Abdulaziz Wanted by Bobotic(m): 9:59pm On Feb 08, 2024
All these problems na for one country called "NIGERIA" (The Giant of Africa) but e get some kind countries wey big pass dem for populations but dem no dey make noise huh

CrimeRe: Bandits Threaten To Marry Kidnapped Bride, Sell 62 Wedding Guests In Katsina by Bobotic(m): 9:17pm On Feb 08, 2024
Snatch the ballox box or paper at all cost !
It's my turn !

Now e never reach one year, everywhere don scatter !!!

Hunger !!!!

Kidnappings !!!

Dollars increased !!!

Petrol na wahala

Everything spoiled !!!

I hope una wey carry empty "skull" Vote Tinubu dey enjoy all these crises right now !!!

SportsRe: South Africa Mocks Nigeria As 'Generator Republic' In New Nationwide Ad (Video) by Bobotic(m): 5:58pm On Feb 08, 2024
Dat one na true but na we pursue una comot for afcon2023 grin grin grin

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 49 pages)