₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,412 members, 8,450,227 topics. Date: Thursday, 23 July 2026 at 12:53 AM

Toggle theme

Cbase's Posts

Nairaland ForumCbase's ProfileCbase's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 117 118 119 120 121 122 123 124 125 (of 132 pages)

Forum GamesRe: Can You Answer A Question With A Question? by cbase: 10:41am On Aug 30, 2008
Whia again u go notice me?, no be only der i dey or u neva know say i jst dey follow ur profile dey follow u around? angry
Forum GamesRe: The Game Starts With The Last Word by cbase: 10:38am On Aug 30, 2008
Late?, It's never late for a guy grin
Forum GamesRe: Can You Answer A Question With A Question? by cbase: 10:34am On Aug 30, 2008
@Lys
U don ever find me here B4?
Jokes EtcRe: Who Is The King? by cbase: 10:33am On Aug 30, 2008
4 e mind, e think say we no go understand wetin e type, & Lys take  tongue your own 2
Forum GamesRe: The Game Starts With The Last Word by cbase: 10:30am On Aug 30, 2008
December draws nigh, & i hope u find Seun by then or ur mine, Lysaa grin
Jokes EtcRe: Da Shit List. by cbase: 10:28am On Aug 30, 2008
Oga New D , my sewage tank don full oo, when u n ur boys (Spen & Clem) go come na, b4 my tenants begin complain angry
Jokes EtcRe: Yaaaabbbbbbssss by cbase: 10:26am On Aug 30, 2008
fizofly:
he was given a pride price
olodo no be Pride Price na bride price grin
Forum GamesRe: Can You Answer A Question With A Question? by cbase: 10:23am On Aug 30, 2008
ha ha why u leave us run, why i no go find u? grin
Jokes EtcRe: Da Shit List. by cbase: 10:20am On Aug 30, 2008
why e no go know shit, e be sewage man, e dey drive sewage truck, wetin again remain 4 am 2 know 'bout shit
Jokes EtcRe: Very Short Joke by cbase: 10:17am On Aug 30, 2008
e wide, n i sure say u don pass d road before cheesy
Jokes EtcRe: It's A Lamp by cbase: 10:16am On Aug 30, 2008
G-String, a black G-string, thats all i see grin **smiles n walks on**
Forum GamesRe: Can You Answer A Question With A Question? by cbase: 10:08am On Aug 30, 2008
Who is sweetheart? Opslag?
Jokes EtcRe: Who Is The King? by cbase: 10:02am On Aug 30, 2008
loffers:
كيف كان يوم اور
كيف كان يوم اور Simply means He's Osama n a very stupid loafer
Jokes EtcRe: Is It True That Yahoo Yahoo 419 Is A Sin? by cbase: 9:55am On Aug 30, 2008
U no no Std? cheesy, na alaba boy, Master Pirate
Jokes EtcRe: Yaaaabbbbbbssss by cbase: 9:52am On Aug 30, 2008
e carry am do dstv 4 ur t.v shey? grin
Nairaland GeneralRe: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 9:51am On Aug 30, 2008
nwa no mind am jare, e dey mess n fart up big time grin
Jokes EtcRe: Chioya, Is This You? by cbase: 9:50am On Aug 30, 2008
sunej:
cbase, that cigarette in her mouth looks like yours huh
the one wey been dey der b4 u modify n edit the pic na my own, grin, U 4 leave am na, may boys see thick Cigar wey wear cap grin
Nairaland GeneralRe: Offtopic! by cbase: 9:47am On Aug 30, 2008
Studio, always a soldier grin
Jokes EtcRe: Chioya's Job Application by cbase: 8:58pm On Aug 29, 2008
Bros T how far na, shey na u get Tyty?,n chioya be your friend or mistress I recommend Yaba Left 4 her, n Okoko Right 4 Tyty  e don tey wey u come last, see as them dey do, Why u leave your woman go, u no no say, without dere man, kolo dey always dey nearby
Jokes EtcRe: Chioya, Is This You? by cbase: 8:54pm On Aug 29, 2008
her lipstick, na im dey trip me pass grin
Jokes EtcRe: . by cbase: 8:53pm On Aug 29, 2008
Did u hear, , srry, so u heard he ran away from his cage shocked  cheesy
Forum GamesRe: One-word Association by cbase: 8:48pm On Aug 29, 2008
Timmin Fikiki
Jokes EtcRe: Who Is The King? by cbase: 8:46pm On Aug 29, 2008
do u mean Folh has Pretty Na sense
Jokes EtcRe: Chioya, Is This You? by cbase: 8:43pm On Aug 29, 2008
no mind am, she doesnt recognise beauty when e see one grin
Jokes EtcRe: Dumbs by cbase: 8:34pm On Aug 29, 2008
grin  actually I get the spellin before,  F,R,M & A + oda letters dey wetin i spell 4 my book, I jst wan make sure, say im correct well, na why i ask MYK, tnk say the guy knw book, I no wan ask Jeovy, evribody 4 Team,know say im be Olodo, d only reason e make am 4 team be say, e get bow-leg, n big head 2 nod ball well,  na e near me pass, but 4 im sheet, e write say na Macdonald na im get Maclean Toothpaste. grin

@Tyty
Tyty!, Tyty!!, Tyty!!!, craze girl,  may u n chioya Toto continue 2 dey blow Whistle, silly gals  grin
Jokes EtcRe: Chioya's Job Application by cbase: 8:16pm On Aug 29, 2008
chioya:
your father tongue tongue
Yeye Gal, may ur Toto whistle der grin
Jokes EtcRe: Little Johnny Goes To Catholic School by cbase: 8:15pm On Aug 29, 2008
Myk do somethin' 'bout weed n this place na, as Bros T no dey 2 show again undecided
Jokes EtcRe: . by cbase: 8:12pm On Aug 29, 2008
Did u hear that GOLIAITH is the name of Clem's mum grin
Forum GamesRe: One-word Association by cbase: 8:10pm On Aug 29, 2008
Lysaa
Jokes EtcRe: Chioya, Is This You? by cbase: 8:07pm On Aug 29, 2008
I never knew she was this pretty grin
Jokes EtcRe: The "F" WORD........... by cbase: 7:55pm On Aug 29, 2008
yeah, the likes of Clem is my specialty grin
Jokes EtcRe: Who Is The King? by cbase: 5:35pm On Aug 29, 2008
folahann:
me too i no know, i tire self
Na u start the vote system, Na u dey tire now, u hear say iwu no conduct vote finish?,

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 117 118 119 120 121 122 123 124 125 (of 132 pages)