Cbase's Posts
Nairaland Forum › Cbase's Profile › Cbase's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 111 112 113 114 115 116 117 118 119 (of 132 pages)
who u be na, why e go dey fear u? |
shut up n dance |
ha ha, Clem talk say u be bat |
na waa oo begins singing *See them, see them, dem don come again** |
chai! |
i was waitin for u to log on Nite man |
chai! **sits by to watch dis fite** |
no mind d gal jare, ![]() |
I'm Lovin' this thread I love 2 Grin Wink When I wear Green Cool I've been & I've seen Wts behind the Screen. Grin I rub in the Cream and she just screams "Do u want me Screamin' or Creamin' Huh I only wanted 2 b Pleasin' but tis no time 4 dreamin'. I made right, and she felt right, Alright, I think I've got me a Night. A Right, Bright, Night. Grin |
Clem, so na hear u come dey gossip around, chai! |
D oda 4 dey 4 Toto dey blow Whistle |
dey der na |
Remember the good Old days Jeovy, remember oo, anyway i neva still do finish, |
Since u marry, you no dey too dey Nld again, na my concern be dat, you don dey dey too busy |
you get eyes, clem, Person talk say im wan drink breast Milk, i give am dat one say if e catch am may e drink as much as e wan |
ha ha ha, So jeovy you sef dey use Tongue talk sef, I think say na only Gab dey speak dat way, chai, anyway Tyty tank u @Tyty Clem tell me say, Johnny wound u no be small, na why i dey warn Info, i no wan see am wound, who go dey run errand 4 us na |
are u just coming? |
Chai! Jeovy, Jeovy ur wife don comot, u run come Nld ![]() |
na u talk am oo, no be me oo, Havent you heard what Little Johnny Do Tyty, sake of say e dey too Yab im Mama |
chai, shey na farting una wan start, i'll be rite back too **Goes to find wer to buy Akamu wit Kuli Kuli n Beans** |
ko Gbadun, Ko Gbadun ooo |
for Chioya ![]() |
oya catch am drink as much as u want
|
chai, aboki how me dey na ![]() |
go die na , no time for vex |
d guy get hope ![]() |
Then we beta be prepared cos when e come back, na dat time farting go start |
Info shey? |
i talk am say na constipation dey worry u |
Ta comot hia, yeye, who dash u Good talkless of Boy, abi 2 grow ===> don dey hungry u? ![]() |
your getting Confused a lot these days, maybe u've eaten her groundnuts too much & Nwunye means Wife ![]() |
Come Clem! so dat ur constipation don stop na why u dey fart everywhere ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 111 112 113 114 115 116 117 118 119 (of 132 pages)


, no time for vex
