₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,649 members, 8,446,427 topics. Date: Thursday, 16 July 2026 at 02:25 PM

Toggle theme

Cbase's Posts

Nairaland ForumCbase's ProfileCbase's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 132 pages)

Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by cbase: 9:41pm On Jun 10, 2010
no fit correct kpata kpata
Jokes EtcRe: Naughty Naughty! by cbase: 9:40pm On Jun 10, 2010
Jesus Christ, are you havin' one of your break downs shocked
Jokes EtcRe: Chat With Papine by cbase: 9:36pm On Jun 10, 2010
with dat ur mosquito hands, If i smash you, na DYT be dat cheesy
Jokes EtcRe: Chat With Papine by cbase: 9:07pm On Jun 10, 2010
you smoke Gbana?, na Dick1 grin be Oshodi Goat, no be Dye.
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by cbase: 9:06pm On Jun 10, 2010
and u gan dey do wetin? undecided
Jokes EtcRe: Naughty Naughty! by cbase: 8:58pm On Jun 10, 2010
dem don teach u abi, cool
Jokes EtcRe: Naughty Naughty! by cbase: 7:41pm On Jun 10, 2010
Dye
Jokes EtcRe: Chat With Papine by cbase: 7:40pm On Jun 10, 2010
wetin dem wan take your name do na, Oshodi goat
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by cbase: 7:38pm On Jun 10, 2010
see dani, aboki dey form, dey speak phonay grin
Jokes EtcRe: Pix Talk by cbase: 7:33pm On Jun 10, 2010
romsky:
smile jor
for wetin, wen landlord pursue u comot house? angry
Jokes EtcRe: Pix Talk by cbase: 8:34pm On May 28, 2010
^^lady you sabi how to help na, why u dey form? cheesy
Jokes EtcRe: Bra Size by cbase: 8:32pm On May 28, 2010
Kunbee:
I love fried egg
me too, but on my plate, and not in bra'z grin grin
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by cbase: 8:30pm On May 28, 2010
deaf and dumb
Jokes EtcRe: Face Me I Face U by cbase: 8:30pm On May 28, 2010
plug ur ears if i disturb u, some no dey hear well hia, hence the need to shout angry
Jokes EtcRe: Car Names And Their Meaning by cbase: 8:17pm On May 28, 2010
Kunbee:
Can you just shut your trap wink
how trap come consign here na, and why person go dey leave trap 4 wia ppl dey waka eh?, Nairaland don turn to bush wey una dey hunt bush meats eh? na wa oo. If you set trap, abeg come shut am, carry am comot
Jokes EtcRe: After the Hangover by cbase: 8:14pm On May 28, 2010
Hey Studio welcome back, hope say u no finish evrythin for dat bathroom, hope say something remain for the pipe? grin grin grin
Jokes EtcRe: Basket Mouth Vs I Go Die by cbase: 8:00pm On May 28, 2010
Basket mouth do you everyday shocked shocked, na wa oo, una no dey tire
grin
Jokes EtcRe: Bra Size by cbase: 7:59pm On May 28, 2010
Asssssssssshhhhhhhhhhhhhh---------------------wo
Jokes EtcRe: Just For Laughs! by cbase: 7:57pm On May 28, 2010
Wee -wee don comot be dat smiley
Jokes EtcRe: Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! by cbase: 7:56pm On May 28, 2010
nothing, just a hungry boys and girls fighting ova a plate of garri
Jokes EtcRe: Fair And Lovely Bleaching Creme! Lol by cbase: 7:55pm On May 28, 2010
na Obama be dat, undecided
Jokes EtcRe: My Own Personal Joke by cbase: 7:53pm On May 28, 2010
^^like i trust you grin My wallet is secure, no think am grin grin
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by cbase: 7:50pm On May 28, 2010
no grin grin grin, u wan make i embarass the guy,
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by cbase: 7:45pm On May 28, 2010
Daddy Chuks grin, why ur children dey my house dey lick my wife pot like say dem neva chop since today. eh? grin
Jokes EtcRe: Jokes Section Official Kitchen by cbase: 7:43pm On May 28, 2010
Una get, Utara Ji here? with Ofe Onugbu? undecided

grin grin, i dont know how to prepare it
Jokes EtcRe: Women Rule The Men. See The Proof. by cbase: 7:41pm On May 28, 2010
Nice one, poster
Studio, Igbotus, Kunbee, Una wives say make i call una grin

you know wetin go happen na, if una waste time
Jokes EtcRe: Yo Momma Joke 4 Pidgin by cbase: 7:35pm On May 28, 2010
Your mama tell you Never let a KISS fool u Nor a FOOL kiss u, She kiss once ur the product grin
Jokes EtcRe: Chat With Papine by cbase: 7:34pm On May 28, 2010
When you no wan leave dat una hausa gate man pikin, how you wan take know na angry
Jokes EtcRe: Face Me I Face U by cbase: 7:33pm On May 28, 2010
Dye Dye, how you dey?
Jokes EtcRe: Pix Talk by cbase: 7:30pm On May 28, 2010
lol
Jokes EtcRe: Just For Laughs! by cbase: 7:29pm On May 28, 2010
here's ma hahhaaahhahahahhahahahahha
heheheheheheheheheh
ho heo hiohihohohohohohohoho

nice jokes man

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 132 pages)