Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 91 92 93 94 95 96 97 98 99 (of 194 pages)
![]() Which one we go come believ now sef |
![]() Well u cant expect sense from "farm tools"
|
![]() HE needs 3 doses of this...... [img]https://media1./images/bc858e69d5022807b84554b2d4583c10/tenor.gif?itemid=5122019[/img] |
![]() Independence kor.......bondage/tyranny nii Shift Make i see road jhur......mtcheeww [img]https://media1./images/06f71f7c09e6de54fa5fdf76bfb6bf5c/tenor.gif[/img] |
![]() |
![]() Anoda drama unfolding......chaiiii dis 2019 go sweet wella ooo Anybody as far as no be buhari [img]https://media1./images/d8305dde14424a25518e862786161125/tenor.gif?itemid=5457118[/img] |
![]() Checking state(Ogun)........checking names(afonja in nature).......checking head shape.........and booooom.......na dem again oooo [img]https://media1./images/f5f97f20a51dde0f0ffd5c64927d1bb2/tenor.gif?itemid=4684379[/img] |
![]() Hmmmm.....not ma biznes
|
SEe beta beta memes ![]() |
![]() Wetin i tell una.......na afonja na [img]https://media1./images/38a7a50dc545dd1ec491ec8e3f849c86/tenor.gif?itemid=10120147[/img] |
![]() "One Month!!!!!" .........and somebody will now come and tell me dat buhari dat was obviously trying to hide corruption is a saint.......mtcheeww!!!
|
![]() Wetin grown up man dey find for 13 yr old pikin body for Gods sake??......enhh?? https://www.reactiongifs.com/r/smhp.gif |
![]() Wen u get money u no need shout......na d money go dey do d shouting
|
![]() Non virgins go soon full dis thread dey shout "come and drive us na" ...........rotflmao
|
![]() If na me i go buy ooo....bhet wen she ask me for her own car later i go jus jejely tell am say her fada don already collect her car
|
![]() See as d boobs for d first pic look lyk 2 eba wey dem tie inside leda [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] |
![]() Bhet y these 2 "things" com dey disturb pesin now ehn?? |
![]() Him don go chuk him hand inside somtin |
![]() Hah!!!!.......we don die b dat na......trigger happy FRSC officers go plenty.......jus imagine if dem give LASTMA weapons join [img]https://media1./images/510886e93929ac4429bcb2fd68eb7360/tenor.gif?itemid=4979445[/img] |
![]() Since i no be reactant i no get any reaction to d tin.....im busy trying to count the number of lines here
|
![]() Useless thread
|
|
![]() Chaiiii.......Nigerians wicked ooo......If dis is true sha [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] |
![]() Pls oo where os d curves.....has anyone seen it [img]https://media1./images/4f3eaeec930bab4f58e1e21d8b7b781d/tenor.gif?itemid=9077982[/img] |
![]() Odunlade be like : leave dah tin jhur.... We international fam ....... Its a small somtin
|
![]() I jus wonder how many handkerchiefs she has used to dry her tears..........coming to act strong on social media I jus hope oda gehs will learn from her example but...........sighs....girls will always be girls
|
![]() 100k for wetin??..........pipu wey d egunje and bail money wey dem dey collet dey pass 150k
|
![]() Why pipu dey over flog dis mata sef
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 91 92 93 94 95 96 97 98 99 (of 194 pages)
