Bromax's Posts
Nairaland Forum › Bromax's Profile › Bromax's Posts
Villaze pipples |
How much is this car? |
Who dey for ground no dey fear fall ooo. Woman wey dey labour no dey fear big pr*ck ooo. We dey mistake already and if u know know na u and ur Oga bring the mistake and the biggest mistake na for us to vote ur Oga in 2023. Man wey flag they shake for him hand? |
Clueless statue called President. This is an indication that the man had no plans for this country ordinarily he should be asking for more time but no because the head is empty and he knows he has done nothing. Oga put paper go your village no body hold your hand. |
Our mumu never do? If na from the east una go shut am die at once. This one una dey guide am and one day una go release am make him go join army. Tufiakwa |
Location please? |
Reno u do go ooo e remain to naked dey roam. Indeed many are mad few are roaming, from the way u dey talk this days it's obvious say u don kolo |
How much and location? |
This boy don suck the thing wey him papa suck use born am. Where una say this boy from sef? |
So all of a sudden Keyamo has no principles again. So sad! The respect I used to have for you is -0.00. Nigeria, na hunger, powee abi na fame? Keyamo who do you? |
E be like say this boy they stay near them dey train pigs. Reno you don dey smell pig shit too much e dey affect ur brain. Pack comot there come Naija make we carry u go church for deliverance. U just dey make noise mtwwwww |
Due to the high cost of Toyota Cars, I am thinking of getting a 2008 Kia Sportage keep. Is it a good car? |
This boy go good to beat ooo. Come Nigeria come dey talk na. Na Jonathan bring u come out for front. As u Sabi finish come contest councillor for ur ward weda one person go vote for you. Monkey, I no no which person sperm generate this one come this world |
Thunder you travel? Locate him immediately |
Close your lips and accept the truth. You and your government has failed. Simple! No serious government can stay unproductive for 6months not to talk of 7years. Finish ur term park your things to your village. Nonsense |
Everybody has heard ooo. Self defense is not a sin ooo. After all thesame Bible told us that Peter cut of someone's ear in defense of Christ, and Christ did not ask him to throw away his sword o. He said keep it back, and that means the sword will still be useful. So all man defend yourself and your families ooo. My own dey my house ooo. All my rooms Dem dey ooo, u do any how you collect. |
E be like say this boy don't go east go take mkpurimiri. Don't worry my Friend Senator Smart Adeyemi know how to deal with you. You don't loose respect for were we dey. No mention Peter Obi again ooo. |
All these are proves that these people (Dino etc) don't like this country. This was the same man that fought Jonathan out of power, supported Buhari in 2015 and was as well kicked out by the same people he supported. He was anti corruption agent during Jonathan. You have come again to deceive Nigerians but your antics no go work this time. Dino be careful ooo. A punch to Obi is a blow to Nigerian youths. Be warned |
Small Appointment wey Dem give u na him u open mouth dey kap any how. If u come be governor for Lagos State u go pursue all non indigenes comot for the Lagos now. Mad Cow |
How much? No price? |
Are you operating from free town? |
maleekberry:This one wey don smoke Igbo scatter him lips na him una say na 15years? |
That boy will be the one to go to jail at the end of all these. I hate it when people's opinion are hate driven. If actually Ike wrote to the embassy notifying them of his reasons of travelling with the boy then I bet u guyz that boy will go to jail for lieing to the UK government. |
Watsapp or call 08034396189 Location: Port Harcourt Price: 1.6m slightly negotiateble
|
Ned are u still blabbing? It's beyond your analysis. Don't stand against the movement ooo the force go crush u and ur wives with all your money ooo |
Check very well. His Igbo brothers and sisters are the ones behind this. Shame! |
Make una just kpomkpim to there ooo. Any UBA take come we dey there. We be like Chinese soldiers now ooo. If u do non sense u go see am o |
Una don start ooo. Una dey there they spend money campaign for am. After una go start to make comparism they talk how Macron na 35years become president while our own go dey move from one European hospital to another. If u don cross thank God for ursef leave us here make we rest. |
Life! Oh life! After una go say e no balance. God give u Nyansh give u better share to sit-down u say u no want. If na be the papa I for disown an since, marry another two wives wey go born better children for me. Abi na this matter wey make the man say him wan die last month? |
No wonder ur eyes be like this. Na only u dey see the future. Mad man |

