Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 97 98 99 100 101 102 103 104 105 (of 194 pages)
![]() With joy in my heart and rejoicing in my soul in say (in osho baba's voice)........"osho-baba go and die" [img]https://media1./images/747f2139cb3faa9f08c7305be06218ad/tenor.gif?itemid=3547965[/img] |
![]() Ok |
![]() |
![]() Chaiii......this guy jus dey pepper some pipu for body aswear........and him neva even do anytin yet sef
|
![]()
|
"section 419 of the nigerian criminal code" ............ ............ ............ ............ ![]() [img]https://media1./images/630966f2d729c9c66a9bd25fda8cf4a0/tenor.gif?itemid=4728060[/img] |
![]() Na God jus save you dis tym ooo oga......i una like go try am again
|
![]() Na now u wan know??.....something wey don almost fade finish sef
|
![]()
|
![]() Samsung ryt now: thank God no be only us dem go talk say dey make bomb [img]https://media1./images/5e3ef35d5294f4a23f5b107b9f27da7b/tenor.gif?itemid=5511633[/img] |
![]() Abeg who epp me see my toothpick
|
If you ride this one for 5 mins your leg go jus roast........ Why dem no show the bike for corner even once?? |
![]()
|
|
MartinCorridon: ![]() ![]() Ahn ahn!!!.....honourable "Vice President" of the vasline crew, you sef dey here??
|
Nice one......its not easy but it is better to rise above negative circumstances than to drown in sorrow..........u deserve a mountain of accolades |
Chaiii.....which kain temptation come be dis one now.... Ehhnn??
|
![]() Na dia small work na
|
![]() All the slay queens whose only job is "Baby Mama" sef......mtcheeww
|
![]() Wait ooo na because these politicians know "SOME" naija pipu no get sense dem dey take all of us for fools??
|
![]() Trial and error government.......mtcheewww!!!!.....but wat do i even know sef
|
![]() Many pipu don talk am before na.......i wish una gud luck sha
|
Wait......... [img]https://media1./images/630966f2d729c9c66a9bd25fda8cf4a0/tenor.gif?itemid=4728060[/img] |
Make dem kee dia sef ma sef
|
![]() Its from the stables of Apshit so im not surprised.......abeg who get toothpick, this meat don tey for my teeth
|
![]() Lol.....which size dem com dey wear
|
delugajackson:Chaiiii!!!!!.......even water (ice) prince??
|
My guy u've said it all but sadly it wont stop dem so i recommend.......... ![]()
|
![]() Strike suppose be core course for university aswear........ahn ahn......
|
![]() Hahahahah........pdp na comedians aswear......dem say na "Donate Akpabio to Apshit".......dem no go kill pesin with laff.........maybe they have the gift of seeing the future https://thumbs.gfycat.com/SecondBreakableIbis-size_restricted.gif |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 97 98 99 100 101 102 103 104 105 (of 194 pages)

............
............