Cbase's Posts
Nairaland Forum › Cbase's Profile › Cbase's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 105 106 107 108 109 110 111 112 113 (of 132 pages)
I Will Survive(The Picture Version)
|
Wetin Gawd do u now ![]() |
chioya:na wa oo, Mama J, u don see me before tytylayor:I can't see my sef are u still surprised were Johnny got his Characters from? Snake no fit born wetin short, Monkey no fit born ADAMMA, definitely chioya can't born Smart. |
Na die be dat ![]() |
where are ur addresses, by the way is this a formal or an informal letter, weren't u tot beta dan this in school ![]() |
Clemcykul ![]() |
ur granPapa , na e resurrect am. |
how u know, na u e dey take produce d porn? abi e wan sign u up? as e jst dey follow n run around u often. abegee dash am dose G-strings, i know dey would cool him off a bit, but no be say e go leave u finally sha |
u dey try, as long as dem no yab u, ur fine, na malaysia mentality be dat ![]() |
na wa oo Virgin Gab |
take it easy with the snoring pls ![]() |
person wey hear u dey talk about Change go think say u sabi maths ![]() |
na wa oo |
Did u hear Clemcy said she gave me her G-Strings Dammit, beta tell her to go get it whereva she left dem, i have enof handkerchiefs as it is |
clemcykul:hell, Gracious God no, if u know where u dropped ur Strings, beta go n get em back |
gabrywyl:why u no call am chase so u even know how to pronounce am well, oh! ur wearing ur eyeglasses, no wonder ![]() |
Chai! una mean oo, una wan tell me dis bobo jst dey waste bandwidth ![]() |
Na me be this! Chai! ![]() |
must u remix |
who again i fit call a bat, 'cept Studio, who only logs in at night. I wonder wetin bring am out this afternoon, be like say somebody disturb e nest. ![]() |
why u dey vex say she speak onyinbo for u, abi u no go school? , by the way wetin u dey find here by dis time, be like say ur Oga no dey office 2day? 7.00pm neva knack my guy, I suggest u go n comeback den, you bat ![]() |
tytylayor:chai! i feel u, but since Tufe no dey |
Johnny na case ![]() |
at least me beta pass ur papa, ![]() |
supported, ![]() |
ha ha ha , u polygamist |
SERIOUS |
why u dey deny ur profession na ;d |
9 ja babe [i] **brings out money** oya go buy choc milk jo, [/i] |
gabrywyl:just apologizing to d dead Brain ![]() |
hey its " Dirtiest Parables On Planet Earth" ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 105 106 107 108 109 110 111 112 113 (of 132 pages)






, by the way wetin u dey find here by dis time, be like say ur Oga no dey office 2day? 7.00pm neva knack my guy, I suggest u go n comeback den, you bat