Bright007's Posts
Nairaland Forum › Bright007's Profile › Bright007's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 124 125 126 127 128 129 130 131 132 (of 184 pages)
**peeps into thread $ start listening to toasting section** |
**Clears throat**I don come.Who dey here? |
@mikuz: did u give me drink without nafdac number.I don dey fear you na ooo!Oya come collect ya drink go bring original |
Where is d joke? |
Principal:are u d new english teacher? Teacher:yes I are. |
Ehhhm**pets poster on d back**How are u my son** |
Gives him fake dollars $ collects d kerewa from him* |
2 idiots standin at museum lookin at an Egyptian mummy wit 1227BC written below it. First guy:wat does dat mean? Second guy:it must be his BB pin. ![]() |
We don here.by the way where is d joke? |
;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d |
Chei!efe, u dey tell dem say na on top water we dey stay nawwww?Oya abeg come,I don buy big tapolene wey go fit cover u! ![]() |
Aaahhhh!efe,she don give u drink ni?You come dey silence ur one $ only bros for public. No worry,u go meet me for house. |
**drives into bar in my escalade**walks majestically into bar**eeeerrr Mikuz,give me two bottles of Kerewa,make I take drive harmattan. |
@efe: are u sobbing?oooohhh!I know,u are sobbing for this dry thread.My dear,tears cant solve it. |
Exits thread |
Correct gurl!but no be me teach you dis one. How u dey na?I don prepare ground for you well well for this season.Just come home come groove. |
@efe:d way to salvation?Tell her to respect $ recognise joke section's movers $ shakers! |
Haba!efe, u dey yan like dis?Me trust jackpot say him no dey chop small frog not talk of this rotten one. |
Ahhhh!ma ko ba mi ooooo!how I go take know say she be virgin?Abi u go allow me brows airway? ![]() |
JoKE ooooooooooooOOOoooooooOooooooooo. THIS THREAD IS JOKELESS! CAN SOMEBODY PLS FIND JOKE IN HERE! |
Efemena,how far? |
@mikuz:haaaa sorry,no vex,d babe na model!You na celebrity.good combination |
**THIS IS PAGE FOUR OF THIS THREAD** STILL SEARCHING FOR JOKE! |
**One major thing dat I cant understand is d way somebody wey no finish nursery school go sey she get level.If she write simple sentence,u go need Learners Dictionary to take bring sense out of wetin she write.Its just pity.Well she get level for where dem akara boys dey! |
@mikuz:wetin u see for dat babe wey u dey hide go meet for other bar?You no want make people see her abii?God don catch u,I go show efry body her pics now now now now!
|
If I start now,dem go say na gang-up.But I want make Dani know say na she start d beef. |
Wicked?just asking questions |
It becoming promising joke until poster ran out of steam! |
Wetin dey hungry you?Shey na dat thing wey dem use iron bra take hold dey hungry you?Abi na dat thing wey dem dey use cotton wool take block to stop d discharge dey hungry you? ![]() |
Infact she is suspected suspect! |
*Mikuz!who u leave ur bar for?wetin u dey do here? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 124 125 126 127 128 129 130 131 132 (of 184 pages)
did u give me drink without nafdac number.
