Cbase's Posts
Nairaland Forum › Cbase's Profile › Cbase's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 132 pages)
O.k, gaby usd 2 cal me dat, i tnk say na wetin u mean. |
Lol, had 2 stp 4 ma exmz b4 but cbase's bck nw. Kidnapa's kidnap gbase. Ransom 25 ghana cedis |
E dn go masturbate. U don 2 high d guy |
Lol, he's sensitive |
Ur mama, meet ma mama, cal am fine girl |
Studio gv dat guy food mk e no kolo. |
Wetin bite u, na so u begin lst year o o |
Like u |
Eliza i no say u be area. I jst dey folo d thread. |
Testified!!! Ghana gals have BRT bosoms. :-D |
Take am anyhw u wan take am |
which way again na, imagine marriage at dis atima? |
Na wa oo, Una speaking very well English here oo |
papine:Rest In Peace ![]() |
By cast, e mean say either him mama or ur mama, (sorry i don't know which ) don BLOW Blow as in , u know , like Timaya, etc ![]() |
I am Black, I am a Nigerian, In the Plane, On different Airports, On sea, in different ports, On land, abroad. People think me innately Bad, Should not be trusted and wary of. Because am a Nigerian I understand your fears, Do you understand mine? Conditions make crayfish bend, Did the manliness had it good And it hung upside down? If I had your leaders And you had mine, We know what should be the case. No one chooses where to be born Though if I had to, I'll still choose 9ja, With better conditions though, Ask them behind bars too, If they had the opportunity To graze in the greener fields of my country, Would they've travelled such great distances, To Graze in yours. Do you think it so? Heaven rejoices over one sinner who repents Rejoice too for Her successes Do not only becry Her shortcomings. A few bad eggs, doesn't make the whole crate bad, Even in Gomorrah, Lot and his family, were untainted. Give everyone, no matter who, Equal chances. Don't be biased, Stop the embarassment. |
hey ladies, sorry to remind you, but here's a literary section Do you mind going over to the Romance section You'll get better views and advices over there. ![]() |
Noffin dey par. |
Ur gun is chatin wif moi |
Hello Charm. |
Ur mama dey drag who get bellé pass, wif ur pale. |
Once ur mama enta area, evry okada disappear, evn keke maruwa dodge |
Anyone knw wey i fit get pumpkin sized bra? |
Na u tlk am |
U Craze b4? |
If man na al dis wetin woman be? |
Ur mama name na Goliath. |
Ur mama na light switch evry one turns her on |
Sounds like she's thirsty. |
Ur mama na equator she dey use 4 belt, she mess, eclipse start |
S J K she's just kiddin |
Ewedu wash ur mouth der. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 132 pages)

