Bright007's Posts
Nairaland Forum › Bright007's Profile › Bright007's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 123 124 125 126 127 128 129 130 131 (of 184 pages)
Soind proof ke?but I can hear wat u are saying nawww.Abi na china product u buy? |
![]() Now here is d joke! |
@studio:Go drink poison die jare.U no fit track babe for street,na for hia u dey finf babe. U no get leve at all. |
Hey!Nice observation from d Mod himself. But wait o!Where is d joke? |
**infact,wen it time to write final exam dat my HOD die.wen I want to graduation dat d VC kick d bucket** |
@studio:wetin concern you?You think say I be like u wey fit sell ur dignity because of OBO or because of award? |
Infact I understanderded before but I wanted to understooded well well.So tank u for ya explanational. |
Na u sabi!If u like make u dey fall ur fellow guy hand because of OBO. |
;d ;d ;d |
@jackpot:shey watch dey fly ni? :- \ |
The three wisemen are Bright,Jackpot $ Mikuz. |
Question? ![]() |
Thanks for ur observation |
Human head? |
**EL don land with him swagger!No be only missionary style,na dictionary style u for call am* |
@dani:where did u move my thread titled? letter from d mod?. You take m do personal message but I want everybody to read $ see how good mod u can be.Now I can read between d lines $ see where u stand. only thing wey I see for dat message na PEACE content wey d message carry.All other info are irrelevant.Or are u trying to curtail our freedom of writing?curtail our freedom of expression. Please tell me ooo.I wan hear. ![]() |
**foolish write-up** |
Lol ![]()
|
;d ;d ;d ;d |
@mikuz:I don hear you.But no forget to invite come chop rice wen d thing don happen* |
*and so wat happened? ![]() |
**runs after him while releasing d remaining bomb** ![]() |
**as he about to stand up, mess come out by mistake**Paauurraauuurrraaa***Chei,mikuz,wetin u give me chop?my belle be like where boko haram throw bomb**i go mess again ooo!if u know show me where mess toilet dey* |
@jack:thanks for ur advice.I will wait for studio to come,so dat I will zoom his boxers** |
**Vote for Jackpot!He is d who's head d cap fits** |
**takes spoonful of d pepper soup and shakes head indicating good taste**errr,mikuz,bring d satzen brau like dat.**goes over to mikuz $ whispers into his ear**errrr mikuz,no vex ooo,I waaaannnnn mess,shey u get toilet for mess?** |
**Takes two magnifying lens $ an electron microscope along as I enter d thread**uses d magnifying lens $ still cant find d joke**ok,lt me use d electron microscope** |
Enters thread with her but |
;d ;d ;d ;d |
@mikuz:abeg give me two bottle of satzenbrau $ one plate of bushpig peppersoup. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 123 124 125 126 127 128 129 130 131 (of 184 pages)
time to write final exam dat my HOD
:-