Canadanow's Posts
Nairaland Forum › Canadanow's Profile › Canadanow's Posts
If anyone knows this governor, help me tell him am a good indigene of his state and I axed my BSc. I need a scholarship even if I no dey first class. I need scholarship. I know God will hear my call soon. We have only 6months to 2020,what have you achieved, my brother reading this, double your hustle. |
Am sure some of you might have heard about obtaining form in the camp before you can relocate. I am happy to tell you that's useless and unnecessary. All you gotta do is make payment and see the result asap. This is no scam... Escrow payment is allowed. After POP, my price will go up because am sure people will be desperate by then. Just chat me up on my number below to see the magic. Zero seven zero 61310811 |
Oye0404:Zero seven zero 61310811 |
Chaiii...mogbe |
Well today is Sunday, na xo all this MODS dey do. Mo ti gba fun olorun. Imagine mods wey dey sleep with married woman, he go dey push Christian topics to front page thinking God will use that to forgive him. We go blow together ni...i will hold your hand enter hell, con drop you there, me go con wave to you enter heaven. ![]() |
Abeg, am I the only one who taught he wanted to talk about Physics. When I read one sentence like this... I just scrolled down to read the comments.Abeg jare...anyone interested in NYSC relocation ooo... If you think you won't need my help later, just save this post till the day of your POP wey dem go post you go village. It's still cheap now. But once you do POP like this, I go surely buy car from your money because I go overcharge you. But we fit use escrow services sha. |
All of dem go blow ni |
Oloshi omo. That's how it begins till she would start trying cucumber. Bastardilized Buffalo ![]() NOTE: I just heard people are already in camp for NYSC, I have a very sure link for relocation. You don't need to obtain any form in the camp at all. This one can even work 3 months after leaving camp. Escrow services are allowed. Coz if person allow all this small pikin, dem go don dupe me finish before I know whatsup. |
I have a sure link for NYSC relocation ooo... I just heard now you guys don enter camp. You don't need to obtain any of those stupid forms sef. You will get a full refund if it doesn't work out. Escrow services are allowed |
CosmicPhoenix:Bestgore na the best ooo... I got addicted to the website. Real life murder, rape and all those shiits... Suicide and all, wetin person no go see for dere. All this one wey dem go shoot you for nollywood movie and you go dey do odechi, or 50 guys do dey shoot James Bond and he go dey dodge am, it's a freaking lie. Go and check how person go die like chicken. This life is something else. We still dey enjoy for this country though I hate the way we live, we have money and the citizens are suffering. It will not be better for our leaders. Maybe when we youths are ready to kill all of them, they will do what's right. Or if they start dying one by one like chicken wey get bird flu, nobody go dey launder cash again. I swear to God, I am ready to become a wizard if it will help in making sure all these people raking billions for their personal gain will suffer for it. But the only thing dem fit do for here na money ritual. Una no see any of these politicians use do money ritual sef. Instead of us suffering or killing them for nothing. Maybe we should use all of them for money ritual to get a better country and our cash back. With Bestgore, I now get mind ooo... That website is mad!!! |
Facile:You Wan collect 20k for wetin dey online for free abi. If you want bro, I can give you. And it's useless because whatsapp is now banning people for spamming. I get banned at least more than 20 times in a week. Then the number is useless. |
No picture and price. Am in ibadan too |
How much bro. And location |
Chai...who else here dunno what they are talking about. ![]() We just dey pay for original charger. Me: Oga abeg gimme original blackberry mouth charger wey fast. Seller: Na 2500 oga, another one of 1k dey ooo We go con think sey the one of 2500 is the original, meanwhile na thesame watts ooo...I respect my igbo brothers... They are very smart. |
He dey mad, because he go gimme money once he enters abi. And this one go pack money go USA once he enters too. Na that time he would start saying rubbish online like that stupid past governor of Oyo State... AJIMOBI or wetin be him name. Your pikin dey abroad and because you have all stolen the money we all should enjoy, Canada and USA con dey reject our visa because we no sabi anybody. And our government didn't even try to do anything about it. And this people are collecting money for the application daily. Imagine making over 30millions daily. Make minister dey talk sey US and Canada should please reject us visa. Imagine... And his children are in the states. We should stay back and develop the country that I have never gained anything from. I paid for my school, got no bursary, got no help from the stupid government apart from 2 exercise books we were given with that big former governor Ladoja head on the front page. We are now the best Mumus in the whole world. And we call ourselves giant of Africa, no be only giant, na runt of Africa. Idiots Awon were gbogbo. |
Come appoint me as minister abeg. Canada no go get choice than to gimme visa ooo... That means sey na me go laugh last. ![]() |
ManspaceBarber:Tell me more |
Make dem take am go Aso Rock. Or kogi government house too |
nauto11:I wish oo... I never chop better food ooo...if US gimme visa, I don comot be that |
Nigeria will get better one day oo... Na wetin my great grandfather told my grandfather be that... My dad heard thesame thing from my grandpa and he told me naija go better too... Me go tell my children make dem no disturb themselves ooo... When other countries get to 2030, naija would then be in year 2008. All those people wey don dey pray for naija for years don give up sef. Abeg, which other name we fit give this country ![]() Abeg am bored at home...na why I just dey comment everywhere sef. Who wan go watch movie with me. I no fit go cinema alone in ibadan ooo... Abeg, I no dey look for guys ooo... I want a pretty woman instead... You must be over 18 abeg... Make dem no con arrest me for my house abeg. ![]() And the only place I can't take you to is ibachi, I remember the last time dem sell Chinese rice with okro soup for my date, last last na 25k dem collect from me ooo...gave dem 9k from my purse, the rest from my atm... Me wey be sey I dey feel like big boy ontop the 20k in my account. Since then, my car dey always spoil if I heard anything Chinese. Rice na rice.. |
Congrats guys |
Front page again...e Don tire me jare. And I no dey sleep for here ooo.. |
Ko nii da fun yi. U no fit disclose and you dey disclose other peoples own. Rubbish!!! This country get as e be ooo... O Lord, please don't let me make the mistake of coming to a country like this in my next life. In the name of the father, and of the Son and of the Holy spirit. Amen. |
Don't mind the girl above me jare. I am expecting the guy below me to talk better thing ![]() I don dey like 7 Frontpage topics today. Make una bring money for an advert slot ooo...5 post daily for a week. |
You no fit hear any better new for this country. |
sparog:Bro, the whole country as a whole is f*cked. Not only judiciary system. I dey pray daily make all the people fu*king this country up just sleep and never wake up. |
Me dey think sey na Leke abi wetin bin him name sef. You chop alone, you die alone. We all know if he is rich, he would just be given house arrest and EFCC will continue to lie he is in prison. Awon oloshi gbogbo |
Tfbaby:Me sef used to ask this question sef. Not until Seun credited my account with 10k ooo... Na secret sha and na only you go see this post. If anyone else reads this, den my juju no dey work. ![]() |
bigerboy200:Oga, I never hear that kind name b4 ooo ![]() Just tell me sey u no wan gimme money. Na that babe go collect all your money finish... ![]() |
weyreypey:Any problem bro? Just wanna be on a safer side. Thanks for taking your time to reply |
Sirpaul:Tell me who no dey spam? Those wey dey send "SEND THIS TO 20 PEOPLE" sef dey spam |

Champion! The difference between a man and a gentleman is the extra steps the gentleman takes. D'Banj is an alpha male.
