Canadanow's Posts
Nairaland Forum › Canadanow's Profile › Canadanow's Posts
Morning good people of Naija, abeg if you get anybody wey need kidney. Am serious about this please. I need cash, let the person know its not free though. My blood group is O+. Thanks. |
Abeg guys, anybody get agent wey dey sell KIDNEY? My blood group is O+. I wan sell my kidney and use the cash to leave this country |
How much can I get 2005 Toyota Corolla? |
Bro, I Wan make you help me collect a package from my sister and send to ibadan. She stays in oshodi |
Umartins1:Done |
lorenzos1:Done that already. Bro some people dey wey be sey dem no dey stress themselves to get visa ooo... Without the right connection, you go just dey stress yourself. Canada don reject me once sef |
miketayo:Thanks but I must finish my Masters before I will have a good chance of getting selected. So, this option is ruled out. Thanks for your response though. |
Me dey look for a way to leave this country. Oga, please don't ignore as I know you can help. Yes!!! I am referring to you reading this message. Yes, you! I wan comot this country before wahala go kill me. Canada or USA on my mind. Just tell me what to do. Individuals wey Wan help would be appreciated. And agent wey no even get Canada or US visa should not contact me abeg. |

![]() |
Me wan go Canada, na scammers dey send me messages. Canada visa link needed. I can apply myself. I just need a sure link. And don't think I will make payment till visa is approved. I am not a fool ooo... |
vff |
Ultimatezlant:Check your mail bro |
Still looking for a househelp |
macbede:Check your whatsapp message then |
Edojoma:Boss love mad ooo. I realize most guys can't love two women in their whole life. There will be a girl you will always fall for but sometimes, we hide it just to be the Alpha male. I love her because I disflowered her. I never knew she was a virgin till I fell inlove. And I thought I wouldn't take her for granted but me still dey bang steadily ooo... I never knew she would cheat at all... When she did, I was hurt but that love still dey dere. I tried dating other girls to forget her but none were like her. We just came back together but I don't show her how much I love her again ooo... I gotta protect my pride ooo... She is doing everything to satisfy and to let me know I can trust her. I love her but she is my weakness and I can't marry my weakness. It's complicated bro. |
XaintJoel20:Lolss. I Sabi too boss. Na xo we dey do ooo before other ppl go con book space finish |
HitSong:Baba, na to comot the hell on earth ooo... No yawa nah |
if you get link for Canada or USA visa, abeg, hit me up oooo.... I am serious. The guy above me, do you know the guy below the guy that is above the guy/girl above you? What am I saying sef... Please, tell him to stop booking space...no dey copy me. |
This your ride makes sense alot bro. Money is good oooo |
Oga ooo... |
Booked |
No buy am bro. Dash person our own wey my bro imported from Canada. Imagine... The vibration no go allow person sleep for upstairs sef. The generator dey downstairs. Naija mechanic don spoil am for the person wey we give. |
Oloriibu... Elenu rirun bii igba iru. Gbogbo awon omo eyin oloselu yii maa sanku ni okookan ni. I wanna travel outta this country and one minister started saying rubbish!!! That the EU shld stop issuing Nigerians Visa. Aye gbogbo yin ko nii da. Why did God put me here with this ppl...i just pray this is all a bad dream. Make I wake up in Canada tomorrow. |
Bro, na same dey happen to me now. I know how you feel. Everytime you would be thinking if she moaned when he was banging her, if he used condom or not. You can only forgive but can never forget. My gf cheated 2 years ago, didn't even use condom. Said she was drunk and me sef Sabi sey na Dat time she dey Bleep pass. we came back 6 months ago and I still don't trust her at all. But she has shown signs of maturity bcoz she don dey old. What I realized is that when someone you love cheats on you, it's hard to fall inlove with someone else. I see most girls out there as slutss. Since she cheated, I have made it mandatory to f*ck girls who arent single. And after these girls tell you they have a bf, they will still give you a bj and f*ck the hell outta you. That's why I don't take my gf serious again. Person wey dey call me and dey tell me she loved me and another guy dey enter her steadily. The mad gal go con dey tell me sey she misses me. Truth be told, I love her like mad but I don't take her serious and I can never take her serious. She doesn't know all this but if I comot this country, she no go ever hear my voice again. |
GrabHisBalls:I'd love to date you... and I will never cheat on you. But I hope you are not fat sha. I don't like fat women that much. Let me meet your parents asap. Call me... ![]() |
Hey, I need Househelp in ibadan, should be a female who can sweep and cook perfectly. Main thing is cooking. You won't wash coz there is washing machine for that. I just don't have time to cook, I will be paying you monthly and will provide feeding and accommodation for free. Drop me a message or send me a dm. My email is justmeright74 [at] gmail [dot] com |
Me dey look for a way to leave this country. Oga, please don't ignore as I know you can help. Yes!!! I am referring to you reading this message. Yes, you!
vff