Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 73 74 75 76 77 78 79 80 81 (of 194 pages)
![]() Heheheheh!!!....tinubu on hearing this statement be like..."shey oya weyrey ni abii" [img]https://media1./images/6006d5a5a84c0751032e157cb04ad8e8/tenor.gif?itemid=10786390[/img] |
![]() After waiting for Nigeria Air in vain u pipu want us to believe dis wan too??.....haba now....lie small small ooo....not all of us are zombies [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img]
|
![]() |
As mourinho don comot see as fresh air jus dey blow everywhere..... GGMU [img]https://media./images/4d14baf1db63780f5047d6eda4595b5a/tenor.gif[/img] |
Omo dah woman nor be here ooo [img]https://media./images/f9b6ff59de7341b51eab1b6c7c250e91/tenor.gif[/img] |
![]() |
![]() Its jus funny how for d whole problems wey full naija some pipu wahala na yansh...yansh oo...hmmm She must have been really "high" on somtin wen she posted the yansh tweet or ryt now with the apology tweet......either way i need some of dah shît!! [img]https://media./images/3859a8e33ecf7b8b522874e062fd1089/tenor.gif[/img] |
![]() |
![]() Oya ooo....now dat ayam here they can start d match oo...weda its boxing, chicken fight, exposition of secrets etc....personally i would have preferred tearing of pants and bra but.....beggars cant be choosers [img]https://media1./images/d8305dde14424a25518e862786161125/tenor.gif?itemid=5457118[/img] |
![]() Well.....its all entertainment so they can start tearing pants and bra anytime [img]https://media1./images/d8305dde14424a25518e862786161125/tenor.gif?itemid=5457118[/img] |
![]() Wait....nor be "guilty conscience" dey worry tiwa so?? [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] |
![]() Eeyya....u see??...i told you not to pick dia call but u refused dat they cant do u anything
|
![]() Hmmmm...owk [img]https://media1./images/24a186588cc723fdade5c84f36dc2541/tenor.gif?itemid=5006310[/img] |
![]() As if nor be "Anoda nigerian film".....mtcheeww....pipu wey dey watch nigerian film fit wait for d #150 disc wey go soon enter street....if e neva even already enta sef
|
![]() Nice.....very commendable
|
![]() |
![]() What an asshöle!! [img]https://media1./images/24a186588cc723fdade5c84f36dc2541/tenor.gif?itemid=5006310[/img] |
![]() His business.....me sha i cant com and be playing "roff play" like dat oo If you know you know
|
Nope!!!....This ur sorry attempt to justify yourself wont cut it bro.....try again Hmm d benz logo na even woman pant sef.... [img]https://media1./images/014788c2a75ff6380650f34ca92e04df/tenor.gif?itemid=5321818[/img] |
Girls ryt now
|
![]() Wetin-da-fûck dey hapen to nairaland front page dese days?? [img]https://media./images/9f1b94979fe88e3a5efcf878e95e4ada/tenor.gif[/img] |
![]() Sahh??....u say??...now wey politicians don dey pay ans i don already plan how i go colet my share from as many of dem wey dey pay??.....sah??....u say wetin??
|
![]() Eeya
|
![]() Abeg make una epp me check....dat tin wey dey her head na white tooth brush nii??.....because my eye dey pain me
|
![]() So na anoda of GEJ handwork??......well all d same i hope say dem go manage am well well
|
IamD18: ![]() Damn bro......why you wicked lai dis?? Lol
|
![]() While re-electing apc is like jumping from frying pan to fire
|
![]() Me ryt now........mesef follow celebrate oo GGMU [img]https://media./images/74ae13d932ee69da8fa1a2042c392fc0/tenor.gif[/img] |
![]() https://i.kym-cdn.com/photos/images/newsfeed/001/345/032/505.gif Mtcheeww.....oh.....wetin una bin dey tink b4 |
![]() after reacting on twitter pipu will still com to nairaland and react......hmm
|
![]() Hehehheh.....when they finally loose elections they will blame the pipu for not voting them very well
|
![]() Hahh!!!!.......thank God ooo....dis guy for jus kill and bury us dis season GGMU
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 73 74 75 76 77 78 79 80 81 (of 194 pages)

