Buchibabe's Posts
Nairaland Forum › Buchibabe's Profile › Buchibabe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 25 pages)
meerah25: What about foreign graduate?Abi o and part time graduates too |
But if its an annual tin,like paying 50k evry year,its too much na. Tot its just some registration fee u pay once n for all. What r dey registering evry year. Anoda avenue to raise revenue |
Married but single |
All dis so called celebs sef,dey live a lot of wardrobe lifestyles,u can nevr know dem fully unless u go close to dem. Many celebs hv baby mamas and baby papas,tee billz is just unfortunate dt his own secret came out barely 5 days after his proposal to tiwa. Bt trust naija female celebs na,she go still chook head for d marriage,if u doubt ,ask ini edo,mercy johnson etc wey know say dia hubbys get woman yet do odeshi enter |
Rabbish! Gold digger on d loose.d baby mama and tiwa who fine pass sef? |
Dis kenny ogungbe and him pple na agbaya sha. |
Make una leave d afin (albino)alone na. Afterall e no easy to snap picshur for coaltar road wey no body dey. She haf reash america,haf u reash america bfor? |
Hehehehehehehehehehehe.....abeg where on earth did she buy dis her guts frm? She's got so much guts abi is she noe naija kola boof? |
Hehehehehehehehehehehe.....abeg where on earth did she buy dis her guts frm? She's got so much guts |
Lady Winona: ^^@buchibabe, I think u meant to say that the test was found NEGATIVE, cos if it were positive, u wldnt be this exhilaratedYes o. Its negative.dat was a mistake |
[quote author=binger]*sighs* i wonder what we're supposed to do with this info...[/quote U can print it out,laminate and hang in ur room. ![]() |
Hmmmn! I always thought I was going to avoid dis test for life because of d fear accompanied wit it,but alas I had to do it,when I got pregnant. Infact its a must now for preggy women to do d test so dat if ur hiv+ u can commence treatment as soon as possible so as not to pass it down to d baby On my first antenatal appointment,when d doc wrote down d various tests I had to do,I almost fainted when I saw hiv test on d list. Infact I intentionally delayed doing d test,because I wasn't too sure of d outcome. U can nevar be too sure of such tin,no mata how decent or responsible u are. Even if u haave only one partner,how sure are u dt ur one partner doesn't hav anoda partner outside,who in turn has anoda.....and d list goes on and on. But atlast,I had to sign d death warrant in my mind and go for d test,atleast if nt for me,bt for d sake of my baby. O mennnnnn!!! D waiting game no be moimoi o. I died a million times while waiting . And I eventually went for d result,but to d glory of God it came out negative Wallahi,I almost testified in church abt it o. Its not funny at all. So OP,take heart. God is on ur side. He will c u thru. U won't die untimely. Just stick To ur medications and all wil be well. Shallom |
Story story,storyyyy |
All dis first to comment toddlers,abeg which kindergatten una dey go,make I enrol my pikin dia? Haba! Una no dey grow ni? Abi award dey for d stuff? |
Olugbenger: igbo man....your rantings are gibberish!!!Bia,ofe mmanu mechi onu gi dia osiso. |
Hmmm righ from d very day d news of dis his struck driving stuff and graduates emerged,I smelled somthing fishy. Not all dt glitters is gold. Dat dangoted d richest man so far,employed youths doesn't mean dat millions will be flying into diff graduates abank accounts. 30k for 3 months....anyway maybe its just for a start sha. Let's wait n c how it goes. But on a second tot,dey were some of d applicants dat may hv bn unemployed at d time dey applied for d job,dey may not complain o. To dem half is bread is better dan none |
Lol. Expensive shit |
tunapawizzy: i wont say anything becos i dnt wana be bannedAre u a coward ![]() |
Olugbenger: delta and igbo people!!!!!Sharap dia if u dnt know what to say. Is it only in such tribes u find such tins? Anu mpama |
Rexsul: Eyea! Hw i wish d court cn hv mercy on hm cos i knw he must av regretd hs actHave mercy on who? Did he hv mercy on d girl bfor thinking of killing her? |
May his black soul rot in d fieriest part of hell.and may lucifer and his agents feast on him |
What's with all dis so-called celebrity pics u guys post here all d time Bera topic to discuss don finish? |
I dnt agree with u on no 4. Marriage is not meant for suffering |
binger: I don't what to get married yet.Congrats! |
babyosisi: Is it current?Exactly! How sure are we dat dis is not an old pic? Maybe due to d controversy surronding his long absence,dey decided to play a fast one on nigerians |
Dis pikin chop winsh o |
U can take a donkey to d river but cnt force it to drink. Even if dey put d police in sheraton hotel as dia permanent residence,dey wil still behave like d animal dt dey are. I dnt hv any remorse for dem,cos dey dnt also give a shit abt pple.dey deal wit innocent pple heartlessly. Dey can sleep in d dumpsite for all I care. Rabbish! |
1.Dat ladies sleep wit dia make-up. ( As if dem dey fear to show us dia worwor face)y 2.Dey speak queens english in d village |
Oyibo too get time |
We nigerians are our own enemies. |


