Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 92 93 94 95 96 97 98 99 100 (of 194 pages)
![]() Una wahala neva even start
|
![]() Who wants to be associated with a slow person and double minded person that can cheat on u at any given time, even on international television
|
![]() See as she resemble those chickens wey dey get scatter scatter feathers
|
![]() Well....................... If you know you know @pic below
|
![]() So??
|
![]() Me don dey my work-chop since morning na
|
![]() Wait oo.......na only dah blue blazzer Jim Iyke get??........i kus say ma ask nii
|
![]() Nor be boobs again.......jus give am 1 year......after davido don put work ontop am
|
![]() Na so e dey be na........once Nigerian get small office him go wan dey show his/her sef.
|
![]() |
![]()
|
![]() Well sir wat u said or did not say is not far from d truth so........nothing spoil
|
![]() Heheheheh.........the "Fall Guy" in d failed plot to remove saraki......las las dem no go do am anything because na dem send am message
|
Checks name.......hmmmm na our blodas again ooo [img]https://media1./images/f5f97f20a51dde0f0ffd5c64927d1bb2/tenor.gif?itemid=4684379[/img] |
![]() Me when i was told dat theresa may don land : ......chaiiii e don finish buhari go fückup again [img]https://media1./images/d9976fe88c5d3150944189a9e4368326/tenor.gif[/img] |
![]() When zombies and BMCs call dia ogas to tell dem about dis development [img]https://media1./images/d9976fe88c5d3150944189a9e4368326/tenor.gif[/img] |
![]() Everybody know say u get anger issues and so dis na very poor attempt at damage control.........e no consyn me sha
|
D high level of iberiberism being displayed in Imo state is shocking https://www.reactiongifs.com/r/smhp.gif |
![]() What??
|
![]() This is good news........ma jus park here [img]https://media1./images/ff7be24e51b8b92a8cfaa5ca93b341a0/tenor.gif[/img] |
![]() Ahhh!!!!..This is like the first positive thing about this drama king av ever seen oo
|
![]() Thank God Saraki is not their "Yes Man" if not na so money go jus dey pass for senate without anybody to check the excesses.............. Na so e suppose be ie checks and balances
|
oloriLFC:Abi oo.........las las wetin cosyn small pikin |
![]() Hanty!!!!......are you becoming light or na my eyes dey pain me
|
Noaril:Oga collet 5 dia jhur.....sense no go kee you
|
Haba oga Op u sef suppose dey ask?? Holiday is coming Holiday is coming No more teacher see........and so on Na dat tym pipu wey no dey follow sing national anthem dia voice go loud for assembly ground [img]https://media1./images/ea5f64e10c4929c4ac494ef9f1c824ba/tenor.gif?itemid=6002450[/img] |
![]() I no jus understand d way government go dey call all dese fat fat money as income or revenue yet if you look the state of infrastructure, cost of living, salaries for dis country e no even look like say we dey make even 5 naira........either dem dey chop am or all dese figures na jus lie lie........but wetin i even know seff
|
![]() Na wa for naija pipu oo izit dia "Make" or dia "Bench" ?? [img]https://media1./images/b911b773655232898d192d0726640b86/tenor.gif?itemid=5275332[/img] |
![]() Useless thread
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 92 93 94 95 96 97 98 99 100 (of 194 pages)
