Cbase's Posts
Nairaland Forum › Cbase's Profile › Cbase's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 116 117 118 119 120 121 122 123 124 (of 132 pages)
wetin u know? |
becos u jst marry shey? |
Sense or no sense, KEEP 2 DA RULES of the game |
OPs u jst open ur cage, where all these rabbits wey enter this thread from? |
so you get sense? |
saying it would be too much 4 u |
9ja babes! dem 2 much ![]() |
Y u go dey do shakara na? Seun no dey here na, shoo, shey u jst meet am for Education thread, u no even tell am or are u shy? @LYs |
"why" is the same as the letter "Y" it has a long tail n two branches ![]() |
Ha ha, The maid get sense, , na waffi gal? |
Welcome Jeovy d Listener ![]() |
Enjoy ![]() |
ha ha, are you asking me?, i think u beta ask Lysaa, don't u think she knows? ![]() |
Opslag, Have u heard of Yaba Left? or Okoko Right? |
@Lys come carry me na ![]() @Loff No worry, we mean no harm 2, I explain everythin wella give 'em ![]() |
who be Latri, srrry Bastrin ![]() |
i go try am, sha but wen i go try am be the mata ![]() |
E dey office as u Oga no dey ![]() |
loffers:Interpretation Loffers type say, e really stupid as e talk b 4, say e no go come 9 ja again, say e don join Al queda finish, and na e dey sow Osama cloths, say Afghan sun pass 9ja own but e dey manage. |
which revelations? |
sha" is a slang i love using, |
@ops tanks?, no be only tanks u go dey tank oo, do somethin' may odas dey tank you to. ![]() @Lys You tnk say i dey play before, anyway sha, Ubiam ajoka , no waste your time, d guy never upload anything, first e dey cybercafe, 2 e never scan e picture, 3. because u wan advertise, probably 2 seun n odas, u know what i mean, no be why u put your own, |
No be me ooo, na Spen, e say may i no cast b4, but as u don already know, No yawaa ![]() |
How i go dey craze?, U neva hear say 2 people no dey craze at the same time? |
faith is believin in thins never seen, what if i told u Seun is a cripple, deaf & , neva mind u go still wnt am, Ibo gals n Money. Ego di. |
lysaa:So u're an Ibo Gal?, I knew it as soon as i saw ur pic n posts on Poverty ![]() |
Time up, yeah u got it, [b]Lys [/b]Hope, faith n Love, have all this 3, but let ur love so shine, n Bliv me Seun go come, but na wen e go come be the mata ![]() |
Una 2 dey craze?, Lysaa na Opslag u dey hooked with? |
see style, ewo! 9ja babes, , c as u jst use style pass ur nUm, no mind d guy, e no dey any U.S, chai!, My Guy TPS, wey comot go Ladipo dis morning. No worry sha, we go call u 2nite ![]() |
flash baby, ur own road dey busy too? ![]() |
B4 nko? |
later? I think i'll say it now Opslag n new on this thread, but i think this's a game that starts with the last word from the Poster before u, SO KEEP 2 DA RULES una make , by the way, e no dey talk 2 u, e jst dey do shakara, but Seun i think dey unavailable at the moment ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 116 117 118 119 120 121 122 123 124 (of 132 pages)


