Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 89 90 91 92 93 94 95 96 97 (of 194 pages)
![]() These ones go hard dem small |
![]() Jus came here to take note of d liars that wee be claiming dia imaginary vehicles
|
![]() Na so oo oga falz.....no be like those ones wey only sabi how to dey show fake fake boobs and ass for social media
|
![]() |
![]() I tot i jus saw dat she is 21........more lyk 37 [img]https://media1./images/808d871fbf7e5720169a33b808b5c3e0/tenor.gif?itemid=4424988[/img] |
![]() ashawo kobo kobo.......using style to start selling ya market abii??..........later now you wee start writing "small geh big God" on IG abii....ok
|
![]() Slay queen dah dont av anytin to her name without even the minimum requirements of boobs and ass....iz dah wan slay queen?? To be sincere i jus came to check name ooo as NCAN staff but.........dem no put am
|
![]() Eeeeeehhhhn??....so fifa na so we go dey dey??.....if messi(ur favourite pikin) bin make top 3 u for still carry am give modric?? Scam of the century AFTER BUHARI
|
So dem jump Ronaldo go give modric??.......na now i know say fifa na APC organisation
|
![]() So wen he was kissing u, romancing u, arranging u ontop bed, removing ur cloth, removing ur pahyint, u nor know na after him don chuk prick finish u com know say na mistake abii??....abii??......ok ma.....e be like say somtin dey do u for head [img]https://media1./images/6006d5a5a84c0751032e157cb04ad8e8/tenor.gif?itemid=10786390[/img] |
Anybody wey geh sense know say na Ronaldo suppose win......dem fit com do apc now talk say na Modric NB: Apc na d new term for rigging and corruption no be pdp again
|
![]() The man ryt now
|
chloride6: ![]() [img]https://media1./images/808d871fbf7e5720169a33b808b5c3e0/tenor.gif?itemid=4424988[/img] |
This confession looks and sounds staged and fabricated......something is wrong somewhere
|
![]() Awon feministi........carry ur wahala and be going jhur [img]https://media1./images/304ce66bd45f4aacf0b5e13a1e6f7f97/tenor.gif?itemid=5247991[/img] |
![]() Hope say dem don dey already smell d odour of dia body for inside jail?? [img]https://media1./images/b74627d4e8bcf1514a77b45ec7a6d8df/tenor.gif?itemid=5481510[/img] |
![]() Wia dia fada?? |
![]() E mean say osun pipu go start dey do night vigil for dere be dat |
![]() Thats what you get when positions of power are handled by illiterates.........#sad
|
![]() Nigerian politics
|
![]() Heheheheheh........d hustle is really real
|
![]() Anytime dis guy talk sense dey always overful am....unlike one old president like dat wey no even go school
|
Nice one jhur......no time for haters |
![]() Abeg who sabi road to him house??......e get wan urgent mata wey ah wan reason with am [img]https://media1./images/6c6ed2ea2045f1e708573c97650b2361/tenor.gif?itemid=8718975[/img] |
![]() Heheheh......so u are thinking wat im thinking abii?? #corruption......and i tot dey said dey are fighting corruption [img]https://media1./images/808d871fbf7e5720169a33b808b5c3e0/tenor.gif?itemid=4424988[/img] |
![]() If dey dia i for don push the woman one side, carry the key, drive the woman and d pikin to her husband house (i no go let am drive d moto oo) and personally report the foolish woman and den give d husband d car key.......make she no touch d moto for like 3 months so dat she go geh sense #nonsense |
![]() Wetin tonto dikeh dey do for d last pic??
|
![]() Seun Lalasticlala mynd44 come and see ooo Apc a party of wickedness and corruption........zombies will see this and will still not get sense
|
![]() So dis oldan no go go siddon one place abii??.....even after dem don teach am small lesson
|
![]() Pipu eye don dey open.......finally |
![]() More money go change hands be dat na
|
![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 89 90 91 92 93 94 95 96 97 (of 194 pages)
