₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,361 members, 8,449,924 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 01:56 PM

Toggle theme

Cbase's Posts

Nairaland ForumCbase's ProfileCbase's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 107 108 109 110 111 112 113 114 115 (of 132 pages)

Jokes EtcRe: I Resign by cbase: 8:56pm On Sep 06, 2008
Instead to post somethin like dat wey u post,wey u siddon like fowl wey rain catch dey look camera, TUfiakwa, me no go do am. Come abeg e don tey wey i wan ask u, na so u dey real life? U dey sick? sad
Nairaland GeneralRe: Offtopic! by cbase: 8:52pm On Sep 06, 2008
studio43:
@Cbase, like play likeplay, devil don dey open your yansh small small,
thank heaven sey i nor invite you come my house the day wey my container LAND. grin
Wetin i do u na? grin
Nairaland GeneralRe: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 8:48pm On Sep 06, 2008
Chai! True Talk Broda, True Talk grin
Jokes EtcRe: Shit Happens! by cbase: 7:11pm On Sep 06, 2008
Chai! Nwanna m Ndewo grin, Baba Otu nsi
Jokes EtcRe: Slept With Twin Sister by cbase: 7:10pm On Sep 06, 2008
@ Mykilling

Igbo's n Money
Jokes EtcRe: Wonders by cbase: 7:08pm On Sep 06, 2008
Jeovy:
After some discussion he finally bought a centipede, (100 legged bug),



A little voice came out of the box:
'I heard you the first time! I'm putting my f ******g shoes on!'
Cay Baby, Simply like "Jesus Wept" as the centipede had as many legs as hundred, he has to put on each one of them a shoe, so it will take sometime. hope u get it now

Now all i ask 4 the explanation, Draw Nigh dear cheesy
Jokes EtcRe: Shit Happens! by cbase: 7:03pm On Sep 06, 2008
Ngwanu Ilisha Nsi, e rie Ahu, Iti akwu di ka gi angry
Jokes EtcRe: I Want To Be Six Again by cbase: 6:49pm On Sep 06, 2008
and who even tell am say e don big now angry
Jokes EtcRe: Slept With Twin Sister by cbase: 6:47pm On Sep 06, 2008
Onye Igbo wink
Jokes EtcRe: Shit Happens! by cbase: 6:46pm On Sep 06, 2008
Gabrywl like u? wink
Jokes EtcRe: Shit Happens! by cbase: 6:32pm On Sep 06, 2008
SO WHO COME GET THIS angry

Nairaland GeneralRe: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 2:54pm On Sep 06, 2008
be like say u no dey see very well, I dey tell Mumu Studio, say EFCC no dey heaven, why yu go dey talk wetin i no talk angry
Nairaland GeneralRe: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 2:45pm On Sep 06, 2008
You get bible at all grin, read n be saved
Jokes EtcRe: A Man Marry 86 Wives And Born 114 Chidren : by cbase: 2:13pm On Sep 06, 2008
starts singing

O boy Make u carry dey Go oo
as u dey feel ursef ooo
grin
Nairaland GeneralRe: Offtopic! by cbase: 2:00pm On Sep 06, 2008
Leave dat one, na wetin im mama dey call am, and e dey happy grin
Jokes EtcRe: A Man Marry 86 Wives And Born 114 Chidren : by cbase: 1:57pm On Sep 06, 2008
Spen wetin be ur own na?, Comot here Jo, No be ur mates dey marry 86 wives, u dey here dey fool around, dey watch who talk sometin to who
Nairaland GeneralRe: Offtopic! by cbase: 1:54pm On Sep 06, 2008
Chai! Na me una dey talk bout like this grin, y una go call me criminal, I don come una house B4
Jokes EtcRe: A Man Marry 86 Wives And Born 114 Chidren : by cbase: 1:48pm On Sep 06, 2008
babyf d baby, how u dey na
Nairaland GeneralRe: Offtopic! by cbase: 10:43pm On Sep 05, 2008
This one wey una take fight dey greet una sef, una sure say no be style, u know touch me, I touch you stuff, may una no worry i don dey comot 4 una 2 may una do wetin una 2 dey always do wen everybody don go sleep cheesy
Nairaland GeneralRe: Offtopic! by cbase: 10:38pm On Sep 05, 2008
Na 2 dey go sleep na, as Ibk don come sad
Jokes EtcRe: Who Is The King? by cbase: 10:35pm On Sep 05, 2008
Clem again? Wetin una use weda E get T*T* or D*C* do, just call am anything wey do u, u fit call Rabbit, Lizard, Gecko, Agama , anything so long as we go understand say na Clem angry
Nairaland GeneralRe: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 10:27pm On Sep 05, 2008
Iti! EFCC no dey 4 Heaven grin
Nairaland GeneralRe: Offtopic! by cbase: 10:27pm On Sep 05, 2008
Chai! U don turn in2 a Pastor, wonders shall neva end grin
Nairaland GeneralRe: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 10:15pm On Sep 05, 2008
dey der na grin, My room TITE
Nairaland GeneralRe: Offtopic! by cbase: 10:12pm On Sep 05, 2008
Chai! Na Champagne i give d guy shocked, i think say na d schnaap, but as u don give am Coke, no Yawaa
Nairaland GeneralRe: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 10:07pm On Sep 05, 2008
Chai! grin, My Heavenly Key dey wit me sef
Nairaland GeneralRe: Offtopic! by cbase: 10:05pm On Sep 05, 2008
Na Champagne, my Guy
**Runs in again n gets  a Bottle of Champagne n gives it to Skfa1** Oya take dat one dey manage may d big boys jolly,  grin
Nairaland GeneralRe: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 10:01pm On Sep 05, 2008
Tell dat 2 Studio, You can ask Clem, Tyty, Jeovy, which guys get this thread for afternoon n morning, come sef be like say na wer u dey sef, oya tell us the truth grin
Nairaland GeneralRe: Offtopic! by cbase: 9:58pm On Sep 05, 2008
**brings out 3 Tumblers** Oya Spen Open d wine grin
Nairaland GeneralRe: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 9:56pm On Sep 05, 2008
[b]Spen [/b]shut up, may old boys talk, what are u still doing up by this time of the nite sef, can't u see oda boys ur age sleeping angry
Nairaland GeneralRe: Offtopic! by cbase: 9:52pm On Sep 05, 2008
**Runs In N gets a bottle of Champagne** my guy, may we Jolly grin
Nairaland GeneralRe: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 9:50pm On Sep 05, 2008
1962! wetin happen? cheesy

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 107 108 109 110 111 112 113 114 115 (of 132 pages)