Cbase's Posts
Nairaland Forum › Cbase's Profile › Cbase's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 108 109 110 111 112 113 114 115 116 (of 132 pages)
U be My guy na, u know say the true test of Friendship be d ability 2 say "Sorry", so if there's anyhow or anywhere or anytime wey i don fall ur hand, make u vex, me dey very very SORRY" i've turned a new leaf, branch stem, infact the whole tree ![]() **Brings out his hand, for a shake** shake my hand, my guy ![]() |
chai! Once a Soldier, Always a Soldier |
My Manest Man, how far na |
The Big Nose Nko? |
chai! Studio see wetin dis guys dey do u na " Oya come here jo, n take Kuli Kuli, Go make Spen give u Garri, Collect Sugar from Jeovy, dat is if e wife go gree,. ![]() |
his wife ![]() |
My Guy Studio Na wa oo, Y u dey cast me like this na! You be my Person oo, anytime any day
|
Mehn Me too, Looks like we got a lot in common, Bro ![]() @Jeovy Chase ur Wife der ![]() |
Yeye Boi ![]() |
Std my Guy! , Infact a MammyWater Package 4 u. , leave Jeovy, e just dey Bleep up dis days, e no go be only Back-biting now, e go soon become Front-Slapping ![]() |
My real Paddy, I srry oo ![]() |
Studio my Man, MY Good Friend
|
wetin i do u na, Studio? ![]() |
Chai! [b]Std [/b]na me oo, ur guy, anyway nothin do u ![]() |
ha ha ha a **Laugh two more balls out of me** Now wer are dos gals ![]() |
U neva c d Milla's, na start d gal still dey start, by d time e enter gear 2 to 3, u go understand wetin real KOLO mean. NO be form e dey form oo, na as e take learn for school, na so e dey think, speak n type, ![]() |
chai, dis girl, u Org no be small ![]() |
chai!, exactly the kinda tin Spenchuks go fit do, d boy 2 mumu. D old lady no fail am at all at all, she behave jst like Tyty ![]() |
chai! |
The Milla's always have been Tongue-tied. ![]() |
**collects Koboko from Tyty after Johnny's out of Chioya, and unirates on Johnny's head, n pushes him back into chioya, one Johnny's enof as it is** smiles n walks out ![]() |
clem, u no say u too dey Yeye, Y?, anyway me no blame u. I jst blame dat nite, wey e hungry ur papa 2 do, if e no do, i for know wer u for dey na, dey Yeye ![]() |
fucking Heamophrodite ![]() |
Nite Browsing don make u, u no dey see again, Clem resemble Ode for ur eye, Na YOU b Ode |
sealed! |
Leave d Ode ![]() |
Nwa how u dey na? i dey hail 2 oo |
Chai! Mona Baby, When you Are Mine ![]() |
LIVE SHOW
|
una 2 again shey? |
chai! ![]() |
Once a soldier always a soldier , you still talk like one |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 108 109 110 111 112 113 114 115 116 (of 132 pages)





