Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 93 94 95 96 97 98 99 100 101 (of 194 pages)
![]() B4??.......oh if na you, you go jus siddon dey look uche face abii??
|
![]() How can you arrest pipu and detain dem for years because you dont have enuff evidence to send dem to jail...........Daura was really a monster and i wonder who appointed him and weda he (Daura) was doing his oga's bidding of tyranny
|
![]() In due course??..... Meaning when e don fall on top pipu abii??
|
charlesucheh: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() [img]https://media1./images/6006d5a5a84c0751032e157cb04ad8e8/tenor.gif?itemid=10786390[/img] |
![]() Not even one pinshure to verify your claims........great
|
![]() Wats d name of dis farm tool abeg??
|
![]() Nice |
![]() Why are zombies and BMCs always disgracing diasef wen trying to defend the inadequacies of buhari??
|
![]() My pipu jus negodu dis fat fool
|
[sub][/sub] |
![]() When she for don lock up she still dear escalate issues for hersef......mtheeww.....make i dey go jareh i don vex
|
![]() Zombies and BMCs even after all these warning signs still nor go hear word and geh sense........pathetic!!!
|
![]() One word......... "Politics".......thats why i cannot trust any politician.......MTCHEEWWW!!.....dem jus carry d concern and sympathy of naija pipu take play ludo [img]https://media1./images/cbb5332b609d9e1bb484c5dc925a774d/tenor.gif?itemid=4435963[/img] |
![]() Me looking at buhari ryt now : na me u dey call lazy youth??....ehn?...ehn?? [img]https://media1./images/bc858e69d5022807b84554b2d4583c10/tenor.gif?itemid=5122019[/img] Lol na joke i dey oo b4 i go jus lost |
![]() Oh so una bin dey expect say d competitors go teh you welcome and serve una breakfast, lunch, and dinner abi??........mtcheewww if una neva ready make una park one side abeg [img]https://media1./images/3460bfca42a2e191f8af03cec8a07b2b/tenor.gif?itemid=5323298[/img] |
Me, im feeling tired
|
Eponbubu:Owk open it with uc browser and download it |
Eponbubu:Its a gif image and this is it http:///media/12-24-2016/E1c7QP.gif Just click dat link |
[img]http:///media/12-24-2016/E1c7QP.gif[/img] |
delugajackson:True dat
|
![]() Medicine after death........d member talk wetin dey all of una mynd https://thumbs.gfycat.com/SecondBreakableIbis-size_restricted.gif |
![]() Well by now everyone should know this na......or is there anybody that this is still news to??
|
Shît's gettin real.......ma jus balance enjoy d show [img]https://media1./images/d8305dde14424a25518e862786161125/tenor.gif?itemid=5457118[/img] |
Tamarapetty:Na dis wan you dey talk abii??........if you know you know
|
So under all the thick skin he puts on Tinubu is secretly a wailer....welcome sir.....oya fill form sharp sharp [img]https://media1./images/6eaab0d39bd1afa7be8985eb7ac2d28b/tenor.gif?itemid=4108687[/img]
|
FarahAideed:Oil dey ur head jhur.....u are so correct.......zombies go jus full the place [img]https://media1./images/8c8f18bec7ba6a1b7ddc2ef76664e9ae/tenor.gif?itemid=10584134[/img] |
![]() NCAN be lyk : the head shape and the region are not corresponding oo.......thus we are also confused.......lol [img]https://media1./images/5b034e96d84c6c6b57a9a04ca14aac02/tenor.gif?itemid=9919713[/img] |
![]() Chaiii....this is kwarrupsion.......dese makeup artists no fit jus make heaven lai lai [img]https://media1./images/b466db12246bdd84689de3fc8015d42b/tenor.gif?itemid=5027538[/img] |
![]() I jus wonder why there is so much contrast between her face and her yam legs
|
![]() Ohhh!!!!!......anoda olosho/sex object thread on frontpage....ehn??....ehn??.......okay....naraland una wehdon....una try [img]https://media1./images/bf7584cd086aaabbb32114e2ed6e05e5/tenor.gif?itemid=6161804[/img] |
![]() Old mama don begin dey waka waka again abii??
|
![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 93 94 95 96 97 98 99 100 101 (of 194 pages)

