Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 88 89 90 91 92 93 94 95 96 (of 194 pages)
![]() I jus wonder why pipu are still wasting dia money contesting outside apc or pdp....abi dem no know say for now naija na two party state??
|
![]() How ur enemy com attack u with guns say dem wan kee u for car wey no get bulletproof and u go still survive??pdp gunmen kor......make una kwantinew una arrangy arrangy attacks jus to gatther simpathy....mtcheewww
|
![]() Na so she go be after she don turn 40 without even boyfren to boast about talk less of husband
|
![]() Very useless thread for front page Dat feeling wen u are using feather to clean ur ear......small children will not understand this
|
![]()
|
Na wa for u oo op.....see kwesion...abi u wan hear say since the bottle na green na "Green light"she dey give u nii??
|
![]() The phone go fit call The Father, The Son and The Holy Spirit??
|
NA dis kine wan dem dey call "who send you" [img]https://media1./images/808d871fbf7e5720169a33b808b5c3e0/tenor.gif?itemid=4424988[/img] |
China go soon com collect Angola be dat na |
You say?? [img]https://media1./images/808d871fbf7e5720169a33b808b5c3e0/tenor.gif?itemid=4424988[/img] |
![]() I wonder why apc dey fear ambode like dis......sotey dem don go beg am finish Lol
|
![]() Anytime comrade Reno opens his mouth buhari, apc, BMCs and Nl Resident zombies dey always get heart attack
|
![]() Dem don use dis one ooo.....chaiii!!!! Wen awon slay queens dem go hia word??
|
![]() My friend will u shut up dia.....him nor be ur mate na im u for go dey find am??....all these small small girls looking for big big God i jus dey look una [img]http:///media/12-24-2016/E1c7QP.gif[/img] |
![]() Abeg wetin yemi alade dey wear for body so??....my eye dey pain me [img]http:///media/12-24-2016/E1c7QP.gif[/img] |
![]() Tinubu be like...... its my grip on lagos reducing...or izit dat those pipu no longer respekt me
|
![]() U sure say dis nor be one of those "twitter super story" gists
|
![]() NNPC......the abode of the biggest thieves Nigeria has ever known |
![]() Desperate moves keh........dem bin tink say dey go dey dia forever nii?? Mtcheewww
|
![]() I heard assnal won Barcelona today......izit true
|
![]() You forgot the "Mr Lecturer" category.........no need to explain.....everybody know wetine mean And d one dat wee finish class 30 mins b4 time in order to call the names on the attendance list judiciously Lol
|
NwaAmaikpe: ![]() Heheheheh!!!!......baba werey wehcom back oo.....i wonder d number of mentions u for don get https://thumbs.gfycat.com/SecondBreakableIbis-size_restricted.gif |
![]() Hanty!!......so you wan take style advertise ya market abii??......i nor dey buy oo
|
|
![]() Well wat happened is unfortunate but life goes on.......after all of dem do comot naija go still dey hear so.... Apc played the game better than pdp dazz all Wetin consyn me sef i get party to attend later oo https://j.gifs.com/PZ3kZn.gif |
Congrats bro..... |
![]() Adeleke suppose find dah guy bless him life jareh
|
youngest85:Hahahah.....and small girl big God The girl brain no even reach fish brain sef [img]https://media1./images/808d871fbf7e5720169a33b808b5c3e0/tenor.gif?itemid=4424988[/img] |
![]() Ok....we dey watch oo to see weda una still wise abi dem don use money reset una brain [img]https://media1./images/d8305dde14424a25518e862786161125/tenor.gif?itemid=5457118[/img] |
![]() I will miss the "ahh!!! NEPA!! Oooo!!!" that is a normal every household chant
|
![]() As a politician he made a wise decision but as a man of the pipu.......he fùckùp bigtime |
![]() Why him no fes price d fück b 4 him do d fück??
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 88 89 90 91 92 93 94 95 96 (of 194 pages)

