Stats: 3,012,914 members, 7,366,365 topics. Date: Tuesday, 28 March 2023 at 05:39 AM |
Nairaland Forum / Caseywilliams's Profile / Caseywilliams's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 17 pages)
![]() |
[quote author=Broveens42 post=118077917] For Chelsea already in round of 16? Make dem carry first for thier table ooh so that they fit group weaker team give them for round of 16 Unless they wan come second then go meet people like..... Psg, Bayern, or Real Madrid. ![]() |
![]() |
Mod update na Chelsea Dey collect 0:1 This one nah early morning heart attack for Chelsea ![]() ![]() ![]() |
![]() |
[quote author=hopefulLandlord post=118077318] everyone who believes Yahweh is the one true God should be like me Abeg no even go there coz that one nah big fat lie... Everyone who believes in Jah no go fit be like you. |
![]() |
suicidesheep: Leave them to dey yarn okpata trying to defend thier selfish men of God. My own is i hope this faith doesn't work one sided.. Coz if i should have faith that if i jazz in ashawo qauters like cool breeze for Azikiwe ph here with high faith dat if i knack ashawo i go make heaven... Shebi my own faith go still work for me? |
![]() |
hopefulLandlord: Chai.... Make em be as you talk am... Everyone can't be you shaaa |
![]() |
these men of God might've done these things under orders from Yahweh Chai.. People wey introduce religion give africa (Nigerians especially) really use am chop una woto woto... Make pastor sleep with your own wife nah come tell you that one... No do anything ooh abeg. Nag God send am do wetin him do ![]() ![]() |
![]() |
[quote author=Philomath1212 post=118076870] I'm not an atheist but seriously you made points with all you mentioned here ooo Maybe all those men of god are taking instructions from above truly oooo, who know. So if nah your own wife man of God come sleep with am... Telling you it was a prophecy from God. You gonna buy that nonsense defence mechanism?? |
![]() |
No be to catch dem be problem... Una go still release, rehabilitate them, recruit them put for military.. Still dey pay them after everything |
![]() |
[quote author=Batam post=118076663] Some muslims do abuse pastors and Christians on this forum too. So which set of people goes biserk and physical when tantrums are thrown at each other?? No be religion of piss? |
![]() |
[quote author=hopefulLandlord post=118076412] God's ways are highly mysterious Who's arguing about that one... My own is... First call a spade a spade, y'all should stop defending all this men of God when they commit Attrocities.. If nah ordinary man nw run am nah to condemn am carry stone _stone am to death. ![]() ![]() |
![]() |
hopefulLandlord: How does all this you mentioned now justifies the pastor's sexual immorally corrupted lifestyle?? Didn't Christ at sometime told his Apostles/decisples/followers that they should always act and do things in his ways... A pastor lying in the name of the Holy Spirit to have carnal knowledge of his own member that not Condemnable in your eyes?? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 2 Likes |
![]() |
Atiku Don launch back him own atomic missle.....this one go hit tinubu and him gang like nuke fired by Russia targeting Ukraine. ![]() ![]() ![]() |
![]() |
Ojuelegaba... Even their industry daddy use am sing song. ![]() ![]() ![]() |
![]() |
ULiTv: 64gb at the time.... Might soon upgrade to 128gb coz of space. |
![]() |
![]() ![]() ![]() |
![]() |
2 Likes 1 Share |
![]() |
with all this achievements this same people go still dey cry make federal government recognize and give them their right... if you like win heaven for Apc Dem no send you at all. |
![]() |
FREDCLSSICO7: Em no dey see news for nairaland here, where men wey strong and sabi knack pass am.. Dey kpai in active duty. Him wan still go do testing. ![]() ![]() ![]() Anything wey him want abeg make him see.. E no concern me. |
![]() |
ayubakassa2022: So you never see where words of appraisal turns out to be the highest Criticism...omoh that man last statement was his subject topic in that entire speech ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
BarrElChapo: That's this llaw that says Nobody is perfect/Complete for this life... ![]() ![]() ![]() 1 Like |
![]() |
austinceasar: Amen! |
![]() |
[quote author=austinceasar post=117981074]2005 Toyota Corolla LE (Automatic drive) Price: 1.4M Location: Abuja DM or call @0993868770 for inspection, pictures and more enquiries (for genuine buyers only pls Oluwa abet nah just this one i need my Uber business Don set. |
![]() |
[quote author=BigJoe19 post=117983812]You get time ooo. That her statement pain me well well... Meanwhile nah her gender do am pass |
![]() |
That her statement pain me well well... Meanwhile nah her gender do am pass |
![]() |
No oooh, he's all left! |
![]() |
Change your loud plug....... Nah ojuelegba loud em dey sell give you. ![]() ![]() ![]() 1 Like |
![]() |
Advantage of cooking at home.... You go chop how many times wey your belle go fit carry without extra charge. ![]() ![]() 2 Likes 1 Share |
![]() |
Just ten million... Nah to just go Lesotho go turn small Agba baller like hushpupi 3 Likes |
![]() |
All the money him and him boys Don stack full everywhere from kidnapping innocent people go hard them to move go bank go change am. Nah why em dey complain.... Thief man 3 Likes |
![]() |
hakeemhakeem: You never see something... Just order phone from USA, china or abroad and see what's up.. Last year i know a freind who's brother sent like 3 iPhone 12 pro... Everything was intact when it left Sacramento, Carlifonia only to reach naija nothing Come dey carton againn...no charge heads, no USB cable, not even the original pods or earphone. It was later discovered that those accessories was removed by custom officers during inspection/Examination of the parcel. |
![]() |
Wetin him knw say him want go dey Lecture?? ![]() ![]() ![]() |
![]() |
RIP to the poor innocent kids.......so sad Nigeria failed them. ![]() ![]() ![]() 4 Likes 1 Share |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 17 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2023 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 113 |