Cathaliya's Posts
Nairaland Forum › Cathaliya's Profile › Cathaliya's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 81 82 83 84 85 86 87 88 89 (of 96 pages)
oya nah, naija. |
princesa: why Do i keep seeing three rectangular boxes! that is not the Chinese/japanese i saw or meantchai, nwa emebichala aha m (this pikin don spoil my name finish).... ![]() |
ayobase: I meant, "like others that chickened out of the challenge"Bros, no dey mention rejection nah...let the best man according to your wooe win, ok? But, If you fit turn me on biologically, I no mind o. ![]() |
**viewing silently** |
caseless: name has never been dis sexy on dz forum b4. Maria must take d credit for dz sweet name. U like am abi?I like, I no go lie you but e be like say the name don dey affect you womanly. See as you dey quarell everyone like market madwoman. |
caseless: hahahaha*laffs in ikemba's voice*lmao....no worry, I understand. Poor people are the greatest dreamers. Just keep on dreaming and maybe, just maybe, your dreams will come true, one day. ![]() |
hmm, na so so talk talk and bad belle people full here o. I no join again. |
princesa: am the NigerIan version of the kardasians nathis what we call "hercules task".. |
caseless: we dont write will, we have laws to take care of that when i'm goneLaws of poverty states that when a poor man dies and the relatives gathers to listen to the will been readout, the only thing they hear is this: "Nna, uzo a agaraga o. No show for here at all" |
caseless: hahahaha.....na cathaliya and ishsop de scatter ibo for here last time and they were not ready to translate for everybody to understand. i felt i cud run to u for help.chai, chineke.... Na you dem dey call Casey? Na woman name be that nah... ![]() |
xynerise: You don write your will?wetin e wan write for am? Smoking pipe? Poor man dey get will? |
I wan join o.... I don tire to dey look after my aunty wahala wey she call pikins..... I wan join o..... I wan join. |
caseless: *heads to under tree+activate kissing mode activated*Odonyo, na this kind behaviour wey make you lose Caracta.... I no surprise at all. |
yo people, I told y'all that today is gonna be great for me. Started with the restoration of power, I don charge my batteries now, I just dey wait make evening reach......make those people no Bleep up today again o. I fit kill person o. And why the heck is this rain falling today? Just to stop me from my hot date. All those one na yarns, abeg, my people, how una dey? |
caseless: it is sometimes like that; u see pple online when they are not actually online. the only way u can know this is when u try sending a pm to that person u see in the viewing center that u'l get the shock of ur life when the page on display will tell u the person in question is offline. and u can only attempt to send a pm(not sending oo, i mean attempt) and the system will be telling u've tried sending too many PMs, and u cant do that again. seun need to do something about this.chai, this pikin, your papa no waste money for your head at al at all.. Anyways, dalu nwa m, imeela ![]() |
[quote author=Mr knowitall.] One of the best performance ever... https://www.youtube.com/watch?v=Rp6KWhy2FAk?t=26s[/quote]Ogbeni, wetin happen na? Fear catch you? Abi na unforseen contigencies? Chai, my mouth don dey pain me now. Big grammar no be for me at all. |
[quote author=Jekyll & Hyde][color=#000033]Lol. I see am sef. Princesa dey online since and one post wey dey front page get 84 posts and 60 views. Lwkm [/color][/quote]that one na serious error o. |
[quote author=Jekyll & Hyde][color=#000033]Hehehe. I dey go church now. What about you?[/color][/quote]omo, na the same koko.....but me wan load up first before I begin speak in tongues for church because of hunger.....you now e dy be nah! ![]() |
caseless: *throws a tube of colgate or sensodyne toothpaste at her so she can brush as i have done*na teeth powder I dey use nwokem.....are we mates? ![]() |
shoo, E be like say wahala dey o....the viewing section get fault o. |
[quote author=Jekyll & Hyde][color=#000033]You're welcome and thanks, too.[/color] [color=#000033]Lmao. You no go kill me with laughter.[/color][/quote]lmao, no mind naija people joor....so, whats up for the morning? |
abeg, who dey follow me see this american wonders...since yday, the 2 people wey I see for viewing section (Ayobase and D'Genius), na dem still dey viewing section till now? Ki lo sele? |
caseless: how did i miss this? oh sleep!chai, chineke m, you don brush? |
*singing p-square's E don Happen and dancing l'azonto* e don happen o....september don happen o. The month way God design say my mama go born me don happen. Happy September everyone..! |
Plincessa, how our pointed nose nah? |
[quote author=Jekyll & Hyde][color=#000033]True that. E be like say you be pro.[/color][/quote]na so the thing be from day one. Na people just dey disturb demselves dey dig for the one wey go blow her mind na bomb.....ngwanu |
[quote author=Jekyll & Hyde][color=#000033]Happy new month, everyone. Have a beautiful and productive last quarter of the year.[/color][/quote]thank ya so much..wish you same |
Rap maestro: hbd to rap maestro.. my bruva frm anoda murderhhuh? Wey that anti-gbagaun? Hhappy birthday... ![]() |
ayobase: I gallant wella brother. Let's make her happy!no be to make mouth now, come fvckup for evening o... Ejoo, am counting on you guys to make my day. I go dey cheer una from VIP section. |
princesa: cut away?everything is pointing at intro |
[quote author=Jekyll & Hyde][color=#000033]No, no, not that. I mean, dig deep into thinking and writing out good lines. Lack of preparation was evident in a way.[/color][/quote]lol, I hear o. I guess all you have to do is relax, calm yourself....then think of the one you love and cherish....and voila...the words will come rolling. Its not that difficult. |
[quote author=Jekyll & Hyde][color=#000033]Loool. Ehya. Perhaps time no dey like that na, so guys didn't really dig deep.[/color][/quote]dig wetin? Dig feelings? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 81 82 83 84 85 86 87 88 89 (of 96 pages)




