Cbase's Posts
Nairaland Forum › Cbase's Profile › Cbase's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 118 119 120 121 122 123 124 125 126 (of 132 pages)
Did u hear that the surgery Clems underwent was very successful, He's Now a full grown RABBIT |
Srry oo Jeovy, your wife na ur MD 4 the garbage Biz?, i jst wan know, so i'll know who to call next time ![]() |
@clem ,Now as u don finally become a rabbit, we no go 2 worry 'bout the smell wey dey ooze from ur armpits ![]() |
@Clem So Tufe talk True, finally u don turn into a rabbit |
ha ha, i srry 4 u, u no no wetin dey happen behind ur back ![]() |
did u hear i no dey shake, big boy na big boi ![]() |
dey der, dey deceive ursef, na ![]() |
did u hear he should prepare all he wants, but he who i strong pass, i no dey pray may heaven help me beat am ![]() |
ha ha , her own dey normal, come see wey we dey kiss, i wonder how una dey kiss sef, or na teeth u dey kiss ![]() |
ha ha caught me der , i devour but i dnt bite ![]() |
Did u hear dat becos of dat, NLD is in trouble, we should take him to Okoko Right, 4 propa diagnoses b4 he infects us all n where d hell is studio |
u too like bite, be like say ur girlfrend get teeth plenty? |
did u hear he married a chimpanzee in there ![]() |
, with ma claws ![]() |
Run Ke, std na my homie, why we go make fun 4 u. , u think say u dey watch nite of a thousand laugh? |
cbase sound like dog name 2 u abi?, i dont bite, i tear n shred ![]() |
ha ha, na u n studio, , |
ha hah ![]() |
@spen Kpele oo
|
where u from std, 4 ur mind, we dey fite, shooo, Now i know, so u get interest b4, come dey form DESMOND ELLIOT shey? |
@Std srry for u, i no get sis, I recommend Okoko Right, Ragga gals 2 dey der ![]() @Spen we no dey fite, Std was simply answerin Lys on her question bout Jeovy, |
Spen, cnt u jst understand , or u still wan may she talk am out, she dey try may she let u know gently, u still wan may she yarn out completely, now u go begin talk say she break ur heart, ![]() @Std no be only mo gbone feli feli, u go soon be Ogbono fili fili, atinga no blood like u ![]() @lys Baby no mind Folahann, na metuselah Lineage e from, **winks at lysaa baby behind Spen n Std** |
for ur mind na |
did u hear that Oyelator uses cotton bud as tooth pick |
@ std after all those days in school, you cant still make correct simple sentence in English. what a waste ![]() |
kpele oo, Insecurity dey worry u oo, she only rolls eyes, u begin cry, by the time she kiss me join, u go die, ![]() |
Okoko Right or Yaba Left, choose One ![]() |
u no go understand my guy, since ur gay ![]() @Lys Dear no mind am Jo, beauty is in the eye of the beholder **winks at Lysaa** |
@Clem i hear say ur mama name na Goliath ![]() |
stupid boy ![]() |
you hv really nice eye lashes, Lys dear, dem dey do me tinini tinini, |
a mad man, no know say im mad na ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 118 119 120 121 122 123 124 125 126 (of 132 pages)

,