Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 99 100 101 102 103 104 105 106 107 (of 194 pages)
![]() Am not in support of wat is going on neither am i in support of apc but d governor shu jus let dem be b4 dem do am wetin dem do fayose for ekiti and him go turn anoda comedian (maybe him go use wheelchair sef....lol)..........no one can fight d federal government of a country P.S........fayose was in pains ooo..........lwkmd
|
![]() Hope this method was not employed P.S.........jus checking for posterity's sake
|
![]() Nairaland mod interview
|
![]() |
Music to my ears
|
![]() Don Jazzy be like: i wee luv u anyhow u are oo [img]https://media1./images/a410748494f788f6138dfc242baa3106/tenor.gif?itemid=3530034[/img] |
![]() |
![]() Its just amazing dat polithiefcians dat were showing dia good health yesterday will automatically become sick if they are going to court today........abi these courts get sickness wey dey worry only polithiefcians nii??
|
Kanye jus dey look like say dem dey force am
|
![]() And tomorrow these wans go dey follow shout "we are the leaders of tomorrow" ......chaaaiiiiii!!!!
|
![]() |
![]() Are u sure he didnt just take the easy way out
|
![]() Ah bin wan insult am but after reading thru i jus know say na one jobless yoot on a codeine diet [img]https://media1./images/709aa2649aa078cf8fd6663b1dd2d17d/tenor.gif?itemid=8851897[/img] |
![]() Dah year wey we dey rush to sign ontop girls boobs before boys com book all the space.....chaaaiii.......Good Times [img]https://media1./images/cde1725c1f5fde510a174d457dc798b3/tenor.gif?itemid=6015892[/img] |
![]() [img]https://media1./images/a53be6cc904e63941709e5f7eae8f4e1/tenor.gif?itemid=3467089[/img] The yemi alade impression got me |
![]() Hahh!!!! Even Bovi don turn attention seeker?? [img]https://media1./images/85c425633e7abe4cf44be0f2c169a1f9/tenor.gif?itemid=10493099[/img] |
![]() Na now some pipu eye dey open [img]https://media1./images/808d871fbf7e5720169a33b808b5c3e0/tenor.gif?itemid=4424988[/img] |
![]() Am waiting for thd zombies and BMCs to com and defend this barbaric behavior [img]https://media1./images/21c0e8dc0259f94a7aae44817bd24b1d/tenor.gif?itemid=5434959[/img] |
![]() Any geh dat dat pinshure is paining is an "OLOSHO" ......SIMPLE
|
![]() How can one be so dumb to believe that a GX 470 at 500k is a legit deal........he should serve two jail terms 1. For buing stolen goods 2. Being foolish enough to buy that car at dat price [img]https://media1./images/846c9ca7a76f515b1eb04292cfc4d16e/tenor.gif?itemid=3817176[/img] |
thewesternking:Boss who u know wey worse pass buhari?? |
![]()
|
![]() Lies.....no be pilot u marry??..... Mtcheeewww
|
daewoorazer: ![]() E be like say na oil black paint wey no go comot |
![]() |
![]() As somebody asked "will the cover go and bring palm oil and add it wen it is time??"
|
![]() Na ur geh-friend set u up na........jus go find am colet ur belongings
|
![]() Yes ooo as far as its not buhari
|
![]() Apc abii.....so in other news wen d time comes u will be campaigning for buhari abii??..........come and be going jhur [img]https://media1./images/304ce66bd45f4aacf0b5e13a1e6f7f97/tenor.gif?itemid=5247991[/img] |
daewoorazer:Daaammmnnn bro.....i felt dat knockout punch [img]https://media1./images/b466db12246bdd84689de3fc8015d42b/tenor.gif?itemid=5027538[/img] |
![]() Nairaland mod interview
|
![]() Abegi make i see road pass jhur........everybody for naija dey go thru one form of depression brought about by a certain old so ur case no dey special[img]https://media1./images/92dab6ccff59c9e60d0fe05f6df3e467/tenor.gif?itemid=8357519[/img] |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 99 100 101 102 103 104 105 106 107 (of 194 pages)

