Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 86 87 88 89 90 91 92 93 94 (of 194 pages)
![]() Hahaha....d guy don craze finish but i no blame am.....how bank go dey suffer pesin on top him own money??.....op i go like no how d mata end oo The man funny sha [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] |
![]() ♧♧♧♧ Make una no worry oo my pipu, we at NCAN dey on top d mata.......investigations and analysis still dey go on.....we go soon crack d name wide open ♧♧♧♧ [img]https://media1./images/60794932cc84a05472fd8a8bdf821b9b/tenor.gif?itemid=9575597[/img] |
![]() Heheheheh!!!!......now na beta time to be oga for any of the security agencies....dem go jus dey eye the money like [img]https://media1./images/1c1aaadc154adec21451c9460a970721/tenor.gif?itemid=8184662[/img] |
dominique:Ma, It jus seems as if ur comment is directed towards a certain lifeless president like dat ooo.......hmmmm i jus wonder who
|
![]() All this noise wey zombies amd BMCs jus dey make upandan........2019 nor far again na.....make we jus wait and see abii?? ABII NA FEAR don dey catch una.....lol[img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] |
PythonDancer: ![]()
|
![]() Of course dem go deny am wen pipu shout na....... if like nobody talk now the list for don start dey take effect #Nonsense
|
![]() Mtcheewww
|
Wait.....na human being dey talk??
|
Aswear the pic with d Saturday only has one boob...e be like say dem thief d oda wan [img]https://media1./images/b466db12246bdd84689de3fc8015d42b/tenor.gif?itemid=5027538[/img] |
9th player to score hat trick in 65yrs??.....na so e hard naija players to score?? Congrats ooo
|
![]()
|
![]() All these so called local, state government representathieves and yet no district or village or state can boast of being developed........its really sad Self centered bastaŕds....make all of una dey go back una house jareh
|
![]() Chaiii....see as african countries full d list.....black man preek no be here oo [img]https://media1./images/808d871fbf7e5720169a33b808b5c3e0/tenor.gif?itemid=4424988[/img] |
![]() Bia op oya take am........for not sabi-ing wetin hot legs look like
|
![]() This was before him start dey mix ogogoro and monkey tail wey don grow him belle like say him don dey pregnant with sextuplets for like 5 years [img]https://media1./images/808d871fbf7e5720169a33b808b5c3e0/tenor.gif?itemid=4424988[/img] |
Yes oo.....make dem come make i dey share all 3 of dem together |
![]() Issa season of breeze blowing and fowl yansh opening
|
Well as per d usual d "Igbo" pipu are well represented, and hmmm!!!......its like d "tiv" pipu don dey learn work oo [img]https://media1./images/60794932cc84a05472fd8a8bdf821b9b/tenor.gif?itemid=9575597[/img] |
![]() Well after proper research and investigations, as usual d "Igbo" pipu are well represented, and hmmm!!!......its like d "tiv" pipu don dey learn work oo [img]https://media1./images/60794932cc84a05472fd8a8bdf821b9b/tenor.gif?itemid=9575597[/img] |
![]() #Hoes
|
![]()
|
![]() Exactly!!.....not an illiterate dat doesn't even grasp what the term ECONOMY means.... "Any educated person dat still shouts "SAI BARBER" and is supporting the illiterate to lead a country of educated people is a "FOOLISH EDUCATED ILLITERATE " " BOSSONTOP 2018 .....drops mic [img]https://media./images/b22a7278adfca517ff24cb3bdd7f6f3e/tenor.gif[/img] |
delugajackson: ![]() She after pesin don tellam wetin dis mercilessly savage niccur don yarn [img]https://media1./images/d9976fe88c5d3150944189a9e4368326/tenor.gif[/img] |
amaniro: ![]() Asin ehn!!.....but dats wat happens since naija has refused to grow......i wonder who we should blame for dis now
|
![]() Iz like d afônjas are going for a back to back on front page ooo
|
Checking name...5%...10%...15%...40%...75%...100% Done.......outcome:- [img]https://media1./images/f5f97f20a51dde0f0ffd5c64927d1bb2/tenor.gif?itemid=4684379[/img] Na dem (afônjas) again ooo |
HMmmmm.....id hit dat
|
Dem suppose put MARRY AT YOUR OWN RISK ontop her body
|
![]() "Any educated person dat still shouts "SAI BARBER" and is supporting the illiterate to lead a country of educated people is a "FOOLISH EDUCATED ILLITERATE " " BOSSONTOP 2018 .....drops mic [img]https://media./images/b22a7278adfca517ff24cb3bdd7f6f3e/tenor.gif[/img] |
![]() |
![]() Izit dat dese children no get parents nii....becos im not understanding ooo......and btw thank Gods for ya life oo
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 86 87 88 89 90 91 92 93 94 (of 194 pages)
