Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 90 91 92 93 94 95 96 97 98 (of 194 pages)
![]() Begging buhari is useless because you can only beg somebody that has a heart and human feelings.which i doubt buhari has
|
SO in summary if apc no go rig d final result pdp has it in d bag already abii?? |
Very soon pipu go com dey talk "making us proud" as if na nigerian citizen him be...... lol ![]() Btw congrats man......a well deserved win Chaiiii!.....dis kunu chill and e make sense die
|
![]() Hanty jus carry ya market dey go.....i nor dey buy
|
![]() Dem plenty for nairaland oo |
![]() Oga dokinta na oyo be ur case ooo becos as for me and my house we shall avoid excess sugar intake like the plague......provision still beta pass kiosk [img]http:///media/12-24-2016/E1c7QP.gif[/img] |
![]() Wait oo.....izit dat all nigerian actresses are ashawos or all ashawos are nigerian actresses because im not understanding?? [img]https://media1./images/b1062b0a2e48bf29b96c1159f1353681/tenor.gif?itemid=5089290[/img] |
![]() Nor be d same toke wey one of her hips dey do "one corner"??
|
![]() Shola (wizkid babymama) be like:"hmmmm tania no be jus bullet u dodge oo na nuclear missile......God do am for you"
|
![]() [img]https://media1./images/f5f97f20a51dde0f0ffd5c64927d1bb2/tenor.gif?itemid=4684379[/img] Ladies and gentlemen.......its the afonjàs again ooo Reporting live From NCAN headquarters |
![]() Good gesture.....nice! Na wetin dey happen wen God pick ur call be dis |
![]() Abegiii......go ask linda ikeji wey talk pass dis wan how far na No worry we go soon see am for shiloh https://thumbs.gfycat.com/SecondBreakableIbis-size_restricted.gif |
![]() Heheheheheh!!!!........d surgeons nor do am well https://thumbs.gfycat.com/SecondBreakableIbis-size_restricted.gif |
![]() Fücking racists |
![]() Chaiii......iphone company oga on hearing the news [img]https://media1./images/d9976fe88c5d3150944189a9e4368326/tenor.gif[/img] |
![]() Abegi old mama carry ya market dey go jhur......i no buy
|
![]() I wish both of dem good luck. ....may d best man win |
[quote author=Genniez post=71379346][/quote] ![]() Thanks dear im jus doing the lords work at NCAN |
![]() Like say no be ur own interest and personal agenda dey rush all of una polithiefcians.......mtcheeww
|
![]() After proper analysis of d name at our NCAN headquarters, all we can say is dat.."its like our Edo brethren no wan carey last oo" [img]https://media1./images/60794932cc84a05472fd8a8bdf821b9b/tenor.gif?itemid=9575597[/img] |
![]() Its just unfortunate dat d election will be massively rigged by apc
|
With d way dem dey catch buhari ministers upandan dis guy fit turn out to be anoda fraud and criminal like d aviation minister asper say na buhari dey bring dem com......out pipu even talk say a friend of a thief issa.......(fill in d blanks) So wat does dat make buhari?? NB: make nobody disturb me oo i jus wan rest after dis delicious dinner
|
Hah!!!!......dem dey play ball on Thursdays??.......lol GGMU [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] |
![]() 1.2bn naira??.......haba even buhari should be arrested for this fraud
|
![]() Bunch of hipocrits......and dem dey follow drink am jus be say dem dey hide do am........later dem go dey collect from d tax generated from d beer sale.......mtcheewww e sure me say dem for don steal some crates to go enjoy later
|
![]() After perusing the news Ifeanyi Joachin Nwafor Na dem again ooo
|
Mheeen!!!!!......dat benz make sense dieeee |
That "getting her engine oiled" got me rolling on the floor [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] Awon feministi....how market?? |
I no fit blame the buhari sef because i no bin dey expect anytin from am in d first place........but i still dey disappointed Below is a pic of BMCs and NL resident zombies boarding the Nigeria air plane......hahahahahahaha
|
![]() "FARM TOOL"
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 90 91 92 93 94 95 96 97 98 (of 194 pages)
