Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 95 96 97 98 99 100 101 102 103 (of 194 pages)
marvinsync:Please Sir abeg no carry my name join with buhari again.....i take God beg you
|
![]() Oga politician, we don hear wetin even pass dis wan b4...........jus go ask buhari howfar wetin him bin promise
|
![]() Na so bros.......but pipu wey tink say dem know no go understand
|
![]() VAR Don talk oo
|
![]() All these mushroom mushroom parties wey go jus comot from nowhere begin dey make noise sef......ahn ahn!!!!!!!
|
![]() |
![]() Op ur head no correct abii??.......shebi somtin dey do you which kine heading be dat?? [img]https://media1./images/6006d5a5a84c0751032e157cb04ad8e8/tenor.gif?itemid=10786390[/img] |
![]() Any body wey believe say him actually get money to buy dat kine private jet need help aswear |
![]() |
So assnal no even sabi anytin
|
![]() Assna fans aw market na??.......tins cheap??......hahahahah GGMU [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] |
![]() So dis man don com back, everything go start dey spoil again.........him for don do lyk d way him do b4 na (105 days) [img]https://media1./images/06655070b3cc8faaff4824eee848adc0/tenor.gif?itemid=5436796[/img] |
![]() One.....i jus saw 3 dead on my phone ryt now.......so which do i believe??
|
Ahn ahn....wait ooo who is doing this jazz......i jus close my eyes small and assnal don score two goals??....how.....where......when.....maybe na becos dem two no sabi GGMU
|
Wait ooo shebi assnal fans talk say na wenger be dia wahala.......wetin com be dia problem now??........me sha dis tin dey sweet my body no be small #GGMU [img]https://media1./images/630966f2d729c9c66a9bd25fda8cf4a0/tenor.gif?itemid=4728060[/img] |
Hahahahah.....lerrus laff at assnal
|
Sometin wey chelshit go collet(flog) assnal today.......lol If dem go even draw e no go sad GGMU
|
![]() Wait oo dem follow dey rush short boys??.......rotflmao [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] |
![]() Na so oo......make una dey drop am dey go as him no dey ever perform for una......na only Barcelona him dey show himsef........on somebody will be telling me he is better dan CR7 wey dey conquer anywhere e go........mtcheewww.....CR7 is far better than Messi. P.S. Messi and barca fans argue with ur keypad
|
![]() Retire u no gree .....now shebi dem don retire u by force by force??..........our pipu say "DOG WEY NO DEY HEAR WHISTLE NA DIE E DEY DIE"...........U for don dey one corner now dey enjoy all d money wey u steal...but u see ya life now?? [img]https://media1./images/38a7a50dc545dd1ec491ec8e3f849c86/tenor.gif?itemid=10120147[/img] |
![]() Madam if you no sabi the "Abroad Hustle" do come back jareh......no dey disturb pipu
|
![]() Well...........
|
![]() |
![]() So u are publicly announcing dat u are a sex object abii??..........its owk......its alright [img]https://media1./images/90b13c0a59bca91d9c08a05c75d57491/tenor.gif?itemid=5079478[/img] |
![]() All dese gehs of nawadays sef wey don over use packaging epp dia ministry.......make dem comot all d packaging now ur dïck go jus vex come down
|
![]() Oga Op Nokia 3310 no dey dah your list oo |
![]() Its like these apc pipu and zombies are still underestimating the brain and sense of saraki........una go soon learn
|
![]() Well.....something must kill a man abii!!.....but some pipu na jus double barrel exhaust pipes dem be aswear [img]https://media1./images/2ee039ad4351e45488c992b080519057/tenor.gif?itemid=3581221[/img] |
![]() Personally i dont think d hand of God is on any polithiefcian......i jus hope u are not indirectly looking for "Brown Envelope "
|
![]() Na only sue sue dis guy com dis world to do??
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 95 96 97 98 99 100 101 102 103 (of 194 pages)
