Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 98 99 100 101 102 103 104 105 106 (of 194 pages)
SenorFax:I dey teh you......the excitement no go let pesin sleep.....for morning pesin face go jus be like [img]https://media1./images/0872d90502401d2260bf8704ae77a2a9/tenor.gif?itemid=3579950[/img] |
![]() Chaiii.....to slap dis guy jus dey hungry me......with him head dia like moi moi wey neva done!! Menstrual pains kor [img]https://media1./images/06f71f7c09e6de54fa5fdf76bfb6bf5c/tenor.gif[/img] |
Horlaz:You have to use data because its like an internet tv |
![]() |
![]() Hehehehehe!!!!!......so In oda news make students begin dey prepare for anoda strike.........chaiii Government suppose dey pay pipu "hardship allowance" just for being students in naija becos na wahala.......abii i lie??
|
![]() Heheheheh!!!!......so they did not succeed...... That daura guy must have been compensated quite handsomely to act as the fall guy
|
Horlaz:You jus search for mobdro on google not play store, download the app, install and start watching any channel |
![]() Enjoy your chain-ge.......una neva even see anytin yet [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] |
Emyjeze:Mine too but i just uninstalled it, and downloaded a new one and it works......i even streamed chelshit vs man shitty last week......do same and enjoy |
![]() So how i go take stream free tv with apps like mobdro and other wonderful apps wey no dey play store??
|
![]() E fit be mistake ooo many pipu ni fit even use internet for dia fone or computer......na only whatsapp, IG, picture editors and filters and Co dem sabi
|
![]() Saraki jus dey hold the FG hostage
|
Op were d rest na??
|
Nice one.......Android pie.....lol E jus be lyk say dem swear for dem with food |
So dis chelshit no even sabi anything sef?? [img]https://media1./images/630966f2d729c9c66a9bd25fda8cf4a0/tenor.gif?itemid=4728060[/img] GGMU |
![]() With him ugly face dia.......mtcheeww
|
![]() |
![]() |
SarakiBukola:The movie title is "SIGNS" |
dochenaj:its from the 2002 movie "SIGNS" |
![]()
|
![]() Izit ur pvc.... Useless talk......wait sef adp abi na wetin sef na party??
|
![]() Chaaiiii!!!!!! Dis man jus go fückup......abii him don forget say nigerians don dey use VAR technology now to dey checkmate all d useless politicians abii Lwkmd.....dem finish am
|
![]() This guy again
|
![]() This war film wey dey go on ryt now dey sweet my belle nor be small........viewing thru [img]https://media1./images/2bc262d951dbc194bb8f60b3658d127d/tenor.gif?itemid=5908512[/img] |
![]() Me ryt now watching all the defections, war of words, carnage, disasters etc going on..........while enjoying mysef ofcourse
|
Ahahahah......zombies and BMCs com abd see one of una own oo acting better comedy than the pdp pipu https://thumbs.gfycat.com/SecondBreakableIbis-size_restricted.gif |
![]() Bhet why inec never bring out buhari certificate na.....im jus wondering oo
|
Ok ooo.....we are watching to see wat dis wan thinks he can do
|
![]() Make kontinew jareh.....maybe if kill diasef finish young pipu go finally see chance enta dere
|
![]() Chisos!!!!!.....in a small pikin book ![]() [img]https://media1./images/b466db12246bdd84689de3fc8015d42b/tenor.gif?itemid=5027538[/img] |
![]() Abeg ooo make una nor ves b4 dem start dey do transfer of aggression...... [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 98 99 100 101 102 103 104 105 106 (of 194 pages)

