Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 194 pages)
![]() Anoda waste of resources and also a front to divert and steal money in d name of "Ambassadors".......... O kparii ooo olorun!!!
|
Ayobami7: kachi19: boss1310: ikezuora4689: androidroot: 4dor: ![]()
|
![]() Damn.......this pipu wicked aswear.....i was rolling on d floor oo |
kushercain:I'm glad u enjoy dem......respekt!! |
![]() Dis car right there deserves the highest of respect and accolades.......asin eh.....dis na car!! [img]https://media./images/6c3bb2d17969fa29a74181c05517dbd4/tenor.gif[/img] |
![]() Oga op even 1 picture of d milling factory no dey abii??
|
![]() He should lead by example na.....let him apologize to abia state pipu first.....nonsense |
![]() Too long....Abeg make una wake me wen summary don comot
|
![]() "Lasting Legacies"....... For una grand and great grand children abiii??.......kwantinue [img]http:///media/12-24-2016/E1c7QP.gif[/img] |
![]() See mumu yahoo yahoo "white fowl wey dey show e-sef to herbalist" .......continue dey advertise ursef u hear ...until efcc finally barb u.........olodo
|
![]() How many times this government wan comot subsidy sef??....becos i'm nor understanding again!! [img]https://media./images/b4d18661ac5778f14dca54c889030ab4/tenor.gif[/img] |
Eeehhhh!!!!.....so beta topics like dis fit see road enta front page?? [img]https://media1./images/eb04a4d9dd55a2cd03e29ec2491b35a4/tenor.gif?itemid=9306558[/img] |
![]() Hahh!!!.....0/10 Hahaha.....e be like him bin colet tutorials from "Lie Lai mohammed" b4 d debate oooo....lwkmd Wait oooo....abi him nor be pastor again nii?? [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] |
![]() No be new tin na wen d likes of kemi adeosun, babachir, ganduje and many other corrupt pipu are still running around free as if nothing happened
|
![]() The South-East Zonal office of the Economic and Financial Crimes Commission, EFCC, has raided the homes of two alleged internet fraudsters: Okechukwu Donald Akachukwu and a couple, Onuora Edgar and his wife, Onuora Adaora Lynda, at Independence Layout, Enugu.Na dem again oooo.......lol!!! [img]https://media1./images/f5f97f20a51dde0f0ffd5c64927d1bb2/tenor.gif?itemid=4684379[/img] |
![]() Christmas don near ooo.....ma begin prepare
|
![]() Cant even begin to imagine what their respective femilies are feeling......these deaths could have been avoided if some people did what they were supposed to do......RIP.....tho this country ain't worth dying for "YET"
|
JasonScoolari:That guy understands life perfectly
|
![]() Dese days i nor dey sabi differentiate btw naija actress and olosho..... Abii dem don dey mean d same tin nii??
|
![]() |
![]() Mtcheeww
|
![]() |
![]() This is really bad.....una don chase UNICEF comot join all d odas......it is finished
|
![]() Nice one sir........on hearing this zombies and BMCs be hiding dia faces in shame lyk [img]https://media./images/ead4a8761568ca9b5221a51ce87edfdd/tenor.gif[/img] |
![]()
|
So hanty kemi was ryt all along.......i wonder wat else she was ryt about
|
![]() This wan na collabo!!!!......
|
![]() Even pesin wey buhari don trowey still dey shout sai baba........this one "zombie-ness" dey anoda level aswear [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] |
![]() Re-electing buhari is jus like picking this call
|
![]() Na dem na as per usual.........no surprises there
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 194 pages)
