Caseywilliams's Posts
Nairaland Forum › Caseywilliams's Profile › Caseywilliams's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 19 pages)
No be to catch dem be problem... Una go still release, rehabilitate them, recruit them put for military.. Still dey pay them after everything |
[quote author=Batam post=118076663]Some muslims do abuse pastors and Christians on this forum too. So which set of people goes biserk and physical when tantrums are thrown at each other?? No be religion of piss? |
[quote author=hopefulLandlord post=118076412]God's ways are highly mysterious Who's arguing about that one... My own is... First call a spade a spade, y'all should stop defending all this men of God when they commit Attrocities.. If nah ordinary man nw run am nah to condemn am carry stone _stone am to death. ![]() |
hopefulLandlord:How does all this you mentioned now justifies the pastor's sexual immorally corrupted lifestyle?? Didn't Christ at sometime told his Apostles/decisples/followers that they should always act and do things in his ways... A pastor lying in the name of the Holy Spirit to have carnal knowledge of his own member that not Condemnable in your eyes?? ![]() |
Atiku Don launch back him own atomic missle.....this one go hit tinubu and him gang like nuke fired by Russia targeting Ukraine. ![]() |
Ojuelegaba... Even their industry daddy use am sing song. ![]() |
ULiTv:64gb at the time.... Might soon upgrade to 128gb coz of space. |
![]() |
with all this achievements this same people go still dey cry make federal government recognize and give them their right... if you like win heaven for Apc Dem no send you at all. |
FREDCLSSICO7:Em no dey see news for nairaland here, where men wey strong and sabi knack pass am.. Dey kpai in active duty. Him wan still go do testing. ![]() Anything wey him want abeg make him see.. E no concern me. |
ayubakassa2022:So you never see where words of appraisal turns out to be the highest Criticism...omoh that man last statement was his subject topic in that entire speech ![]() |
BarrElChapo:That's this llaw that says Nobody is perfect/Complete for this life... ![]() |
austinceasar:Amen! |
[quote author=austinceasar post=117981074]2005 Toyota Corolla LE (Automatic drive) Price: 1.4M Location: Abuja DM or call @0993868770 for inspection, pictures and more enquiries (for genuine buyers only pls Oluwa abet nah just this one i need my Uber business Don set. |
[quote author=BigJoe19 post=117983812]You get time ooo. That her statement pain me well well... Meanwhile nah her gender do am pass |
That her statement pain me well well... Meanwhile nah her gender do am pass |
No oooh, he's all left! |
Change your loud plug....... Nah ojuelegba loud em dey sell give you. ![]() |
Advantage of cooking at home.... You go chop how many times wey your belle go fit carry without extra charge. ![]() |
Just ten million... Nah to just go Lesotho go turn small Agba baller like hushpupi |
All the money him and him boys Don stack full everywhere from kidnapping innocent people go hard them to move go bank go change am. Nah why em dey complain.... Thief man |
Wetin him knw say him want go dey Lecture?? ![]() |
RIP to the poor innocent kids.......so sad Nigeria failed them. |
Joe bidden people eeeeh....... ![]() Try this in naija and see nyamiri people and hishba bunddling you like efcc....you Don offend thier.......anyway y'all already knew that part. ![]() |
SpeakUp1010:Shebi elon musk Don tell una say right now comedy Don come board for twitter.... If you no like as e be.... Waka ![]() American's version of Ezenwo Nyesom Wike is about to be reinstated..... As e dry pain Democrats e go dey sweet Republicans ![]() |
4teenblaq: |
DenreleDave:Wasn't that why they were assigned?? ![]() Freindly match never even start you Don dey already para. ![]() |
nlfpmod: |