Jokes Etc › Re: I Resign by cbase: 2:46pm On Sep 04, 2008 |
before nko? |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 2:00pm On Sep 04, 2008 |
J d J how body na?  |
Jokes Etc › Re: Chioya, Is This You? by cbase: 1:06pm On Sep 04, 2008 |
and Amen Again |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 12:55pm On Sep 04, 2008 |
otherwise Info go comot for ur name, shey? |
Jokes Etc › Re: Chioya, Is This You? by cbase: 12:45pm On Sep 04, 2008 |
Including You, Amen  |
Jokes Etc › Re: A Man Marry 86 Wives And Born 114 Chidren : by cbase: 12:16pm On Sep 04, 2008 |
chai!, spray d perf well, well, see as u don come change this place smell
@poster why u dey deny ur papa na, no be comot for tv say , "I am child No 4", ur papa try sha |
Jokes Etc › Re: Make Me A Woman by cbase: 12:07pm On Sep 04, 2008 |
and re-used |
Jokes Etc › Re: Who Is The King? by cbase: 11:54am On Sep 04, 2008 |
chai! after all dis suffer wey loffers don suffer, anway loffer=suffer  |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 11:52am On Sep 04, 2008 |
Demon |
Jokes Etc › Re: Who Is The King? by cbase: 11:39am On Sep 04, 2008 |
go n die  |
|
Jokes Etc › Re: Who Is The King? by cbase: 11:09am On Sep 04, 2008 |
Sam Abegi Enjoy  |
Jokes Etc › Re: How Jobless Are Nairalanders by cbase: 11:07am On Sep 04, 2008 |
chai! c as dey rush kiss |
Jokes Etc › Re: Humour Me! by cbase: 11:06am On Sep 04, 2008 |
go n sleep jo  |
Jokes Etc › Re: Is It True That Yahoo Yahoo 419 Is A Sin? by cbase: 10:59am On Sep 04, 2008 |
infobaba: But action specks louder than voice  for your mind shey? |
Jokes Etc › Re: Chioya, Is This You? by cbase: 10:56am On Sep 04, 2008 |
thunder faya u der  |
Jokes Etc › Re: Make Me A Woman by cbase: 10:52am On Sep 04, 2008 |
yeye boy, wey d woman wan take get iron for plane  , na all dis type wey dey spoil men name 4 dis world, dem suppose castrate am |
Jokes Etc › Re: Ha Ba, Wetin Happen? by cbase: 10:05am On Sep 04, 2008 |
**shows am d way out** |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 9:57am On Sep 04, 2008 |
repent first, n we follow u  |
Jokes Etc › Re: Clemcykul! I Love You! by cbase: 9:26am On Sep 04, 2008 |
chai! |
Jokes Etc › Re: Chioya's Job Application by cbase: 9:23am On Sep 04, 2008 |
ha ha ha |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 9:21am On Sep 04, 2008 |
chai, Clem, nwa ur welcome oo |
Jokes Etc › Re: Shit Happens! by cbase: 9:19am On Sep 04, 2008 |
N hear comes director of shits Mr Spen, welcome sha, abeg come tell ur friends, dem wan fart me comot, but i don buy mask, so No shaking  |
Jokes Etc › Re: Shit Happens! by cbase: 9:13am On Sep 04, 2008 |
laugh but close ur cutebutt abeg  |
Jokes Etc › Re: Shit Happens! by cbase: 9:09am On Sep 04, 2008 |
** buys n wears nose mask**  No shaking |
Jokes Etc › Re: Shit Happens! by cbase: 8:00am On Sep 04, 2008 |
really nice Naijababe, tnks, u jst saved a soul |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 5:56am On Sep 04, 2008 |
sings **Wine am well, Wine am well**
|
Jokes Etc › Re: Hold It: Your Attention Is Needed Please: ! by cbase: 8:46pm On Sep 03, 2008 |
wer da is money der are always babes  |
Jokes Etc › Re: Hold It: Your Attention Is Needed Please: ! by cbase: 8:40pm On Sep 03, 2008 |
chai!, me n u who dey visit ashewo, u don 4 get say na u dey arrange babes  |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 8:39pm On Sep 03, 2008 |
dey der na dey deceive ursef  |
Jokes Etc › Re: Who Is The King? by cbase: 8:38pm On Sep 03, 2008 |
Loffers jst dey loaf around no mind am, who even make am Iwu |
Jokes Etc › Re: Hold It: Your Attention Is Needed Please: ! by cbase: 8:34pm On Sep 03, 2008 |
u neva hear am?, |