Canadanow's Posts
Nairaland Forum › Canadanow's Profile › Canadanow's Posts
Ori won buru..make dem con catch me for my house nah. If you go take legal action... No be naija. How you Wan take legal action again Nigerians sef. Esp those Bet9ja guys... ![]() I can't believe this.. Tell me the account you want... ![]() UBA, GTB, FBN, Access, Stanbic, if I no get am, I go find am. Bitcoin or perfect money is allowed ![]() |
Buhari my man. We go meet on the judgement day. |
Some of us just dey read comment to see if it's venomous or not and to see the name of the snake. Shey na lie? ![]() |
Another front page slot for advert... If women no dey this world... Chai, it's 100% sure sey naija go be like Canada now. Wetin women dey cause for person life no be here. I suppose don build house finish now, na "baby, am broke" no let me. Oga oo Fornication isn't the best way ooo... I fornicate reach one stage wey I realize sey na me dey suffer ooo... No be punna dey suffer. Ah dey do big boy for punna with my money, but now...i am now...the biggest mumu in Naija. I still never get sense oo |
MO ti dake. Another front page. This space is available for advert. Bring money wey I fit use buy fuel for my car. ![]() |
livebyday:I wish... Bet9ja wetin? That one don cast nah? My own na legit shit ooo... |
deltateam:. you Wan kill my joy abi. You told me I am hired and you are there not giving me work to do. Oya talk business nah.. ![]() |
charlesELIKIBA:How much you fit pay bro? Am serious here ooo. And what's your business all about? |
timifakay:I have a sienna I need to check. A Lexus es300 too but it's in lag already. Dem spoil my engine and my tranny. I am currently changing both for now. And another big daddy wey you need to check too. I will bring the sienna when I get back but I have to know if na person wey Sabi you be. Nothing is wrong with it for now but I noticed ABS light and check engine light. And I no Wan risk anything like I did with the Lexus. |
Were gbogbo. They need to start selling mind your business drug. If all these people enter beach for abroad nko? Dem go dey shake head and na dem go dey sleep with married women because of big ass wey dem see. Awon oponu gbogbo. Make she wear jalabia enter beach/pool ni abi. Na like some babes wey wear trouser and one hajia cap come swim for agodi ibadan dem tell dem sey they must wear a swimsuit, my sisters talk sey their religion cannot allow them wear anything revealing. She no swim at all oooo... |
AutoJoshNG:Na you go create thread, na you go be ftc too... ![]() |
Front page loading |
You still dey ib bro? I dey look for better mechanic wey Sabi work. Dey don spoil all car for me here in Ibadan. |
Who needs me for front page advert. I will post your advert for a week and you will be on at least 5 threads on front page daily. Na xo we dey do am. I no just Wan dey come here without earning anything. |
Roon9:Cocaine bawo. When is opiate and Cocaine be thesame? Abeg...go do research bro. I will advice the OP to stop using the drugs. I had a bad history with that shit though but I didn't use it for sex, used it to get more money. Coz my brain was always working like mad. But it had its wahala nah. So stop it. |
They are living in 2090...we are still in 2003. I swear we are in a bush...i see naija like a village. Gotta leave this village asap |
Jagaban... My role model |
Her wahala... Hypocrites gbogbo. Rubbish. Like sey dem no go do thesame thing if dem get the cash. All those guys go dey use her pics masturbate sef. Idiots. Let's learn to mind our business in naija. It's her money and body, I can't wait to leave this hell hole. Some people fit frustrate you. I remember dem dey use my big head abuse me. Can I reduce a big head pls? ![]() |
Mtcheww |
germanized:O gbiyanju. |
promotervickky:Thanks alot bro. This goes a long way though. |
germanized:Please I said he is a runs boy and this doesn't change the fact that is his life and I give no f*ck about his decisions. If it meant anything, wouldn't have said it. And upon all the story wey u write, you no see anything talk about what I asked and why I should move or I shouldn't. Na my friends issue u put for head like person wey Wan carry cement. Some of you go come here go dey talk like sey you don't have any friends who is into illegal stuffs. So because he is into illegal stuffs now and I don't tell him many time and he no hear, make I fry akara for his matter abi? Hypocrite. |
Hello Guys, been on this forum since 2010, and I always ask questions when I am confused. Resently I was rejected study permit by Canadian embassy and I have been doing different things to make sure I leave this country. I used to think I could make it in this country but after a while I realized this country is cursed...to become rich is wahala. And I need to leave asap. A friend of mine just went to Accra for vacation and he has been telling me the big difference. This guy na runs guy though and he told me he is paying 157k for rent though but he is happy and relaxed because there is light and no police to harass you. So I thought I should just leave this country and move to Ghana and process any country I wanna go from Ghana. What do you guys think about this pls? Does Ghana make sense? I don't wanna do something I will regret. |
promotervickky:Travel outta the country first. If that doesn't work, I will invest in a business I know will rake in money for me weekly. It's what am doing, the capital is just the problem. So bro, I get better plan coz I neither smoke nor drink and I no like women but I love money... Just seeing money in my account makes me happy |
GidiWoodsMan:Never... And I don't smoke at all... |
BrainSanitizer:Bro, some people get some money in their account they are just saving for nothing...I just dey always imagine those people buying cars worth 50M upwards... Why can't I be borrowed just 5M outta it and watch me return the cash to you in multiple folds. ![]() |
Lenadiva:There father!!! E no go better for all of them and their corpses sef. Useless people. |
If this no reach front page, I no go chop till next year.. grin grin Please who has money he/she isn't using? Please help my career ooo...na business me wan do, or travel out. I don't need money for food. And if you have anyone that needs a kidney, am O+, available any day, any time. For those of you waiting to advice me, what gave you the assurance you won't die before me even with one kidney. Life itself is a risk. What's the essence of having two good kidneys and living in poverty and you are thanking God for the gift of life. Which life Oga, shey the life wey u sef go soon die of depression. Na money ritual I can't do and I no fit carry gun but any other thing, I can do to get cash. Who doesn't want to wake up and see millions in his bank account. Am tired of seeing 3k as my balance everyday. This country don turn to another thing, my greatgrandma told my grandma sey Naija go better, my grandmother said thesame thing to my mum, my mum just left my room saying thesame thing now, please...me go tell my pickin sey... OMO, JAPA!!! |
If this no reach front page, I no go chop till next year.. ![]() Please who has money he/she isn't using? Please help my career ooo...na business me wan do, or travel out. I don't need money for food. And if you have anyone that needs a kidney, am O+, available any day, any time. For those of you waiting to advice me, what gave you the assurance you won't die before me even with one kidney. Life itself is a risk. What's the essence of having two good kidneys and living in poverty and you are thanking God for the gift of life. Which life Oga, shey the life wey u sef go soon die of depression. Na money ritual I can't do and I no fit carry gun but any other thing, I can do to get cash. Who doesn't want to wake up and see millions in his bank account. Am tired of seeing 3k as my balance everyday. |
. Hhf ![]() |
.. H |
Morning good people of Naija, abeg if you get anybody wey need kidney. Am serious about this please. I need cash, let the person know its not free though. My blood group is O+. Thanks. |





