₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,376 members, 8,450,025 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 05:11 PM

Toggle theme

Cbase's Posts

Nairaland ForumCbase's ProfileCbase's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 114 115 116 117 118 119 120 121 122 (of 132 pages)

Forum GamesRe: Can You Answer A Question With A Question? by cbase: 6:32pm On Sep 01, 2008
Opsl my guy wts up?
Jokes EtcRe: Dumbs by cbase: 9:33pm On Aug 31, 2008
i NO BLAME u Tyty grin,
Jokes EtcRe: Little Johnny Goes To Catholic School by cbase: 9:26pm On Aug 31, 2008
u dey shy 4 ur job, how u go take get customers na, i wan refer many people come ur side na cheesy
Jokes EtcRe: Chioya's Job Application by cbase: 9:25pm On Aug 31, 2008
Rainstorm catch u der 2, abi i dey lie?, u know no say leg wey waka crookedly, eye wey dey waka crookedly dey see am 2 angry
Jokes EtcRe: Good And Bad Odour by cbase: 9:05pm On Aug 31, 2008
foolish Waffi man grin
Jokes EtcRe: Little Johnny Again by cbase: 9:02pm On Aug 31, 2008
"Johnny no fine, but chioya e mama like am" shey na wetin u mean, T
Jokes EtcRe: Children 2 by cbase: 9:01pm On Aug 31, 2008
why u dey try start fite na? wink
Jokes EtcRe: Little Johnny Goes To Catholic School by cbase: 8:46pm On Aug 31, 2008
Much Hailing 4 d Free weed oo, Infact you go find beta girl wey beta Tyty, Ur weed go dey grow wella 4 ur back yard, Police go see u look away, Myk and Std go see u cross over 2 oda threads, grin, Ise oooooo
Jokes EtcRe: Good And Bad Odour by cbase: 8:42pm On Aug 31, 2008
u mean Bastrin? grin
Jokes EtcRe: Chioya's Job Application by cbase: 8:42pm On Aug 31, 2008
U don deny Chioya shey? afta una do wetin una do wey result 2 johnny sad
Jokes EtcRe: The "F" WORD........... by cbase: 8:40pm On Aug 31, 2008
Oye wan follow the footsteps of Clem oo grin,
Jokes EtcRe: . by cbase: 8:34pm On Aug 31, 2008
Did you hear as a specialist that i am i advise you put vegetables to draw the rabbit home
Jokes EtcRe: Who Is The King? by cbase: 12:49pm On Aug 31, 2008
@Loffers
Na so dem dey do am 4 dat place wey u dey so?, We dey wait u for Tribunals. SHIKINA

@Folh
The polls no dey finish?, who again you dey wait 4 may e come vote?, If na so, una dey do una own 4 accra, no be so e dey 4 9 ja oo,
Jokes EtcRe: Who Is The King? by cbase: 10:05pm On Aug 30, 2008
Voters Beware

Nairaland GeneralRe: Offtopic! by cbase: 9:43pm On Aug 30, 2008
CHAI! THE TALES OF A BACHELOR, anyways, see u later man cheesy
Nairaland GeneralRe: Offtopic! by cbase: 9:34pm On Aug 30, 2008
na u talk dat one oo grin,
Nairaland GeneralRe: Offtopic! by cbase: 9:28pm On Aug 30, 2008
studio grin
Nairaland GeneralRe: Offtopic! by cbase: 9:21pm On Aug 30, 2008
anyway STd arrange bigg gals, come. Ibk ur invited 2, if std approves
Nairaland GeneralRe: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 9:13pm On Aug 30, 2008
@ std
Yeye boy, dat garri wey u dey sell, na e u take dey feed me?, show me dat ur finger again see wetin i go do am wink

@Spen
U don put ur Corporal of a Papa 4 Trouble, I go Drill am Bad 4 morning Parade.

@Lys
I neva meant 2 expose u, srry grin, I no go tell 'em 'bout Odas, ha ha grin
Jokes EtcRe: Yaaaabbbbbbssss by cbase: 9:00pm On Aug 30, 2008
no mind the guy, e go come here dey form Future boy for us
Nairaland GeneralRe: Offtopic! by cbase: 8:59pm On Aug 30, 2008
surulere na why enjoyment dey my guy,
which babes u wan arrange sef?, dat groundnut gal wey u arrange 4 Tufe? or dose Bow legs n K legs angry
Forum GamesRe: With Three Word Per Post! by cbase: 8:49pm On Aug 30, 2008
for ur mind cheesy
Nairaland GeneralRe: Offtopic! by cbase: 8:48pm On Aug 30, 2008
Come surulere na grin
Forum GamesRe: If only: Game by cbase: 8:45pm On Aug 30, 2008
you would Lick Icecream, if only u get mind, no be PH u dey? What hapened 2 Kidnappin?
Jokes EtcRe: Yaaaabbbbbbssss by cbase: 8:38pm On Aug 30, 2008
Emma of ages past how u still go dey use salt dey smoke garri na, abeg come take Kuli Kuli jo sad
Nairaland GeneralRe: Offtopic! by cbase: 8:35pm On Aug 30, 2008
studio43:
@cbase,
why u dey always flash us 3teeths anytime u make a statement?
because I'm always a happy man grin grin grin grin grin grin
Jokes EtcRe: Little Johnny Goes To Catholic School by cbase: 8:34pm On Aug 30, 2008
if i begin 2 sell, na Yaba left straight, cos i go jst smoke everythin finish grin
Forum GamesRe: With Three Word Per Post! by cbase: 8:32pm On Aug 30, 2008
U mean Lysaa?

she dey here?
Forum GamesRe: Can You Answer A Question With A Question? by cbase: 8:30pm On Aug 30, 2008
ehh, so ur now a Jamo?
Jokes EtcRe: . by cbase: 8:28pm On Aug 30, 2008
did u hear he was a she, b 4, when e be human, but now after the surgery, e be He- rabbit grin
Jokes EtcRe: The "F" WORD........... by cbase: 8:27pm On Aug 30, 2008
it doesnt pay. na N.G.O
Jokes EtcRe: Chioya, Is This You? by cbase: 8:22pm On Aug 30, 2008
she dey hear?,

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 114 115 116 117 118 119 120 121 122 (of 132 pages)