Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 94 95 96 97 98 99 100 101 102 (of 194 pages)
![]() Op u didn't put mobdro.....thus ur list is
|
![]() Can you jus imagine dis fool, raping somebody and asking for Blöwjob ontop.....haba........i no pity am sha [img]https://media1./images/6006d5a5a84c0751032e157cb04ad8e8/tenor.gif?itemid=10786390[/img] |
![]() My pipu can you See what almost 4 years of ignoring the excesses of these pipu and leaving them to do as they please has caused
|
U sure say no be d rat wey break into JAMB vault dah year break into una piggy bank
|
![]() Who be dis lazy reporter who jus dey confuse everybody sef [img]https://media1./images/06f71f7c09e6de54fa5fdf76bfb6bf5c/tenor.gif[/img] |
![]() You mean the Egypt we are in currently abii........wow dats great advise......Wait na lai mohammed dey advise like so?? [img]https://media1./images/e5f05998aac97ee5c460b106652853a2/tenor.gif?itemid=5100637[/img]
|
![]() All these polithiefcians with two mouth sef.....him for don talk say dem "highjack him mouth account" .....i for believe am more.......
|
Princeofnigeria:So from that my little write you've surmised that i support pdp........or any other party..........well, just shows how "brilliant" you really are Good day |
![]() Anybody wey dey use him sense weh weh go know say any tin built on a faulty foundation cannot stand........its jus simple logic........
|
![]() |
![]() |
![]() With all d showoff i wonder how many pipu actually dine on dat table
|
![]() ALHAJI don pay b dat............."BIG GOD"
|
![]() Can sombori tell oga Iberiberism to shut up.....
|
![]() Yes oo.... Make dem stop mtn data increase to oo......as if tins neva dey hard enuff |
![]() Checking............checking!!!........Na dem [img]https://media1./images/f5f97f20a51dde0f0ffd5c64927d1bb2/tenor.gif?itemid=4684379[/img] |
![]()
|
Lordofthewest: ![]() As in eh!!....i dey teh u......dem no dey even pity dia sef or d children sef......u dey suffer com dey bring anoda pesin wey notin even cosyn am to com suffer with u.......haba!!!! [img]https://media1./images/3358aa770dc918b8304ea9d203a0e769/tenor.gif?itemid=10946409[/img] |
![]() Like say him get choice or say in the matter
|
KELVONISTIC:Ahhh!!!!! Bros me don go already oo......but i no say you go fit buy two come give me one based on ur office na |
![]() No need to say anytin sef........dis my long face don already do d talking
|
46m?? For one phone??.....Money wey go build and furnish at least two mansions, ma jus quietly hide my face [img]https://media1./images/c3ba34a719420ec19c358c053d1fb7cd/tenor.gif?itemid=8454207[/img] |
![]() I dey doubt this story ooo......how did a guard get access to a the school's account...... Abi una jus use am as scape goat.......this reeks of frame up
|
![]() Primaries.....hahahaha.......the true test of a party's unity.......this gon be good........more defections loading.....lets watch how apc runs itself to d ground [img]https://media1./images/d8305dde14424a25518e862786161125/tenor.gif?itemid=5457118[/img] |
![]() Congrats |
![]() I no jus know y i dey get dis feeling say all dis tin na publicity stunt (jus lyk d way him buy him so called "JET" ) [img]https://media1./images/b1062b0a2e48bf29b96c1159f1353681/tenor.gif?itemid=5089290[/img] |
She don turn old mama finish |
![]() Infact all apc members should be probed as well
|
Chaiiii!!!!.......man u una fall ma hand ooooo......after laffing at assnal yestaday.......ma jus hide my face GGMU sha [img]https://media1./images/c3ba34a719420ec19c358c053d1fb7cd/tenor.gif?itemid=8454207[/img] |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 94 95 96 97 98 99 100 101 102 (of 194 pages)
